Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,206,577 members, 7,996,148 topics. Date: Thursday, 07 November 2024 at 12:49 AM

Begging To Be Loved. - Romance (2) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / Begging To Be Loved. (2152 Views)

I Want To Share My Story. Some People Can Not Be Loved / She Has Been Begging To Be My Girlfriend / Lady Exposes A Married Man Begging Her For Sex Online (photos) (2) (3) (4)

(1) (2) (Reply) (Go Down)

Re: Begging To Be Loved. by 2dice(m): 4:38pm On Jun 05, 2015
Some girls are funny .... They will be doing hard to get ... He must prove to me that he love me ... Before i date him ... So make I do shakara small ...so the n!gga will be trying trying .... Trying till the love/lust he got for U diminish ... Na that time U go say u like am abi .... Na chop and Klin-mouth sure pass ... cheesy .... Some guys if Dem do see fine girl .... Life don end ... Start to dey do like pikin ... she go Kon dey form ...'Rihanna' ... Another n!gga 'SALEWA'
Re: Begging To Be Loved. by Cutehector(m): 4:42pm On Jun 05, 2015
misspicy:

pls feel free to reread ma post and point out where i wrote abt any guy begging me for love.
i jez feel its not proper for any guy to beg to be loved....i didnt make any reference to myself
this whole chykin toastin game we all do, what do u think it was in d first place? Dats by the way..


Leme ask u a question cuz it seems u r a very easy goin person.. R u the typ dat waits a long tym to say yes to a guy or d typ dat gvs her answer dat moment d guy asks u out
Re: Begging To Be Loved. by misspicy(f): 5:00pm On Jun 05, 2015
Cutehector:
this whole chykin toastin game we all do, what do u think it was in d first place? Dats by the way..


Leme ask u a question cuz it seems u r a very easy goin person.. R u the typ dat waits a long tym to say yes to a guy or d typ dat gvs her answer dat moment d guy asks u out
now it af turned to a question and answer session.
i just told u ma post does not in anyway relate with my personal life.
Re: Begging To Be Loved. by czarr(m): 6:43pm On Jun 05, 2015
sexymoma:
For ma caban here dem nor dey beg...
This how dey woo gurls:
Hey Lady i wan dey date u... U go gree abi you nor go gree time nor dey
.....loool
ur hood guy sure die o.
I done learn,....no time!
Re: Begging To Be Loved. by czarr(m): 6:44pm On Jun 05, 2015
Cutehector:
lol thr will b a tym wen u will beg a guy for love.
.....soon
na dem de market now!
make dem flex,when dem done old,na DAT time guys shakara go start!
Re: Begging To Be Loved. by czarr(m): 6:50pm On Jun 05, 2015
misspicy:
no use style beg me,u forgot u typed this
.......oooddddeeee! chai humans dey oo. how that one be insult. cutehector y u dey follow this blabber mouth talk.
Re: Begging To Be Loved. by Cutehector(m): 6:52pm On Jun 05, 2015
czarr:
.......oooddddeeee!
chai humans dey oo.
how that one be insult.
cutehector y u dey follow this blabber mouth talk.
i no knw why. maybe i was bored sha. u nor go mind dem... after dem go go fail exam.

(1) (2) (Reply)

Counter Thread: 10 Signs Your Boyfriend Just Cheated on you. / How Can I Kill My Feelings For Her........need To Move On / See What Cossy The Big Boobs Queen Was Spotted Doing With Olu Maintain

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 13
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.