Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,179,757 members, 7,908,938 topics. Date: Friday, 02 August 2024 at 02:22 PM

NYSC 2015 Batch B House - NYSC (133) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / NYSC / NYSC 2015 Batch B House (4092014 Views)

NYSC 2015 Batch B Oyo / NYSC 2015 Batch A Call Up Letter Is Up / NYSC 2015 Batch A States' Of Deployment Library (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (130) (131) (132) (133) (134) (135) (136) ... (3378) (Reply) (Go Down)

Re: NYSC 2015 Batch B House by SirMalik(m): 12:44pm On May 08, 2015
theSpark:


Na my cows you wan divert go Burkina Faso so abi? angry I just dey observe. The person wey mean give you job no tell you the owner abi
I knw say e no go be urs nah، wen I de dia i go call u dash u am few, ur mouth go close
Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 1:06pm On May 08, 2015
SirMalik:

Hehehehehe see Job i go branch with d cows enter Burkina Faso open farm wit dos cows, livin cool life in dat country wit wit my Naija SwagShikkenan

Africanz! smh

Thank God i nver give you the job sef...
Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 1:07pm On May 08, 2015
theSpark:


Na my cows you wan divert go Burkina Faso so abi? angry I just dey observe. The person wey mean give you job no tell you the owner abi

I nur tell am, maybe that na why him dey reason do that kind thin... Lazy fellow

1 Like

Re: NYSC 2015 Batch B House by SirMalik(m): 1:12pm On May 08, 2015
babatawa:


Africanz! smh

Thank God i nver give you the job sef...
Na nysc cause am O, if to say dem mobilise me i 4 no get different thnking Fr my brainz, i 4 de Thnk lik confirm fellow
Re: NYSC 2015 Batch B House by theSpark(m): 1:37pm On May 08, 2015
SirMalik:
I knw say e no go be urs nah، wen I de dia i go call u dash u am few, ur mouth go close

What!!!?!! Don't let me call my agwai cow herders to come and flog you for this thing you have said.

In fact you are not getting the job.
Re: NYSC 2015 Batch B House by chikaodili345(f): 1:45pm On May 08, 2015
bolakale30:

Samuel L Jackson in Taratimo's Pulp Fiction

Yessss!!!! cheesy
Re: NYSC 2015 Batch B House by chikaodili345(f): 1:47pm On May 08, 2015
theSpark:


Quentin Tarantino: I shall forever remember him for Django and Kill Bill and his exaggerated display of blood being shed.

He's amazing..blood shed notwithstanding
Re: NYSC 2015 Batch B House by theSpark(m): 1:49pm On May 08, 2015
chikaodili345:

He's amazing..blood shed notwithstanding
The bloodshed is counted as awesomeness unto him.
Re: NYSC 2015 Batch B House by theSpark(m): 1:51pm On May 08, 2015
babatawa:


I nur tell am, maybe that na why him dey reason do that kind thin... Lazy fellow

Carry am go Motor park na there job go dey for am.
Re: NYSC 2015 Batch B House by chikaodili345(f): 1:53pm On May 08, 2015
theSpark:


The bloodshed is counted as awesomeness unto him.

Very much so. He uses it in a way that isn't gimmicky.
Re: NYSC 2015 Batch B House by theSpark(m): 2:03pm On May 08, 2015
Boring boring afternoon. Worsened by my being regaled with camp tales from my friends all over Nigeria.


Haliluck I see you peeping from outside. Now I see majidyusuf too. I greet you all
Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 2:06pm On May 08, 2015
theSpark:
Boring boring afternoon. Worsened by my being regaled with camp tales from my friends all over Nigeria.


Haliluck I see you peeping from outside. Now I see majidyusuf too. I greet you all
sparko, them say make we only post things way dey related to nysc, me i no get any that's why I enter ghost mode

1 Like

Re: NYSC 2015 Batch B House by haliluck(f): 2:32pm On May 08, 2015
theSpark:
Boring boring afternoon. Worsened by my being regaled with camp tales from my friends all over Nigeria.


Haliluck I see you peeping from outside. Now I see majidyusuf too. I greet you all

I dey greet u 2...I no knw wetin 2 talk ooo
Tell ur frnds say u no wan hear..no mind dem na do dey go dey depress pple

1 Like

Re: NYSC 2015 Batch B House by haliluck(f): 2:36pm On May 08, 2015
Gazaliah:


looool....She no be Yoruba? Ko gbo ede but o gbo eke!!!!!
it be like say she don dey smell fish oooo

#I no dey dia oooo...#RunAway

Since wey u nd babatawa dey talk u see say I no put mouth abi...na me gbo eke abi? I knw as I go take handle 2 of unna...evn if u run I'll still catch u
Re: NYSC 2015 Batch B House by SirMalik(m): 2:41pm On May 08, 2015
theSpark:
Boring boring afternoon. Worsened by my being regaled with camp tales from my friends all over Nigeria.


Haliluck I see you peeping from outside. Now I see majidyusuf too. I greet you all
bro' if I tell u my story, I go source of inspiration to you, delay might b bitter but it shall come to pass n be a story, one might nt go Servx but may be na blessing in disguise, we don't knw wat God is keeping 4 us

1 Like

Re: NYSC 2015 Batch B House by dossylvanus(m): 2:52pm On May 08, 2015
grin grin grin grin Alrighty guys....
I have missed batch B14, C14, and A15

My name is Ogbonna Daberechi Sylvanus
My institution is Adamawa State University, Mubi, Adamawa State.
Course studied is Geography..

Una doo o! .

1 Like

Re: NYSC 2015 Batch B House by dossylvanus(m): 2:53pm On May 08, 2015
grin grin grin grin Alrighty guys....
I have missed batch B14, C14, and A15

My name is Ogbonna Daberechi Sylvanus
My institution is Adamawa State University, Mubi, Adamawa State.
Course studied is Geography..

Una doo o! .
Re: NYSC 2015 Batch B House by Gazaliah(m): 3:11pm On May 08, 2015
babatawa:


haha... make i run follow you coz nur be me go face her whn she come see wetin you talk...

hahahahahahahaa ,Ashe o ti e le....Lorile o do #Gobeeeeeee
Re: NYSC 2015 Batch B House by miccoy(m): 3:14pm On May 08, 2015
dossylvanus:
grin grin grin grin Alrighty guys....

I have missed batch B14, C14, and A15


My name is Ogbonna Daberechi Sylvanus

My institution is Adamawa State University, Mubi, Adamawa State.

Course studied is Geography..


Una doo o!
.

You funny die! Who asked for your pishur?
Re: NYSC 2015 Batch B House by Gazaliah(m): 3:16pm On May 08, 2015
haliluck:


Since wey u nd babatawa dey talk u see say I no put mouth abi...na me gbo eke abi? I knw as I go take handle 2 of unna...evn if u run I'll still catch u

Eyin mama,I salute you oooo....
Dem no dey use anything play with you niiii?

Oya pele...No be me ooo ,na daddy tawa wan push me(I dey confess).......

I don raise up my hand and also close my eyes cool but na with glasses ooooo.Which kind punishment you go gve babatawa
grin grin cheesy
loooooooooooooooooolzzzz
Re: NYSC 2015 Batch B House by dossylvanus(m): 3:20pm On May 08, 2015
miccoy:
You funny die! Who asked for your pishur?
Lol ... The thing is i wanted you guys to SEE ME!
Do what no man has done before and your name will be written in the stars....

2 Likes

Re: NYSC 2015 Batch B House by dossylvanus(m): 3:21pm On May 08, 2015
miccoy:
You funny die! Who asked for your pishur?
Lol ... The thing is i wanted you guys to SEE ME!
Do what no man has done before and your name will be written in the stars....
Re: NYSC 2015 Batch B House by Gazaliah(m): 3:21pm On May 08, 2015
babatawa:


Bro why you go dey talk this kind thin na, shez ma eSwthrt o. Abeg make brothers wey dey look for eWife waka go front small. Infact...

you don vex because of chick?Adiye o kin je ifun ara won nah...Don't you get it Ni?
The thing torch me ooooo cry
Re: NYSC 2015 Batch B House by Gazaliah(m): 3:24pm On May 08, 2015
dossylvanus:


Lol ... The thing is i wanted you guys to SEE ME!

Do what no man has done before and your name will be written in the stars....



Funny you guy!!!!Who tell you say na real you...You dey prove say you Yellow pass babasuwe,abi??
bro,If na the thing wet dey ur mind I dey think,You be albino jare...Wia is babatawa,put your picture beside the guy own and tell him that 'You yellow pass him'.
Re: NYSC 2015 Batch B House by miccoy(m): 3:28pm On May 08, 2015
dossylvanus:


Lol ... The thing is i wanted you guys to SEE ME!

Do what no man has done before and your name will be written in the stars....


You for go kiss lion na; if you want your name written in the stars....
Follow instructions; we no dey keep photo album here grin
Re: NYSC 2015 Batch B House by SirMalik(m): 3:32pm On May 08, 2015
dossylvanus:


Lol ... The thing is i wanted you guys to SEE ME!

Do what no man has done before and your name will be written in the stars....


hehehehheeh u wan catch all babes Wey de here abi, u dey shw den ur yellow face, Issokay isallowed, u wan MK we begin post black american pics claimin ba we abi
Re: NYSC 2015 Batch B House by dossylvanus(m): 3:35pm On May 08, 2015
Gazaliah:


Funny you guy!!!!Who tell you say na real you...You dey prove say you Yellow pass babasuwe,abi??
bro,If na the thing wet dey ur mind I dey think,You be albino jare...Wia is babatawa,put your picture beside the guy own and tell him that 'You yellow pass him'.


Guy stop jealousies me jare.... I am an albino and so what?



In fact see another one....

Re: NYSC 2015 Batch B House by dossylvanus(m): 3:38pm On May 08, 2015
SirMalik:
hehehehheeh u wan catch all babes Wey de here abi, u dey shw den ur yellow face, Issokay isallowed, u wan MK we begin post black american pics claimin ba we abi

Na wetin concern agbero concern overload..?

It's a free world. Lol
Re: NYSC 2015 Batch B House by Gazaliah(m): 3:40pm On May 08, 2015
dossylvanus:



Guy stop jealousies me jare.... I am an albino and so what?



In fact see another


Re: NYSC 2015 Batch B House by Gazaliah(m): 3:41pm On May 08, 2015
dossylvanus:



Guy stop jealousies me jare.... I am an albino and so what?



In fact see another one....


which level broAbeg,free me jare...Na who dey jealous in a faceless forum?Go get a life
Re: NYSC 2015 Batch B House by dossylvanus(m): 3:42pm On May 08, 2015
miccoy:
You for go kiss lion na; if you want your name written in the stars.... Follow instructions; we no dey keep photo album here grin

Kiss lion?! Hian!

What are the instructions?
No be to introduce yourself?
I am introducing myself now?
Haba.
Re: NYSC 2015 Batch B House by remzor(m): 3:42pm On May 08, 2015
dossylvanus:



Guy stop jealousies me jare.... I am an albino and so what?



In fact see another one....


broda u ain't an albino but afin wt a dark hair. U no go miss ds coming batch in Jesus name

(1) (2) (3) ... (130) (131) (132) (133) (134) (135) (136) ... (3378) (Reply)

Viewing this topic: 2 guest(s)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 36
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.