Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,196,650 members, 7,962,115 topics. Date: Sunday, 29 September 2024 at 11:11 PM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / Open Letter To The Guy Dating My Future wife" (1185 Views)
Guy Dating Lord's Chosen Lady While Still Masturbating Tells His Story / Do You Trust That Girl You Are Dating?? My Experience Today. / Dating My Course Mate, Is It Advisable? (2) (3) (4)
Open Letter To The Guy Dating My Future wife" by Nobody: 7:02am On May 22, 2015 |
Bros! How far na? How work, school or business? Hope everything dey well sha? No worry we go make am one day, no shaking at all!.. Na you dey enjoy ooh! See as you just dey enjoy my future wife for free sha, you just dey press her yansh and bosom, fear no even catch you say na person wife you dey with so! Bros you get mind oh!. Well bros make e for no cause quarrel, I just wan tell you say make you help me take care of my baby well well! Infact these na the things wey I want make you dey do for am till I finally resume office as her husband! bros anything she want make you give am abeg! She like iPhone 6+? Bros give am! She like to watch her movies for cinema? Bros take her specifically to silverbird cinemas! You see Mr Biggs, KFC, Chicken republic, Domino Pizza, Tantalizers or even Kingston Joe, make sure say you carry her go all those places well oh!.. Bros if your money reach for shopping, abeg carry am go shopping make she buy plenty clothes, shoes, bags and accessories and if change still remain make una buy our wedding gown join! I don't want her to be flirting around with men for little cash just to wear clothes like other girls, so bros take her shopping! Please bros don't beat her, remember what you sow you shall reap, how will you feel if another man is beating your wife? treat her with Love, care and attention!.. don't shout on her! Always pamper her! Bros one more thing, if she pings you and says "baby I'm feeling cold here, I want you to come and cuddle me" bros abeg no go, na me she dey call no be you! You see her bobbie, bros suck with sense, no go slack am for me! Bros if she give you kitten make you enjoy small and she dey shout "baby harder, faster! Baby go deeper" bros! Bros!! Bros!!! No mind am ooh, na small pikin dey worry am oh, she no know wetin she dey talk at all, Infact go slower, no go deeper abeg! Bros if she cheats on you and dates another guy, please send a copy of this letter to him!.. 2 Likes 1 Share |
Re: Open Letter To The Guy Dating My Future wife" by Holatunde007(m): 7:11am On May 22, 2015 |
Bros no forget to offload directly in her
ooo Btw I beg pin charger ft charge BOLD 6? |
Re: Open Letter To The Guy Dating My Future wife" by dhorlipizzu(m): 7:12am On May 22, 2015 |
Issorait |
Re: Open Letter To The Guy Dating My Future wife" by boolet: 7:13am On May 22, 2015 |
Re: Open Letter To The Guy Dating My Future wife" by Nobody: 7:15am On May 22, 2015 |
@OP receive sense in jesus name |
Re: Open Letter To The Guy Dating My Future wife" by Nobody: 7:20am On May 22, 2015 |
Holatunde007:Lmao |
Re: Open Letter To The Guy Dating My Future wife" by Nobody: 7:22am On May 22, 2015 |
sweetorgasm:No be person wife dy gve u orgasm. perphaps i dy tel am wat to do. |
Re: Open Letter To The Guy Dating My Future wife" by Nobody: 7:29am On May 22, 2015 |
Faba:receive more sense in gods name |
Re: Open Letter To The Guy Dating My Future wife" by Nobody: 7:30am On May 22, 2015 |
J |
Re: Open Letter To The Guy Dating My Future wife" by Nobody: 7:31am On May 22, 2015 |
sweetorgasm:Lmao gods ke. no oh, story 4 d gods |
Re: Open Letter To The Guy Dating My Future wife" by Nobody: 7:32am On May 22, 2015 |
Faba:ok ure free 4rm crap thread in gods name |
Re: Open Letter To The Guy Dating My Future wife" by nikkiehan(f): 7:44am On May 22, 2015 |
ROFL infact I couldn't stop my self, funny post. well done |
Re: Open Letter To The Guy Dating My Future wife" by nikkiehan(f): 7:48am On May 22, 2015 |
sweetorgasm:dats all knw, hmm |
Re: Open Letter To The Guy Dating My Future wife" by Young03(m): 7:52am On May 22, 2015 |
C ds my guy oo well na internet cus am, no b person future wife u de bang 4 rum ystaday wen i cum collect my belt u borrow from me be wise dude rounding off my 12th comment ds monrning 8 will make frnt page gud bye |
Re: Open Letter To The Guy Dating My Future wife" by Nobody: 7:54am On May 22, 2015 |
nikkiehan:receive more brains in gods name |
Re: Open Letter To The Guy Dating My Future wife" by nikkiehan(f): 7:58am On May 22, 2015 |
sweetorgasm:c person wey no get brain dats praying for smbdy to receive brain wia wil u get it frm, u beta pray for urself 1 Like |
Re: Open Letter To The Guy Dating My Future wife" by Exponental(m): 7:58am On May 22, 2015 |
@op... can u continue with all d good qualities u asked to be given to ur future wife cos if u dont, if u dont, if u dont..... just prepare other letters for either her aristos or future husband after u. |
Re: Open Letter To The Guy Dating My Future wife" by Nobody: 7:59am On May 22, 2015 |
Young03:lol. |
Re: Open Letter To The Guy Dating My Future wife" by Nobody: 8:00am On May 22, 2015 |
Exponental:Haha. me sef dy follow d rules. |
(1) (Reply)
Guys Should Runaway From Brokeass Girls / Who Are The Girls Dating? / Why Are Nigerian Men Scared Of Career Women?
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 20 |