Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,201,930 members, 7,980,334 topics. Date: Sunday, 20 October 2024 at 11:46 AM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / NYSC / Nysc 2015 Batch A (3671694 Views)
NYSC 2015 Batch A Call Up Letter Is Up / NYSC 2015 Batch A States' Of Deployment Library / Just Got My NYSC 2015 Batch A Call Number Via Sms (2) (3) (4)
(1) (2) (3) ... (1175) (1176) (1177) (1178) (1179) (1180) (1181) ... (2429) (Reply) (Go Down)
Re: Nysc 2015 Batch A by richybanky(m): 9:50am On Apr 06, 2015 |
mayorsweet:Amin ooooo but I still fear water pass anything, I no fit travel ontop water cus d fear fit kill me |
Re: Nysc 2015 Batch A by Nobody: 9:50am On Apr 06, 2015 |
mayorsweet:it's so pathetic jare, RIP to them 1 Like 1 Share
|
Re: Nysc 2015 Batch A by Ahmed4002(m): 9:50am On Apr 06, 2015 |
leemah4u: thanks sayang. will try to be strong sha. enough thinx to do today 1 Like |
Re: Nysc 2015 Batch A by richybanky(m): 9:52am On Apr 06, 2015 |
limpopo:Bt wit ur dagger and bottle wey dey ur hand, u suppose get small liver moreover he fit be use words for u cus Lagosians sabi use words beat pesin.. Talking frm experience |
Re: Nysc 2015 Batch A by Nobody: 9:53am On Apr 06, 2015 |
Ogbenijhybo:kontunu in Erisegun voice |
Re: Nysc 2015 Batch A by Ahmed4002(m): 9:53am On Apr 06, 2015 |
joyjoomla: make we give you glass for easy reflection. |
Re: Nysc 2015 Batch A by mayorsweet(m): 9:56am On Apr 06, 2015 |
leemah4u:Leemah4u,thanks...d guy dey for d pix... |
Re: Nysc 2015 Batch A by limpopo: 9:57am On Apr 06, 2015 |
richybanky:Ehen..... **frowning eye, carries small knife with dog bone** **Looking around** Na only mouth you get.... Come out |
Re: Nysc 2015 Batch A by spartoo: 9:57am On Apr 06, 2015 |
still checking my mail for call up |
Re: Nysc 2015 Batch A by mayorsweet(m): 9:58am On Apr 06, 2015 |
richybanky:Me don travel on top water many times on a boat...If dem post u go one riverine area for South South,u no get option broda mi |
Re: Nysc 2015 Batch A by joyjoomla(m): 9:59am On Apr 06, 2015 |
leemah4u: Uhm.......I wl jst pretend I didn't see this. |
Re: Nysc 2015 Batch A by Nobody: 10:03am On Apr 06, 2015 |
mayorsweet:yep, my fiancee went for their 8days prayer on Saturday @ Epe |
Re: Nysc 2015 Batch A by Nobody: 10:03am On Apr 06, 2015 |
joyjoomla:wareva |
Re: Nysc 2015 Batch A by Ahmed4002(m): 10:04am On Apr 06, 2015 |
joyjoomla: don't pretend. do you have problem with leemah4u calling me bae |
Re: Nysc 2015 Batch A by Ogbenijhybo(m): 10:06am On Apr 06, 2015 |
richybanky:my brother I don talk my mind tire! I've spoken straight from my heart to Busyinks but still no final word from her! She's always smiling (, chai!!! her smile always makes me smile) but I'll continue! mayorsweet: no be you I lwarn am from |
Re: Nysc 2015 Batch A by Ahmed4002(m): 10:06am On Apr 06, 2015 |
leemah4u: it's was so sad 1 Like |
Re: Nysc 2015 Batch A by mayorsweet(m): 10:06am On Apr 06, 2015 |
leemah4u:En en...oga ooo...well,ki Olorun fi ori jiwon sha... 1 Like |
Re: Nysc 2015 Batch A by Electronzeez(m): 10:08am On Apr 06, 2015 |
richybanky: Alaye gbagbe, Wa sare je 1'2 No try eko boiz.....won ma sare fo elenu Lemmah4u can testify, she lives in a lagos enviroment where 'thugism' is a norm Leemah this for tagging me an errand boi. |
Re: Nysc 2015 Batch A by chidozy15(m): 10:09am On Apr 06, 2015 |
anyone gotten their posting yet? |
Re: Nysc 2015 Batch A by mayorsweet(m): 10:10am On Apr 06, 2015 |
Ogbenijhybo:Me ke? lol U see me talk about any babe for here |
Re: Nysc 2015 Batch A by richybanky(m): 10:17am On Apr 06, 2015 |
limpopo:I knw say I get mouth die, I rake for 2 guys for general Hospital for mushin 4 years ago, knowing fully say I no fit handle one of dem bt if u see how I take rake for dis guys, mehn fear catch dem even d doctor wey dey on duty vex comot, dose nurses con dey beg me like say I be Van Damme |
Re: Nysc 2015 Batch A by Ogbenijhybo(m): 10:18am On Apr 06, 2015 |
mayorsweet: lol... you d Coded Captain! you get 80% of their phone numbers |
Re: Nysc 2015 Batch A by richybanky(m): 10:19am On Apr 06, 2015 |
mayorsweet:I just pray say make water no plenty for akwa ibom, I prefer to waka by road wey go cost me like 3hrs dan waka tru water wey no go pass 20 mins.. Am allergic to rivers |
Re: Nysc 2015 Batch A by Nobody: 10:20am On Apr 06, 2015 |
richybanky:pray make dem no post you go my state ,na two hours boat ride from yenagoa to my local govt. |
Re: Nysc 2015 Batch A by richybanky(m): 10:21am On Apr 06, 2015 |
Electronzeez:I dey talk abt mushin wey I dey stay, don't knw abt eko guys sha bt for mushin we dey use mouth do am bt some wayrays dey sha |
Re: Nysc 2015 Batch A by Nobody: 10:21am On Apr 06, 2015 |
Electronzeez:bariga ni aye wa jor |
Re: Nysc 2015 Batch A by richybanky(m): 10:21am On Apr 06, 2015 |
@leemah4u na mushin u dey stay ni |
Re: Nysc 2015 Batch A by cutieemperorh(m): 10:22am On Apr 06, 2015 |
Ahmed4002: But she just called another person fiancée now... Bros una need to discuss the terms and conditions of this una relationship ooo... |
Re: Nysc 2015 Batch A by mayorsweet(m): 10:22am On Apr 06, 2015 |
Ogbenijhybo:Haaa...Ajibola badoo |
Re: Nysc 2015 Batch A by Electronzeez(m): 10:23am On Apr 06, 2015 |
richybanky: what i normally do to people like you is to reset you to default. I am just going to slap you. Game Over!. |
Re: Nysc 2015 Batch A by richybanky(m): 10:23am On Apr 06, 2015 |
Nigerdeltaboi:Anoda alternative go dey nau, abi na only water be d option ni? 2 hrs ontop water say wetin happen even Lagos to ife na 2hrs30mins |
Re: Nysc 2015 Batch A by joyjoomla(m): 10:24am On Apr 06, 2015 |
Ahmed4002: Na Erisegun needs that |
(1) (2) (3) ... (1175) (1176) (1177) (1178) (1179) (1180) (1181) ... (2429) (Reply)
Viewing this topic: 4 guest(s)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 36 |