Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,205,863 members, 7,993,974 topics. Date: Monday, 04 November 2024 at 11:50 PM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! (75187 Views)
Can You Marry A Lady Or Guy Who Already Has A Child? / 6 Places You Should Never Toast A Nigerian Girl / Advice To That Babe Wey Say Her Guy Gives Her ONLY 1K (2) (3) (4)
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) ... (39) (Reply) (Go Down)
Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by Mznaett: 11:40am On Jun 20, 2015 |
mtcheew ah no sabi type for pidgin. Maka dey here dey watch sha e b lyk say d tin go tight small lol Since i no get crush 4here maka use dz chance holla una greetings sha. I hope say 2day dey go on wella 4 una area o? Naijaboiy u c d@ tin wey i bin post lastnyt no mind me o na joke i bin dey sha..hw ur side na? E be lyk say market dey go on 4here well well lol |
Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by robosky02(m): 11:40am On Jun 20, 2015 |
haa twaci.... |
Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by ggrin(f): 11:40am On Jun 20, 2015 |
KingTom: |
Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by Nobody: 11:40am On Jun 20, 2015 |
naijaboiy:I can utter few words but would definitely bite my tongue. I understand it 100% |
Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by hadura29(m): 11:40am On Jun 20, 2015 |
He get one girl wey I like her diary, but as I like I dairy reach he dey fear me, but as a guy I go still chuk head as na one ting dey kill a man and our Urhobo pple say na wetin dey bitter (horror) na Im no dey kill person, so me sef go turn to vampire so that I go fit blend for her adventorous world if she gv me chance I go make her smile and I go help her bring her broken heart back togeda...if I her put her name she fit vex for me but I go still put am to satisfy my conscience... At least I don talk my mind... Ooooh misssclassy |
Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by dharay99: 11:40am On Jun 20, 2015 |
MzMayD: alry den, Let's seeeeeee...... |
Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by Nobody: 11:41am On Jun 20, 2015 |
XavierBlue:whatever |
Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by ggrin(f): 11:41am On Jun 20, 2015 |
francizy: |
Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by Nobody: 11:41am On Jun 20, 2015 |
Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by ggrin(f): 11:42am On Jun 20, 2015 |
francizy: |
Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by ggrin(f): 11:42am On Jun 20, 2015 |
KingTom:her |
Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by Twaci(f): 11:42am On Jun 20, 2015 |
Isaacmacdon:Amen |
Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by Shamstiel: 11:43am On Jun 20, 2015 |
Twaci: You dey find maga abi? |
Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by dharay99: 11:43am On Jun 20, 2015 |
ggrin: qood u sh0wed up. Plz tel him to fill in ur name in daht gap 0r better still yhu force ur name der b4 draify sh0ws up. |
Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by MEGGATRON(m): 11:44am On Jun 20, 2015 |
KingTom: 1 Like 2 Shares |
Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by Nobody: 11:44am On Jun 20, 2015 |
Shamstiel:Really? The start by knowing the meaning of mystery first. it's clear you don't know much about it |
Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by KingTom(m): 11:44am On Jun 20, 2015 |
prettythicksme:I say anybody wey like am go put the name na |
Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by Twaci(f): 11:44am On Jun 20, 2015 |
Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by ggrin(f): 11:45am On Jun 20, 2015 |
naijaboiy:u no fit call me abi |
Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by KingTom(m): 11:45am On Jun 20, 2015 |
ggrin:Sorry sir, let me modify it to him |
Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by XavierBlue(m): 11:45am On Jun 20, 2015 |
MzMayD: |
Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by francizy(m): 11:45am On Jun 20, 2015 |
KingTom: R. Kelly daughter? |
Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by KingTom(m): 11:45am On Jun 20, 2015 |
immortalvoices:Chaaaaaaaaaai |
Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by dharay99: 11:45am On Jun 20, 2015 |
MzMayD: safe journey ahead dear. |
Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by Isaacmacdon(m): 11:45am On Jun 20, 2015 |
Twaci:Yh.. How u dey na?? |
Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by KingTom(m): 11:47am On Jun 20, 2015 |
naijaboiy: AgapeCharis don suffer, na him you dey call Afapecharis? 4 Likes 1 Share |
Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by Nobody: 11:47am On Jun 20, 2015 |
Adeh39 common , scentmarlc is waiting |
Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by Twaci(f): 11:47am On Jun 20, 2015 |
Shamstiel:Wetin b ur own? U no see say my hair don dey old? Or are u interested? |
Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by robosky02(m): 11:48am On Jun 20, 2015 |
Twaci: i thought its shawama? if it plantain then it ok. |
Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by KingTom(m): 11:49am On Jun 20, 2015 |
francizy:Jay kelly! |
Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by Shamstiel: 11:51am On Jun 20, 2015 |
MzMayD: Ok mysterious! You never answered my question btw |
Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by Twaci(f): 11:52am On Jun 20, 2015 |
Isaacmacdon:Am fine dear |
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) ... (39) (Reply)
My Butt Is Causing Unnecessary Attention For Me / Zimbabwe Pastor Involved In Car Accident During Sex With School Girl / Wedding Photos Of Kwoyela Derrick ‘Taller’ & Kahboh Patience
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 27 |