Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,208,116 members, 8,001,559 topics. Date: Wednesday, 13 November 2024 at 12:14 PM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / Wow!!!!! I'm Finaly Free (3547 Views)
When A Gay Man Finaly Marry With A Lessibian Wat Will Be The Outcome's''? / HIV Vaccine Finaly Discovered (2) (3) (4)
Re: Wow!!!!! I'm Finaly Free by kkkp: 10:18pm On Apr 12, 2015 |
buygala:I'm not a coward..she want to get married nw..I have no option than to let her go |
Re: Wow!!!!! I'm Finaly Free by Nobody: 10:18pm On Apr 12, 2015 |
Agbero:See How u spoil show,for Wetin u do,i go set all ur weed ablaze or carry dem go lagoon If dz girl no gree |
Re: Wow!!!!! I'm Finaly Free by Eniqurl(f): 10:25pm On Apr 12, 2015 |
Agbero:kini |
Re: Wow!!!!! I'm Finaly Free by Eniqurl(f): 10:25pm On Apr 12, 2015 |
Ipledge:I see |
Re: Wow!!!!! I'm Finaly Free by Nobody: 10:26pm On Apr 12, 2015 |
Eniqurl:So your décision is final |
Re: Wow!!!!! I'm Finaly Free by Eniqurl(f): 10:29pm On Apr 12, 2015 |
Ipledge:Yes |
Re: Wow!!!!! I'm Finaly Free by Nobody: 10:31pm On Apr 12, 2015 |
Eniqurl:I say i respect your décision...me too no dey do |
Re: Wow!!!!! I'm Finaly Free by Eniqurl(f): 10:49pm On Apr 12, 2015 |
Ipledge:Ok, lehz do |
Re: Wow!!!!! I'm Finaly Free by Nobody: 10:52pm On Apr 12, 2015 |
Eniqurl:Really? ...so what next |
Re: Wow!!!!! I'm Finaly Free by Agbero(m): 10:52pm On Apr 12, 2015 |
1 Like |
Re: Wow!!!!! I'm Finaly Free by Eniqurl(f): 10:58pm On Apr 12, 2015 |
Agbero: |
Re: Wow!!!!! I'm Finaly Free by Eniqurl(f): 10:58pm On Apr 12, 2015 |
Ipledge:U know nah |
Re: Wow!!!!! I'm Finaly Free by Nobody: 11:00pm On Apr 12, 2015 |
Eniqurl:I know what to do |
Re: Wow!!!!! I'm Finaly Free by Agbero(m): 11:02pm On Apr 12, 2015 |
Eniqurl:I no dey in the mood, abeg swerve go under bridge 1 Like |
Re: Wow!!!!! I'm Finaly Free by Nobody: 11:02pm On Apr 12, 2015 |
Agbero:Agbero Wetin naa,Shey u won dey scare my babe |
Re: Wow!!!!! I'm Finaly Free by Nobody: 11:05pm On Apr 12, 2015 |
Nairaland mumus displaying their mumurity since 2005. Ipledge and eniqurl . . . Go to the derailers paradise please. Thank you. 1 Like |
Re: Wow!!!!! I'm Finaly Free by Nobody: 11:07pm On Apr 12, 2015 |
Teempakguy:Nice advice,though its bad belle u won do |
Re: Wow!!!!! I'm Finaly Free by Agbero(m): 11:08pm On Apr 12, 2015 |
Ipledge: I don keep bottle for your head 1 Like |
Re: Wow!!!!! I'm Finaly Free by Eniqurl(f): 11:08pm On Apr 12, 2015 |
Agbero:swerve tu hell |
Re: Wow!!!!! I'm Finaly Free by Nobody: 11:10pm On Apr 12, 2015 |
Agbero:No dey do that one oo |
Re: Wow!!!!! I'm Finaly Free by Metasophia(f): 11:12pm On Apr 12, 2015 |
I am just giving you one week after which you will come back to her sobbing endlessly. |
Re: Wow!!!!! I'm Finaly Free by Agbero(m): 11:13pm On Apr 12, 2015 |
Re: Wow!!!!! I'm Finaly Free by Nobody: 11:20pm On Apr 12, 2015 |
Ipledge:reporters association of nairaland. We report people that break the rules . . . After fair warning. Lemme do bad belle.:p |
Re: Wow!!!!! I'm Finaly Free by Nobody: 11:21pm On Apr 12, 2015 |
Metasophia:why so? |
Re: Wow!!!!! I'm Finaly Free by damilareoye: 11:21pm On Apr 12, 2015 |
Reading the comments made the subject matter escape my mind... . Funny people everywhere |
Re: Wow!!!!! I'm Finaly Free by Nobody: 11:23pm On Apr 12, 2015 |
Teempakguy:Hope U don register ur association |
Re: Wow!!!!! I'm Finaly Free by Nobody: 11:24pm On Apr 12, 2015 |
Ipledge:*runs away* |
Re: Wow!!!!! I'm Finaly Free by wunmi590(m): 11:25pm On Apr 12, 2015 |
Nah for this place you dey tell us nw, after u no go tel us wen u go, go beg her 4 back |
Re: Wow!!!!! I'm Finaly Free by Nobody: 11:27pm On Apr 12, 2015 |
Teempakguy:Come here *dash him 3 hot slaps* na here govt officials go meet u |
Re: Wow!!!!! I'm Finaly Free by Nobody: 11:32pm On Apr 12, 2015 |
Ipledge:baba please na . . . Make i buy you farouz? |
Re: Wow!!!!! I'm Finaly Free by Nobody: 11:34pm On Apr 12, 2015 |
Teempakguy:*tear him another slap*me fayrouz? You no talk weed or Orijin |
Re: Wow!!!!! I'm Finaly Free by Nobody: 11:41pm On Apr 12, 2015 |
Ipledge:na werrin you talk? You wan make ishilove ban us till kingdom come? Abeg, share a coca cola joor. |
Welcome To My Country My Lovely In-laws / Ladies! Get In Here! / Vote This Beautiful Girl For Face Of Uniben 2015.
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 21 |