Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,175,539 members, 7,895,222 topics. Date: Saturday, 20 July 2024 at 03:18 AM

NYSC 2015 Batch B House - NYSC (45) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / NYSC / NYSC 2015 Batch B House (4082161 Views)

NYSC 2015 Batch B Oyo / NYSC 2015 Batch A Call Up Letter Is Up / NYSC 2015 Batch A States' Of Deployment Library (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (42) (43) (44) (45) (46) (47) (48) ... (3378) (Reply) (Go Down)

Re: NYSC 2015 Batch B House by hilsocial(m): 9:53am On Apr 30, 2015
mayorsweet:
Chidexsmokey na Edo state
Dexcira...Delta (stream 2)


Wow, nice , edo cool just dat i hrd Oshobaba no de pay corpers. Dexcira u jam my classmates for camp de post dem dia 2.

1 Like

Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 9:54am On Apr 30, 2015
mayorsweet:
Chidexsmokey na Edo state Dexcira...Delta (stream 2)
okay thanx
this oyo just dey sweet you
now pinkiepetite ain't safe sad
Re: NYSC 2015 Batch B House by richybanky(m): 9:54am On Apr 30, 2015
hilsocial:



Omo see men, Oyo na better state walia, happy for dem, dexcira my classmate eya, de for post am same place with richybanky, abeg i hope dat lake chad issue na joke.
U dey mind babatawa ni, d guy too dey weed grin grin
Na Niger state den throw way me go, dexcira na delta state, tolustx na yobe grin
Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 9:55am On Apr 30, 2015
hilsocial:



Omo see men, Oyo na better state walia, happy for dem, dexcira my classmate eya, de for post am same place with richybanky, abeg i hope dat lake chad issue na joke.

looool* definitely a joke
Re: NYSC 2015 Batch B House by hilsocial(m): 9:55am On Apr 30, 2015
chidexSmokey:

Edo state.

Chidex, frm Lagos to Edo no bad na . I hope u will cm bk to tell us how dat place is like.
Re: NYSC 2015 Batch B House by hilsocial(m): 9:57am On Apr 30, 2015
richybanky:

U dey mind babatawa ni, d guy too dey weed grin grin
Na Niger state den throw way me go, dexcira na delta state, tolustx na yobe grin

Tolustx whey help me dos days , y na, he go try redeploy abeg. Richybanky Niger still close to Delta na to see dex, dexcira go trek go camp frm her place.
Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 9:58am On Apr 30, 2015
richybanky:

U dey mind babatawa ni, d guy too dey weed grin grin
Na Niger state den throw way me go, dexcira na delta state, tolustx na yobe grin



talkin about weed, the thin plenty for Niger gan o

na for pharmacy dem dey sell am there sef
Re: NYSC 2015 Batch B House by richybanky(m): 9:58am On Apr 30, 2015
babatawa:


looool* definitely a joke

Lmao, u don take ur stuff dis morning
Re: NYSC 2015 Batch B House by richybanky(m): 9:58am On Apr 30, 2015
babatawa:




talkin about weed, the thin plenty for Niger gan o

na for pharmacy dem dey sell am there sef
Lobatan, bt I no dey weed nau angry
Re: NYSC 2015 Batch B House by mayorsweet(m): 9:58am On Apr 30, 2015
babatawa:


okay thanx

this oyo just dey sweet you

now pinkiepetite ain't safe sad
To be sincere,e dey sweet me cos na dia i wan go frm d start...Pinkie is a good friend;i'll take good care of her
Re: NYSC 2015 Batch B House by hilsocial(m): 9:59am On Apr 30, 2015
mayorsweet:
U be my people for here...We still dey 2geda guys


Confirm u be better guy.

1 Like

Re: NYSC 2015 Batch B House by richybanky(m): 10:00am On Apr 30, 2015
hilsocial:


Tolustx whey help me dos days , y na, he go try redeploy abeg. Richybanky Niger still close to Delta na to see dex, dexcira go trek go camp frm her place.
How Niger take close to delta bro
Niger na North Central while delta na South South
If e dey close to delta I go dey see dexcira once in a month cus I like her die grin
Re: NYSC 2015 Batch B House by hilsocial(m): 10:00am On Apr 30, 2015
babatawa:


talkin about weed, the thin plenty for Niger gan o
na for pharmacy dem dey sell am there sef
Even frm d name of state , u go knw say weed go de dia.
Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 10:01am On Apr 30, 2015
hilsocial:


Tolustx whey help me dos days , y na, he go try redeploy abeg. Richybanky Niger still close to Delta na to see dex, dexcira go trek go camp frm her place.

tolustx actually deserve tha yobe sha

aleast these pipo experience go give us the real picture

of all these states, makin et easier for us to decide...
Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 10:01am On Apr 30, 2015
richybanky:
Lmao, u don take ur stuff dis morning
Nope
took overdose last night ni
Re: NYSC 2015 Batch B House by hilsocial(m): 10:02am On Apr 30, 2015
richybanky:

How Niger take close to delta bro
Niger na North Central while delta na South South
If e dey close to delta I go dey see dexcira once in a month cus I like her die grin

check ur map na, i know say niger close to kogi and edo and the two close to delta. This one na geography nobe reality sha.
Re: NYSC 2015 Batch B House by richybanky(m): 10:02am On Apr 30, 2015
babatawa:


Nope

took overdose last night ni
Lols.. God is ur strength bro
Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 10:03am On Apr 30, 2015
richybanky:
Lobatan, bt I no dey weed nau angry
you wee start noni
Re: NYSC 2015 Batch B House by hilsocial(m): 10:04am On Apr 30, 2015
babatawa:


tolustx actually deserve tha yobe sha

aleast these pipo experience go give us the real picture

of all these states, makin et easier for us to decide...


exactly dats if de go cm bk. We need dem to tell us wadup frm camp to ppa.
Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 10:04am On Apr 30, 2015
mayorsweet:
To be sincere,e dey sweet me cos na dia i wan go frm d start...Pinkie is a good friend;i'll take good care of her

oh puhlease!

asif you and i dunnoh wat you mean

pinkiepetite ti daran lowo boda yi sha
Re: NYSC 2015 Batch B House by richybanky(m): 10:05am On Apr 30, 2015
hilsocial:


check ur map na, i know say niger close to kogi and edo and the two close to delta. This one na geography nobe reality sha.
I doubt it Edo dey close to Ore, delta dey close to Edo.. Be like say I get d map sef or make u use Google map to confirm am

Re: NYSC 2015 Batch B House by richybanky(m): 10:06am On Apr 30, 2015
@Hilsocial
Seems den dey close according to d map bt I go still use Google own to confirm am
Re: NYSC 2015 Batch B House by richybanky(m): 10:07am On Apr 30, 2015
babatawa:


you wee start noni
Wayray na for hot weather I go con dey weed
Re: NYSC 2015 Batch B House by mayorsweet(m): 10:09am On Apr 30, 2015
babatawa:


oh puhlease!

asif you and i dunnoh wat you mean

pinkiepetite ti daran lowo boda yi sha
Haha...ma somi lenu now...no string attached brotherly grin
Re: NYSC 2015 Batch B House by hilsocial(m): 10:12am On Apr 30, 2015
richybanky:
@Hilsocial
Seems den dey close according to d map bt I go still use Google own to confirm am


I do geography well dos days when soldiers de force us to learn.
Re: NYSC 2015 Batch B House by chidexSmokey(f): 10:15am On Apr 30, 2015
hilsocial:


Chidex, frm Lagos to Edo no bad na . I hope u will cm bk to tell us how dat place is like.
It's not bad. I wanted Edo though. No problem, I'd grant ur request by God's grace.
Re: NYSC 2015 Batch B House by richybanky(m): 10:17am On Apr 30, 2015
hilsocial:



I do geography well dos days when soldiers de force us to learn.
Bt still far Bro, I checked Google map now and distance frm Niger to Delta na close to 600km far die grin
Re: NYSC 2015 Batch B House by hilsocial(m): 10:18am On Apr 30, 2015
chidexSmokey:

It's not bad. I wanted Edo though. No problem, I'd grant ur request by God's grace.


Thanks sis, i wish u d best of luck.

1 Like

Re: NYSC 2015 Batch B House by hilsocial(m): 10:20am On Apr 30, 2015
richybanky:

Bt still far Bro, I checked Google map now and distance frm Niger to Delta na close to 600km far die grin


hahaha, u go like past two states frm Niger, kogi and edo, or kwara and ekiti. E far sha.
Re: NYSC 2015 Batch B House by richybanky(m): 10:22am On Apr 30, 2015
hilsocial:



hahaha, u go like past two states frm Niger, kogi and edo, or kwara and ekiti. E far sha.
Lols.. Na like 9-10 hrs be dat.. Far die
Re: NYSC 2015 Batch B House by hilsocial(m): 10:24am On Apr 30, 2015
richybanky:

Bt still far Bro, I checked Google map now and distance frm Niger to Delta na close to 600km far die grin


The worst be say Niger large, e be like na im d largest state for Nigeria. So within Niger u go spend hours self. Nawa, northern states large wella.
Re: NYSC 2015 Batch B House by richybanky(m): 10:49am On Apr 30, 2015
hilsocial:


The worst be say Niger large, e be like na im d largest state for Nigeria. So within Niger u go spend hours self. Nawa, northern states large wella.
Am telling u bro, after checking d map I feel like crying cus u go dey do 8hrs drive within d state

(1) (2) (3) ... (42) (43) (44) (45) (46) (47) (48) ... (3378) (Reply)

Viewing this topic: 7 guest(s)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 34
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.