Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,205,863 members, 7,993,976 topics. Date: Monday, 04 November 2024 at 11:52 PM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! (75188 Views)
Can You Marry A Lady Or Guy Who Already Has A Child? / 6 Places You Should Never Toast A Nigerian Girl / Advice To That Babe Wey Say Her Guy Gives Her ONLY 1K (2) (3) (4)
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) ... (39) (Reply) (Go Down)
Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by STARSHYNE(f): 11:32am On Jun 20, 2015 |
Kelvingraphics my niggy See ehn,I been wan yarn you something wey don dey scatter my brain See ehn,I been dey stalk u since wen your mama born u I no fit sleep, eat,if I look any guy pic na your face I dey see ...u don spoil my brain I no wan call u my nigga again na Boli n epa I wan dey call u(Bae) . No make me yarn dust abeq Woh,make I leave my matter for Mathias, I no one long d tory,wetin I dey say since be say ur rov don kpokpori my brain...I no fit think straight again....na yesterday I still call my papa kelfin Kephin...Shey u go be d sugar wey go sweeten my pap If u be my shoe, I go be your shoe lace U understand wetin I don dey yarn so Abeq say u don gree No make I die Abeq,I no wan finish my life for yaba left CBC:Naijaboiy ... 8 Likes 3 Shares |
Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by XavierBlue(m): 11:32am On Jun 20, 2015 |
MzMayD:i know say na im the run the ministry |
Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by Nobody: 11:32am On Jun 20, 2015 |
MzMayD:With reference to your profile picture, I doubt if you're a Nigerian. How were you able to type this? |
Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by Shamstiel: 11:32am On Jun 20, 2015 |
MzMayD: Yeah, I love solving mysteries...so how come did you get to understand pidgin? |
Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by KingTom(m): 11:32am On Jun 20, 2015 |
francizy:The reverse is the case in her condition |
Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by Trypa(f): 11:33am On Jun 20, 2015 |
LolZ. Dis najiaboiy eh, kingtom U guys r really funny I swear Oya keep wooing |
Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by Isaacmacdon(m): 11:33am On Jun 20, 2015 |
well... e no go dey easy cos me no get person way I like for here currently.... all d same.. to all nairaland girls una try wella... d Don dey hail Ena... hope say e dey go well with all of Ena? anyways I pray say tins go go in our favour by God's grace.... cc ladyboss1(My thick lady),ireneony,misssclassy,slimadenike,twaci,victoriabee,farano,rokiatu,nneka123,richgang,trypa(Figure 88)... etc 4 Likes |
Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by KingTom(m): 11:33am On Jun 20, 2015 |
immortalvoices: Oga How that side na |
Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by Shamstiel: 11:33am On Jun 20, 2015 |
Midehi: Watin make you dey para for house? Who take your bobo? |
Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by Nobody: 11:33am On Jun 20, 2015 |
Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by MEGGATRON(m): 11:33am On Jun 20, 2015 |
LADYBOSS1............ 6 Likes 1 Share |
Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by peeparty(m): 11:34am On Jun 20, 2015 |
Midehi:lol show working |
Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by Nobody: 11:35am On Jun 20, 2015 |
VictoriaBee: with my fingers on my keypad |
Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by KingTom(m): 11:35am On Jun 20, 2015 |
prettythicksme:Anybody wey like am fit fix Her name there |
Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by dharay99: 11:35am On Jun 20, 2015 |
prettythicksme: where is ur own. Abi u don't know hw to woo dem again... |
Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by XavierBlue(m): 11:35am On Jun 20, 2015 |
Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by peeparty(m): 11:36am On Jun 20, 2015 |
Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by Nobody: 11:36am On Jun 20, 2015 |
dharay99:I dont woo men |
Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by KingTom(m): 11:36am On Jun 20, 2015 |
Trypa: |
Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by dharay99: 11:37am On Jun 20, 2015 |
MzMayD: and I'm more of a killer dear, We myt not fit. |
Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by Nobody: 11:37am On Jun 20, 2015 |
KingTom:Put ori-ife naa |
Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by Nobody: 11:37am On Jun 20, 2015 |
Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by Nobody: 11:37am On Jun 20, 2015 |
Shamstiel:Bad prayer. I reject it! |
Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by dharay99: 11:38am On Jun 20, 2015 |
prettythicksme: sorry, U woo monkeys.? |
Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by Twaci(f): 11:38am On Jun 20, 2015 |
naijaboiy:I fit toast u? Can u take care of me? |
Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by immortalvoices(m): 11:38am On Jun 20, 2015 |
naijaboiy:Boss I hail you.... I scares small pass petro.. Nice thread... Make I woo my crush... |
Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by Shamstiel: 11:39am On Jun 20, 2015 |
VictoriaBee: I am a prophet oh...I see the 7spirits of naijaboiy |
Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by dharay99: 11:39am On Jun 20, 2015 |
3 on ladyboss1. This iz qood. |
Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by Nobody: 11:39am On Jun 20, 2015 |
dharay99:yes monkeys and ladies are u a monkey,make i woo u? |
Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by XavierBlue(m): 11:39am On Jun 20, 2015 |
MzMayD:the person wey teach you the pidgin no teach you well na, you for don understand wetin i mean. XavierBlue |
Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by Nobody: 11:40am On Jun 20, 2015 |
dharay99:but Iike you you must hear me out its a must |
Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by immortalvoices(m): 11:40am On Jun 20, 2015 |
KingTom: Chai baba hausa babe set and fine ooo 1 Like |
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) ... (39) (Reply)
My Butt Is Causing Unnecessary Attention For Me / Zimbabwe Pastor Involved In Car Accident During Sex With School Girl / Wedding Photos Of Kwoyela Derrick ‘Taller’ & Kahboh Patience
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 40 |