Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,192,338 members, 7,947,528 topics. Date: Thursday, 12 September 2024 at 10:16 PM

Nysc 2015 Batch A - NYSC (2270) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / NYSC / Nysc 2015 Batch A (3652193 Views)

NYSC 2015 Batch A Call Up Letter Is Up / NYSC 2015 Batch A States' Of Deployment Library / Just Got My NYSC 2015 Batch A Call Number Via Sms (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (2267) (2268) (2269) (2270) (2271) (2272) (2273) ... (2429) (Reply) (Go Down)

Re: Nysc 2015 Batch A by richybanky(m): 8:26am On Jun 16, 2015
kingphilip:
de try drop up to 32 comments for this thread daily n watch the wonders
32 comments? Tell me say u don drink something dis morning
Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 8:27am On Jun 16, 2015
Nigerdeltaboi:
i dey o
u just de flex kano de go ba

Beta remain small for doublezero7 tolustx n leemah4u o
Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 8:32am On Jun 16, 2015
Luchiana1:
Hy evrybori.. I don tire for ds ondo place sef...mehn
no tire o U get 10 months to flex dat place
Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 8:32am On Jun 16, 2015
Luchiana1:
Hello evrybori..how una dey how una dey enjoy camp, how una dey enjoy ppa...mehn... abeg baba God make i find good accomodation mk i commot ds plac whr i dey
ur ppa no give u accommodation ni
Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 8:33am On Jun 16, 2015
Luchiana1:
how far ppl
great dear
U nko
Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 8:33am On Jun 16, 2015
erisegun:
lol...whr dem post u go?
u no see the comment before u quote say na ondo ni
Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 8:34am On Jun 16, 2015
erisegun:
eh ya! sorry* hope say u and mzjaney meet4 camp sha?
na by force say dem go meet ni
Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 8:35am On Jun 16, 2015
sparkleRed:
Ok good morning dearies smiley
morning sweetie

Hw was ur nyt
Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 8:37am On Jun 16, 2015
sparkleRed:
Wind of sadness just blew into me, am so home sick! No ICM, no domino pizza! No cold stone icecream! No iya tope! No random shopping! No over d roof highness and flexing am officially bored! +

all uniben corp members serving in Niger state stream 2 ve a little meeting 2day by 3 wonder wats d famzing is 4 hian! undecided
all these ajebo people self


U ever hear erisegun, richybanky, mayorsweet mzjaney n sleekyonyx de complain like this during their camp ni


The meeting na just to take pictures n nothing more
Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 8:39am On Jun 16, 2015
Emmydny:
Tell dem!
no Mind people wey just de brag wey just go one place
Re: Nysc 2015 Batch A by Nobody: 8:39am On Jun 16, 2015
kingphilip:
u just de flex kano de go ba
Beta remain small for doublezero7 tolustx n leemah4u o
ok sir i go remain for them grin
Re: Nysc 2015 Batch A by doublezero7(m): 8:41am On Jun 16, 2015
kingphilip:
u just de flex kano de go ba
Beta remain small for doublezero7 tolustx n leemah4u o
Make e no remain oo! Kano sun can kill! cry
Re: Nysc 2015 Batch A by Nobody: 8:48am On Jun 16, 2015
sparkleRed:
Wind of sadness just blew into me, am so home sick! No ICM, no domino pizza! No cold stone icecream! No iya tope! No random shopping! No over d roof highness and flexing am officially bored! +

all uniben corp members serving in Niger state stream 2 ve a little meeting 2day by 3 wonder wats d famzing is 4 hian! undecided
na so God take catch u, but u shouldn't be bored nah, military is ur passion
Re: Nysc 2015 Batch A by sparkleRed(f): 8:51am On Jun 16, 2015
leemah4u:
na so God take catch u, but u shouldn't be bored nah, military is ur passion

lipsrsealed
Re: Nysc 2015 Batch A by sparkleRed(f): 8:54am On Jun 16, 2015
erisegun:
lmao..... U neva chi chum chi grin

Am bored officially, nt tired or lazy

Am Bored need new excitement, I get bored of pple and stuffs fast, I nid new everything! Hian! I wantu go home!
Re: Nysc 2015 Batch A by erisegun: 9:04am On Jun 16, 2015
kingphilip:
u no see the comment before u quote say na ondo ni
I no see am jor
Re: Nysc 2015 Batch A by erisegun: 9:09am On Jun 16, 2015
kingphilip:
na by force say dem go meet ni
na by force o* hian
Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 9:10am On Jun 16, 2015
erisegun:
lmao..... U neva chi chum chi grin
u de mind ha ni
Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 9:34am On Jun 16, 2015
erisegun:
I knw say I get sense pass u b4 nah grin
but y u no remember then
Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 9:36am On Jun 16, 2015
richybanky:

32 comments? Tell me say u don drink something dis morning
I don drink water nw

BTW I don get like twenty this morning
Imagine if today run out whether no b like 50 I go don pass
Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 9:38am On Jun 16, 2015
Nigerdeltaboi:

ok sir i go remain for them grin
please n plenty too

Arrange ur room well o Na there leemah4u for u go pass nights before she go yobe o
Re: Nysc 2015 Batch A by Nobody: 9:38am On Jun 16, 2015
leemah4u:
na so God take catch u, but u shouldn't be bored nah, military is ur passion
no mind her she don forget say na 6 months she go spend for military training ,3 weeks she dey complain.
Re: Nysc 2015 Batch A by Nobody: 9:40am On Jun 16, 2015
kingphilip:
please n plenty too

Arrange ur room well o Na there leemah4u for u go pass nights before she go yobe o
lol booking don full ,plenty corpers don apply to spend night grin na august vacancy fit dey grin grin
Re: Nysc 2015 Batch A by erisegun: 9:42am On Jun 16, 2015
kingphilip:
but y u no remember then
wee u shurup b4 I tear u slap angry
Re: Nysc 2015 Batch A by busyinks(f): 9:44am On Jun 16, 2015
erisegun:
am gud* btw,whr were u posted to
Jos ni
Re: Nysc 2015 Batch A by erisegun: 9:46am On Jun 16, 2015
busyinks:
Jos ni
choi, dis pple wicked o* it is well
Re: Nysc 2015 Batch A by busyinks(f): 9:48am On Jun 16, 2015
erisegun:
choi, dis pple wicked o* it is well
Lol, wetin I go do
Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 9:48am On Jun 16, 2015
doublezero7:


Make e no remain oo! Kano sun can kill! cry
na wen u go back yobe u go de find redeployment to kano
Re: Nysc 2015 Batch A by erisegun: 9:53am On Jun 16, 2015
busyinks:
Lol, wetin I go do
hope say na city dem post u go?
Re: Nysc 2015 Batch A by busyinks(f): 9:55am On Jun 16, 2015
erisegun:
hope say na city dem post u go?
Nt rily buh it's cool
Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 9:55am On Jun 16, 2015
leemah4u:
na so God take catch u, but u shouldn't be bored nah, military is ur passion
so u no wish ha well b4
Re: Nysc 2015 Batch A by erisegun: 9:55am On Jun 16, 2015
SparkleRed in d building* gancious morning to u

(1) (2) (3) ... (2267) (2268) (2269) (2270) (2271) (2272) (2273) ... (2429) (Reply)

NYSC 2015 Batch B House

Viewing this topic: 2 guest(s)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 23
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.