Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,177,919 members, 7,902,981 topics. Date: Saturday, 27 July 2024 at 09:15 PM

Nysc 2015 Batch A - NYSC (990) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / NYSC / Nysc 2015 Batch A (3616275 Views)

NYSC 2015 Batch A Call Up Letter Is Up / NYSC 2015 Batch A States' Of Deployment Library / Just Got My NYSC 2015 Batch A Call Number Via Sms (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (987) (988) (989) (990) (991) (992) (993) ... (2429) (Reply) (Go Down)

Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 12:51pm On Mar 25, 2015
erisegun:
so philip fit support me? Chai, tnk u bro
u na my personal person now

I care for ur welfare
Re: Nysc 2015 Batch A by Owliver(m): 12:51pm On Mar 25, 2015
#1000. lipsrsealed

Re: Nysc 2015 Batch A by richybanky(m): 12:51pm On Mar 25, 2015
doublezero7:


Brother, me just dey observe ni oo! Make person come call me fool again, abi? Mbah!
Lmao, pesin call u fool ni for moving thread Wey my gun make I show dat pesin d lesson of his life grin
Re: Nysc 2015 Batch A by erisegun: 12:51pm On Mar 25, 2015
smilingjimmy:

Toh bt I wnt him 2 say it himself
oya tel me d terms&conditions
Re: Nysc 2015 Batch A by cooljude(m): 12:52pm On Mar 25, 2015
kingphilip:
still going as planned

hope you've booked ur seat
i plan to do that when i see my posting. Make person no go sit down for bus wey go carry am go another destination.
Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 12:52pm On Mar 25, 2015
doublezero7:


Brother, me just dey observe ni oo! Make person come call me fool again, abi? Mbah!
na ur boo cause am nw
Re: Nysc 2015 Batch A by richybanky(m): 12:53pm On Mar 25, 2015
mayorsweet:
This thread too slow now...i go buy fuel ni make I no miss out on page 1000....wey all dis guys dey now: Owliver,erisegun,doublezero7,skeekyonyx,kingphilip,Richybanky,Tolustx and others...let's push this thread reach dat milestone now grin
I don buy land taya, I no even knw wetin to buy again.. Maybe I go buy land for Estellar so dat she go knw say I dey serious pass kingphilip grin
Re: Nysc 2015 Batch A by tolustx(m): 12:53pm On Mar 25, 2015
kingphilip:
no mind am
Guy. u are a joker. who u say make I no mind?
na u I dey refer to as egun o.
Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 12:54pm On Mar 25, 2015
mayorsweet:
Philip nice small but e get weyrey for head sometimes
yea during that special five minutes madness bq
Re: Nysc 2015 Batch A by erisegun: 12:54pm On Mar 25, 2015
mayorsweet:
Philip nice small but e get weyrey for head sometimes
hmm.....
Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 12:55pm On Mar 25, 2015
Owliver:
#1000. lipsrsealed
Yes presently on page 102 sorry for missing it page 1111 is ahead
Re: Nysc 2015 Batch A by tolustx(m): 12:56pm On Mar 25, 2015
mayorsweet:
This thread too slow now...i go buy fuel ni make I no miss out on page 1000....wey all dis guys dey now: Owliver,erisegun,doublezero7,skeekyonyx,kingphilip,Richybanky,Tolustx and others...let's push this thread reach dat milestone now grin

Guy me no dey anything o. Na sleep sure pass for me now
Re: Nysc 2015 Batch A by mayorsweet(m): 12:56pm On Mar 25, 2015
richybanky:

I don buy land taya, I no even knw wetin to buy again.. Maybe I go buy land for Estellar so dat she go knw say I dey serious pass kingphilip grin
U sef like babe gan ooo...i troway salute u sir!
Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 12:56pm On Mar 25, 2015
cooljude:
i plan to do that when i see my posting. Make person no go sit down for bus wey go carry am go another destination.
OK now no p
Re: Nysc 2015 Batch A by mayorsweet(m): 12:57pm On Mar 25, 2015
tolustx:


Guy me no dey anything o. Na sleep sure pass for me now
Sleep Ok kontinu
Re: Nysc 2015 Batch A by Owliver(m): 12:57pm On Mar 25, 2015
mayorsweet:
This thread too slow now...i go buy fuel ni make I no miss out on page 1000....wey all dis guys dey now: Owliver,erisegun,doublezero7,skeekyonyx,kingphilip,Richybanky,Tolustx and others...let's push this thread reach dat milestone now grin
I no sabi push again oo
Re: Nysc 2015 Batch A by tolustx(m): 12:57pm On Mar 25, 2015
Hey harleybee. how are u doing? Are u even contributing at all?
just wondering. I aint reading posts now. just asking
Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 12:58pm On Mar 25, 2015
richybanky:

I don buy land taya, I no even knw wetin to buy again.. Maybe I go buy land for Estellar so dat she go knw say I dey serious pass king Philip grin
she no need land I've got over an hundred plots for ha
Re: Nysc 2015 Batch A by Owliver(m): 12:58pm On Mar 25, 2015
kingphilip:
Yes presently on page 102 sorry for missing it page 1111 is ahead
1000 is more important that 1111. But I'll get land for both wink
Re: Nysc 2015 Batch A by doublezero7(m): 12:58pm On Mar 25, 2015
mayorsweet:
U no be fool na...well,i respect ur decision sha cheesy

smiley
Re: Nysc 2015 Batch A by mayorsweet(m): 12:58pm On Mar 25, 2015
I for call Babatawa but e be like d guy don dey work for Poultry now...e too dey busy dis days
Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 12:59pm On Mar 25, 2015
tolustx:

Guy. u are a joker. who u say make I no mind?
na u I dey refer to as egun o.
what's egun
Re: Nysc 2015 Batch A by tolustx(m): 12:59pm On Mar 25, 2015
mayorsweet:
Sleep Ok kontinu

oga. shey person no fit sleep again ni?
when u no give me job do, na sleep be my job.
but wait ooo... I neva chop today o. make I find something chop first.

1 Like

Re: Nysc 2015 Batch A by smilingjimmy(f): 1:00pm On Mar 25, 2015
mayorsweet:
If u're using Android,go to google play and if it's Blackberry,go to blackberry application world and search for it
Tnks boss
Re: Nysc 2015 Batch A by doublezero7(m): 1:00pm On Mar 25, 2015
erisegun:
lolz*baddest. U na baba 4dis area.

smiley
Re: Nysc 2015 Batch A by Owliver(m): 1:00pm On Mar 25, 2015
mayorsweet:
Don't tell me u're clueless nw undecided
looolz* am clueless and daft for now sad
Re: Nysc 2015 Batch A by richybanky(m): 1:00pm On Mar 25, 2015
mayorsweet:
U sef like babe gan ooo...i troway salute u sir!
Lols.. Na woman born me nau, na y I like ladies be dat smiley
Re: Nysc 2015 Batch A by suzelle: 1:00pm On Mar 25, 2015
Hello Prospective Corpers, this is the greatest opportunity to get certified in *Course: Onshore Offshore HSE Online, Quality Assurance & Control
Online, Customer*
*Care Professional Course Online, Environmental Impact Assessment Online*
 *Fee: N8000 for any of the course as stated above.*
 *Nature: Download training materials, PDF Text books, Video training
clips, Online Chat*
*with certified Instructors, Take Final Examination and Get Hard Copy
Certification*
 *Payable into GTB / JPTS Intl Limited/ 0011418914* Send your name to sybergel2000@gmail.com for info on registration within 5 days as limited spaces are available.
Re: Nysc 2015 Batch A by doublezero7(m): 1:01pm On Mar 25, 2015
kingphilip:
na ur boo cause am nw

.
Re: Nysc 2015 Batch A by sleekyonyx(f): 1:01pm On Mar 25, 2015
mayorsweet:
This thread too slow now...i go buy fuel ni make I no miss out on page 1000....wey all dis guys dey now: Owliver,erisegun,doublezero7,skeekyonyx,kingphilip,Richybanky,Tolustx and others...let's push this thread reach dat milestone now grin
See as mayor Change my moniker to "skeekyonyx" lwkmd grin
Re: Nysc 2015 Batch A by richybanky(m): 1:01pm On Mar 25, 2015
kingphilip:
she no need land I've got over an hundred plots for ha
She need am cus dis one wey I wan get for her na special gift tongue
Re: Nysc 2015 Batch A by doublezero7(m): 1:01pm On Mar 25, 2015
richybanky:

Lmao, pesin call u fool ni for moving thread Wey my gun make I show dat pesin d lesson of his life grin

smiley

(1) (2) (3) ... (987) (988) (989) (990) (991) (992) (993) ... (2429) (Reply)

NYSC 2015 Batch B House

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 74
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.