Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,201,768 members, 7,979,650 topics. Date: Saturday, 19 October 2024 at 01:29 PM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / Nairalander's Help Me Look Into Dis O (2578 Views)
Abeg Mods And Admins Make Una Look Into My Matter / Seun Please You Need To Look Into This / Please Look Into This Situation, Your Idea Needed (2) (3) (4)
Nairalander's Help Me Look Into Dis O by Trypa(f): 12:18pm On Jun 20, 2015 |
Well I wonder how some people play round like dis, I use the word play around cause I don't know what to use, well back to d matter U go dey on ur own jeje o, person go come send followers request give u oh, with ur church mind u come accept the person una con dey waka dey compliment each oda One day u con say make u check ur profile u come see say dat person wia u been dey follow, no come dey follow u again how u wan take feel eh TOMFRENCH u r held guilty of dis crime Well it's kinda awkward sha if u really can't cope with the person's comment don't bother sending followers request If I catch anybody wia first send mi followers request I come answer dat person mi com check in two weeks time I know see u for my FP(followers page hn) u no go understand d kind spiritual slap wia u go dey receive Cc: mzztega adeh39 midehi gifttracy Aminat ginawest mzlaurel jollyjoy Kingtom Nijaboiy Lanicky Twaci Oriji101 Missclassy Davep Jefferyjamez Charijee Cdemsel Ggrin Immortalvoice |
Re: Nairalander's Help Me Look Into Dis O by sweettease(f): 12:25pm On Jun 20, 2015 |
Following you probably disappointed the guy, not what he expected, don't take it personal |
Re: Nairalander's Help Me Look Into Dis O by Isaacmacdon(m): 12:26pm On Jun 20, 2015 |
Trypa: It shouldn't be a big deal for u.. unless u r tripping for d guy... cos it clearly shows...Whoever wants to unfollow u after following u may av a reason.. pple r getting bored nowadays... dats d effect of too much social media interactions.. we dumped d normal nd exciting way for one dat seems quite annoying.. buh bae.. ur figure na die... |
Re: Nairalander's Help Me Look Into Dis O by Nobody: 12:29pm On Jun 20, 2015 |
hehehe...Dear, it has been rectified |
Re: Nairalander's Help Me Look Into Dis O by Trypa(f): 12:30pm On Jun 20, 2015 |
Isaacmacdon: LolZ tnkz But am not tripping for him N his not d only one tho Just dat I can't keep mentioning names |
Re: Nairalander's Help Me Look Into Dis O by zinachidi(m): 12:30pm On Jun 20, 2015 |
shiit really happens |
Re: Nairalander's Help Me Look Into Dis O by Isaacmacdon(m): 12:31pm On Jun 20, 2015 |
Trypa:hmmmm.. ok na.... |
Re: Nairalander's Help Me Look Into Dis O by Trypa(f): 12:32pm On Jun 20, 2015 |
sweettease: LolZ not taking it personal sha |
Re: Nairalander's Help Me Look Into Dis O by Trypa(f): 12:33pm On Jun 20, 2015 |
Re: Nairalander's Help Me Look Into Dis O by Trypa(f): 12:36pm On Jun 20, 2015 |
Re: Nairalander's Help Me Look Into Dis O by Nobody: 12:44pm On Jun 20, 2015 |
I'm guilty of diz oo, but no be ma fault d pple wer I de unfollow no meet my expectation. |
Re: Nairalander's Help Me Look Into Dis O by Trypa(f): 12:53pm On Jun 20, 2015 |
Lacomus: LolZ u too u dey meet d person expectation9 |
Re: Nairalander's Help Me Look Into Dis O by Trypa(f): 12:54pm On Jun 20, 2015 |
Judeoxide(m), agohmamuda(m),
epelumi42(m), kliq(m), Brytawon(m I sight una o |
Re: Nairalander's Help Me Look Into Dis O by Nobody: 12:55pm On Jun 20, 2015 |
Trypa:sure, that's why all ma followers don un follow me. |
Re: Nairalander's Help Me Look Into Dis O by kliq(m): 12:56pm On Jun 20, 2015 |
Trypa: We sight you too 1 Like |
Re: Nairalander's Help Me Look Into Dis O by Trypa(f): 12:57pm On Jun 20, 2015 |
Lacomus: Ok na mi be watching u through 3D from now on |
Re: Nairalander's Help Me Look Into Dis O by Trypa(f): 12:58pm On Jun 20, 2015 |
Re: Nairalander's Help Me Look Into Dis O by Brytawon(m): 12:59pm On Jun 20, 2015 |
Trypa: I'm officially screwed. I was following you now so I have to view the topic for further screening, testing and approval before making FP. |
Re: Nairalander's Help Me Look Into Dis O by kliq(m): 12:59pm On Jun 20, 2015 |
Trypa: Really don't know how that works so I'm innocent |
Re: Nairalander's Help Me Look Into Dis O by Nobody: 1:00pm On Jun 20, 2015 |
Trypa:hehehe babe you funny die, shey you go fit monitor spirit ? |
Re: Nairalander's Help Me Look Into Dis O by Trypa(f): 1:03pm On Jun 20, 2015 |
Brytawon: Shooo abi o |
Re: Nairalander's Help Me Look Into Dis O by Trypa(f): 1:04pm On Jun 20, 2015 |
Re: Nairalander's Help Me Look Into Dis O by Trypa(f): 1:05pm On Jun 20, 2015 |
Lacomus: Dat ave been my business since 1985 |
Re: Nairalander's Help Me Look Into Dis O by epelumi42(m): 1:07pm On Jun 20, 2015 |
Sweetheart, sorry I've not reached you... My phone crashed and I lost your contact. Hope you're fine. Im following though, I think, you've not been that active. |
Re: Nairalander's Help Me Look Into Dis O by Nobody: 1:07pm On Jun 20, 2015 |
Trypa:wooow you are such a ghosital Camera |
Re: Nairalander's Help Me Look Into Dis O by Brytawon(m): 1:09pm On Jun 20, 2015 |
Trypa: Sha I was following more than 301 members(all females) last month but I now follow on one... I'm plead guilty. |
Re: Nairalander's Help Me Look Into Dis O by Trypa(f): 1:15pm On Jun 20, 2015 |
Brytawon: Lmao o abi o |
Re: Nairalander's Help Me Look Into Dis O by Brytawon(m): 1:18pm On Jun 20, 2015 |
Trypa: In the words of Buhari: I belong to everybody and I belong to nobody... Don't take it personal o.. |
Re: Nairalander's Help Me Look Into Dis O by kliq(m): 1:26pm On Jun 20, 2015 |
"send followers request" Trypa: Care to explain? |
Re: Nairalander's Help Me Look Into Dis O by Trypa(f): 1:28pm On Jun 20, 2015 |
Re: Nairalander's Help Me Look Into Dis O by Trypa(f): 1:32pm On Jun 20, 2015 |
epelumi42: LolZ u r welcome huni So how u? |
Re: Nairalander's Help Me Look Into Dis O by Trypa(f): 1:35pm On Jun 20, 2015 |
Pictures:meet One Of The World's Fattest Men "44-year Old Oscar Vasquez Morales" / **happy Birthday Ocho** / Kachisbarbie Am Sorry
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 32 |