Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,175,501 members, 7,895,113 topics. Date: Friday, 19 July 2024 at 10:20 PM

Nysc 2015 Batch A - NYSC (1356) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / NYSC / Nysc 2015 Batch A (3611624 Views)

NYSC 2015 Batch A Call Up Letter Is Up / NYSC 2015 Batch A States' Of Deployment Library / Just Got My NYSC 2015 Batch A Call Number Via Sms (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (1353) (1354) (1355) (1356) (1357) (1358) (1359) ... (2429) (Reply) (Go Down)

Re: Nysc 2015 Batch A by erisegun: 7:17pm On Apr 12, 2015
Luchiana1:
Why una guys no dey put una pishure for ur profile ehn?? Cc erisegun, kingphilip et al.
wait o! Na tru sef*oya! Guys,mak una put una picshure4 una profile abeg*
Re: Nysc 2015 Batch A by babatawa(m): 7:19pm On Apr 12, 2015
tolustx:

rotfl...Who dey teach u proverb? Ehn? Belt ko, girdle ni.

Erisegun, nur mind am jare.


hehe.. me na elder for proverb

just leave erisegun, him.matter be like that housefly

wey nur dey hear word wey go follow dead body enter

grave...
Re: Nysc 2015 Batch A by sofdoc(m): 7:20pm On Apr 12, 2015
pinkiepetite:
Iyen na wa alright! ko n se wo nikangrin

Ta tun ni?
Re: Nysc 2015 Batch A by erisegun: 7:20pm On Apr 12, 2015
babatawa:


ehen! are you kiddin.me? shocked

pics or ahdonbilivit....
wait! I dey cumgrin

U go wait tire
Re: Nysc 2015 Batch A by sofdoc(m): 7:20pm On Apr 12, 2015
pinkiepetite:
wetin I quote u for undecided

undecided
Re: Nysc 2015 Batch A by tolustx(m): 7:21pm On Apr 12, 2015
*singing with kolanut in d corner of my mouth and origin bottle for hand*
Igba owuro lawa yi,
Baba je k'ale san ni
Je k'ale san wa o, baba je k'aye ye wa.

1 Like

Re: Nysc 2015 Batch A by sofdoc(m): 7:21pm On Apr 12, 2015
RFella:


Lolsss....no oh

Yes oooo
Re: Nysc 2015 Batch A by sofdoc(m): 7:21pm On Apr 12, 2015
Dayhorla:

Nothing,am full.maybe anoda time smiley

Issorai
Re: Nysc 2015 Batch A by babatawa(m): 7:22pm On Apr 12, 2015
erisegun:
wait o! Na tru sef*oya! Guys,mak una put una picshure4 una profile abeg*

See am! we know say you fine

Hen knw say day don break buh e still allow cock crow

Kontinu....
Re: Nysc 2015 Batch A by erisegun: 7:22pm On Apr 12, 2015
babatawa:


hehe.. me na elder for proverb

just leave erisegun, him.matter be like that housefly

wey nur dey hear word wey go follow dead body enter

grave...
smh4u
Re: Nysc 2015 Batch A by Walexsammy(m): 7:22pm On Apr 12, 2015
Luchiana1:
Why una guys no dey put una pishure for ur profile ehn?? Cc erisegun, kingphilip et al.
no be all guys grin
Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 7:22pm On Apr 12, 2015
joyjoomla:


All night, bah. Wch spirit possess u? Dnt tell me say na Holy oo
make I check to b sure
Re: Nysc 2015 Batch A by frenzydilz(m): 7:22pm On Apr 12, 2015
Tnx much
erisegun:
in sister luchiana's voice,all d way 4rm Aba*"we can c all over u...da glory of da lord,u ar welcm in da name of da lord"
Re: Nysc 2015 Batch A by babatawa(m): 7:23pm On Apr 12, 2015
erisegun:
wait! I dey cumgrin

U go wait tire

issorai

you nur go intro us ni? smiley
Re: Nysc 2015 Batch A by sofdoc(m): 7:23pm On Apr 12, 2015
babatawa:


sofdoc she just take style call you ''Nottingham fool" grin

ilove this geh she's coded gan...

Lolz...abi o.

Buh, a sha ti gba nkan ti a need lowo e.

Ole lo tedi mo bench dada.
Re: Nysc 2015 Batch A by erisegun: 7:23pm On Apr 12, 2015
babatawa:


See am! we know say you fine

Hen knw say day don break buh e still allow cock crow

Kontinu....
lolzzzz!!! E b lyk dem send u to me dis evening abi*kontunu*
Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 7:23pm On Apr 12, 2015
babs01:

I don high on weed
Come make I give u garri e b like say e de reset factory settings
Re: Nysc 2015 Batch A by babatawa(m): 7:24pm On Apr 12, 2015
erisegun:
smh4u

Alangba grin
Re: Nysc 2015 Batch A by frenzydilz(m): 7:24pm On Apr 12, 2015
Tnx bro
manneger2:

welcum on board bro.....
Re: Nysc 2015 Batch A by sofdoc(m): 7:24pm On Apr 12, 2015
pinkiepetite:
dayholar

Yes, yes, moo n gbo e...wat happened to her?

Who z she?

Is it a he or a she?
Re: Nysc 2015 Batch A by Walexsammy(m): 7:25pm On Apr 12, 2015
babatawa:


issorai

you nur go intro us ni? smiley
ogbeni Wia u Waka go since?
Re: Nysc 2015 Batch A by babatawa(m): 7:26pm On Apr 12, 2015
sofdoc:


Lolz...abi o.

Buh, a sha ti gba nkan ti a need lowo e.

Ole lo tedi mo bench dada.

na for woman matter u dey always behave responsible

ki.Oloun ma jeki o gba ibi to gbawa lo
Re: Nysc 2015 Batch A by sofdoc(m): 7:26pm On Apr 12, 2015
lagmostkuit:


Now u knw d truth abi?


Oya beg me with flower.. grin

I don't yet know the truth o.

Ayaff to hear it 4rm d horses mouth.

Call dat Ronald boi here...we hav some discuss 2 discuss!
Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 7:26pm On Apr 12, 2015
pretty3:
Kingphilip, I dey look you like say I no dey see you. I go treat your f*** up using special measures.
ah pretty3 I dobale for u o

No vex for ur boy jor
Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 7:27pm On Apr 12, 2015
Electronzeez:


Tolustx get both my private and hot line, na all my email address e get.

E don send apology tire.
make we just pity am sha
Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 7:28pm On Apr 12, 2015
smilingjimmy:

backyarn dark na
where make we use
Re: Nysc 2015 Batch A by babatawa(m): 7:29pm On Apr 12, 2015
erisegun:
lolzzzz!!! E b lyk dem send u to me dis evening abi*kontunu*

see this man o, who wan send me to you

who re you, dey there dey feel ursslf o

yunnoh sabi say who short na where him

hand reach he suppose dey hang clothe wink
Re: Nysc 2015 Batch A by tolustx(m): 7:29pm On Apr 12, 2015
kingphilip:
I hear say u don beg

Oya go n sin no more
beg ko, bend ni. If I beg, make I bend. U and Electronzeez, make una do una worst. I dey wait una. Tell am say I provoke am. Say make he nur lie again o. E don lie reach.
Re: Nysc 2015 Batch A by erisegun: 7:30pm On Apr 12, 2015
babatawa:


Alangba grin
u wan chop hot slap abi? Ma ba bo*
Re: Nysc 2015 Batch A by smilingjimmy(f): 7:30pm On Apr 12, 2015
kingphilip:
where make we use
Anywhre bt nt backyarn, bedroom and coro. Lolz
Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 7:31pm On Apr 12, 2015
Nigerdeltaboi:
hello ladies and gents
the pepper man is here
Re: Nysc 2015 Batch A by babatawa(m): 7:31pm On Apr 12, 2015
Walexsammy:
ogbeni Wia u Waka go since?

Oga ade make i nur lie o

na my subscription finish sad

(1) (2) (3) ... (1353) (1354) (1355) (1356) (1357) (1358) (1359) ... (2429) (Reply)

NYSC 2015 Batch B House

Viewing this topic: 2 guest(s)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 32
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.