Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,217,930 members, 8,035,936 topics. Date: Tuesday, 24 December 2024 at 03:56 AM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / NYSC / Nysc 2015 Batch A (3717583 Views)
NYSC 2015 Batch A Call Up Letter Is Up / NYSC 2015 Batch A States' Of Deployment Library / Just Got My NYSC 2015 Batch A Call Number Via Sms (2) (3) (4)
(1) (2) (3) ... (1354) (1355) (1356) (1357) (1358) (1359) (1360) ... (2429) (Reply) (Go Down)
Re: Nysc 2015 Batch A by erisegun: 7:31pm On Apr 12, 2015 |
kingphilip:moo daran! Wetin u and ma boo wan do |
Re: Nysc 2015 Batch A by babatawa(m): 7:34pm On Apr 12, 2015 |
erisegun: just dey make mawt about na small.knife dem dey take kill elephant |
Re: Nysc 2015 Batch A by tolustx(m): 7:34pm On Apr 12, 2015 |
Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 7:34pm On Apr 12, 2015 |
smilingjimmy:How do u expect him to say yes |
Re: Nysc 2015 Batch A by erisegun: 7:34pm On Apr 12, 2015 |
smilingjimmy:am I dreaming Kingphilip and my boo* 1 Like
|
Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 7:35pm On Apr 12, 2015 |
tolustx:all this yoruba u r sharing to me so |
Re: Nysc 2015 Batch A by sparkleRed(f): 7:35pm On Apr 12, 2015 |
dayoson0204: Hmm sir wat happened? |
Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 7:36pm On Apr 12, 2015 |
leemah4u:Carry am go lagoon |
Re: Nysc 2015 Batch A by erisegun: 7:37pm On Apr 12, 2015 |
babatawa:se me cum resemble elephant ni? Abi eleyi mugbo ni* |
Re: Nysc 2015 Batch A by tolustx(m): 7:37pm On Apr 12, 2015 |
*soliloquizing...* Dis babatawa guy just dey spill proverb on d go sha. Weda he rhyme wit wetin he dey try describe or e no rhyme. Nawa o. Shey dem nur tech am language for secondary school ni at least. Just curious. |
Re: Nysc 2015 Batch A by Nobody: 7:38pm On Apr 12, 2015 |
kingphilip:hehehe wassup na |
Re: Nysc 2015 Batch A by Gracyel(f): 7:38pm On Apr 12, 2015 |
babatawa:You berra finish what u started o |
Re: Nysc 2015 Batch A by sofdoc(m): 7:39pm On Apr 12, 2015 |
babatawa: Oga mii no b so. Chai! Adura yen lagbaara o Amin!!! |
Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 7:39pm On Apr 12, 2015 |
sofdoc:Nothing de inside jor e empty |
Re: Nysc 2015 Batch A by tolustx(m): 7:41pm On Apr 12, 2015 |
kingphilip:oh. So u no even sabi read yoruba. Pele o. And u go dey form like say ur head dey everywia. Kontunu. I say two of una no even get mind. U accuse me, u com back off. U see now, I don win. But na #Godwin |
Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 7:41pm On Apr 12, 2015 |
Re: Nysc 2015 Batch A by doublezero7(m): 7:43pm On Apr 12, 2015 |
Gracyel: Yes my baby! See as I miss you sha! Been trying to reach u all day oo! Let me holla @ u at the other side! |
Re: Nysc 2015 Batch A by babatawa(m): 7:43pm On Apr 12, 2015 |
erisegun: well yh! |
Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 7:46pm On Apr 12, 2015 |
erisegun:wetin she com ur house com do wey she de watch ur screen |
Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 7:47pm On Apr 12, 2015 |
sofdoc:yea |
Re: Nysc 2015 Batch A by smilingjimmy(f): 7:48pm On Apr 12, 2015 |
erisegun:Baby u aren't dreaming ts jst obvious u dnt trust mi. |
Re: Nysc 2015 Batch A by babatawa(m): 7:48pm On Apr 12, 2015 |
tolustx: Actually i skipped secondary school and point awt the proverb wey nur rhyme with wetin i bin dey talk... na only u sabi wetin u dey look for wey. make u quote me. dem kukuma talk am say na housewife wey dey look for pikin nur dey sleep with pant.. Kontinu okay |
Re: Nysc 2015 Batch A by Nobody: 7:49pm On Apr 12, 2015 |
babatawa:where |
Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 7:49pm On Apr 12, 2015 |
sofdoc:yes now |
Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 7:51pm On Apr 12, 2015 |
erisegun:hmmmmm I have witnesses |
Re: Nysc 2015 Batch A by Nobody: 7:51pm On Apr 12, 2015 |
she is here .......i can feel her presence. |
Re: Nysc 2015 Batch A by Nobody: 7:54pm On Apr 12, 2015 |
sofdoc:che wo o ki n ka quote ni ahan! |
Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 7:55pm On Apr 12, 2015 |
babatawa:bin great o Just de wait for may 5th Hw ur side nw |
Re: Nysc 2015 Batch A by doveJfj(f): 7:59pm On Apr 12, 2015 |
enle ni ile o evening here o |
Re: Nysc 2015 Batch A by erisegun: 8:00pm On Apr 12, 2015 |
babatawa:no wonderrrrrrrrr*aba jooooooo Moo so na |
Re: Nysc 2015 Batch A by erisegun: 8:01pm On Apr 12, 2015 |
Nigerdeltaboi:u don drink small paraga dis evening ba |
Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 8:01pm On Apr 12, 2015 |
megawax8:we did it despite the pressure Bring on man utd |
(1) (2) (3) ... (1354) (1355) (1356) (1357) (1358) (1359) (1360) ... (2429) (Reply)
Viewing this topic: 1 guest(s)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 25 |