Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,195,839 members, 7,959,640 topics. Date: Thursday, 26 September 2024 at 11:05 PM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! (74145 Views)
Can You Marry A Lady Or Guy Who Already Has A Child? / 6 Places You Should Never Toast A Nigerian Girl / Advice To That Babe Wey Say Her Guy Gives Her ONLY 1K (2) (3) (4)
(1) (2) (3) ... (17) (18) (19) (20) (21) (22) (23) ... (39) (Reply) (Go Down)
Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by peeparty(m): 2:57pm On Jun 20, 2015 |
mzztega wetin come dey do me sef. I know chabi,u come dey tori tori my hrt like sai na koni koni love as I see you so u dey mk my Dada spin like say na ox fan when li look ur baka I dey get attention like say I dey salute Nigerian flag. iyammi as I see you so I dey touchlight u till dem go chi chum chin. |
Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by pbs4real(m): 2:57pm On Jun 20, 2015 |
komzyb:peeparty person dey feel ya die 4 here. . .oya teleport cum ans am. . . |
Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by Nobody: 2:58pm On Jun 20, 2015 |
yorubaboiy:13 gini ,den what r u doin on dis thread den ***takes my koboko and chase him outa thread** |
Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by Nobody: 2:58pm On Jun 20, 2015 |
AgapeCharis:ayam coming! *who go help me stop okada na* |
Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by kinglekan: 2:58pm On Jun 20, 2015 |
AgapeCharis: But she nor fit you nah! Una go just dey fight ooo. Am just doing you a favour. |
Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by komzyb(f): 2:58pm On Jun 20, 2015 |
MzzTega:de ting b say....deres luv in sharing..lol |
Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by STARSHYNE(f): 2:59pm On Jun 20, 2015 |
JoeCutie:I'm not favoured |
Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by Nobody: 2:59pm On Jun 20, 2015 |
Tbillz:hehehehehehehehehe anyway u try but bf i gree i need ferrari |
Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by pbs4real(m): 3:00pm On Jun 20, 2015 |
peeparty:person dey somewhere dey feel ur vibes |
Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by Nobody: 3:01pm On Jun 20, 2015 |
Phikom:drop it naa,just wnt to read ur lines help jack |
Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by Nobody: 3:01pm On Jun 20, 2015 |
ronald4lif:you just dey here dey open teeth snc, you no dey woo, abi dem don ......... |
Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by pbs4real(m): 3:01pm On Jun 20, 2015 |
prettythicksme:no be only ferarri nah aston martin |
Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by peeparty(m): 3:01pm On Jun 20, 2015 |
komzyb: iyammi anem awod. no lele mi come dey wonder saj wetin mk my juju dey work for ur kpekus na now I chabi sai me n u na 1 +1. I know mind mk u carry me go see ur mama. |
Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by JoeCutie(m): 3:01pm On Jun 20, 2015 |
STARSHYNE:I'm so sorry, sweetheart, I didn't mean to hurt your feeling. I didn't even know. I'm so sorry, dear. Okay, I'm changing my signature right away. And you know you're favoured, don't you? Yes, you are. One of the most favoured. Cheer up, please. 4 Likes |
Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by TheSonOfMark(m): 3:02pm On Jun 20, 2015 |
prettythicksme: I did - Elantraceey. |
Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by MzzTega(f): 3:03pm On Jun 20, 2015 |
peeparty: awwwww! |
Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by Nobody: 3:03pm On Jun 20, 2015 |
yorubaboiy:hehehehe...una wan use laff kill me here, moreover,i no sure say i don read your wooing |
Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by Tbillz(m): 3:03pm On Jun 20, 2015 |
prettythicksme:she no Ferrari she say na my love o.. .... . @prettythicksme favorite song |
Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by KingTom(m): 3:03pm On Jun 20, 2015 |
AgapeCharis:I no want make dem place 10 years bedroom ban on top my head 1 Like |
Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by Nobody: 3:03pm On Jun 20, 2015 |
Wow page 19 Naijaboiy knows what the ppl want lolz 2 Likes 1 Share |
Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by Nobody: 3:03pm On Jun 20, 2015 |
pbs4real:hey no spoil bis for me abeg,Tbillz is rich ***make i carzone him |
Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by yorubaboiy: 3:03pm On Jun 20, 2015 |
prettythicksme:......*eyin temi odabo o* |
Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by pbs4real(m): 3:04pm On Jun 20, 2015 |
STARSHYNE:eeya pèlé. . . |
Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by Phikom(m): 3:04pm On Jun 20, 2015 |
prettythicksme:I no fit do Jack strong tin... |
Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by kinglekan: 3:05pm On Jun 20, 2015 |
ronald4lif: |
Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by Nobody: 3:05pm On Jun 20, 2015 |
TheSonOfMark:Nice one tho but was thinking d name is going to b ishi |
Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by pbs4real(m): 3:05pm On Jun 20, 2015 |
LadyBoss1:hahaha. . . . .i swear |
Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by KingTom(m): 3:06pm On Jun 20, 2015 |
ronald4lif: |
Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by Nobody: 3:06pm On Jun 20, 2015 |
komzyb:nothing dear, i dash u. i go catch peeparty for corner later. |
Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by Nobody: 3:06pm On Jun 20, 2015 |
Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by Nobody: 3:06pm On Jun 20, 2015 |
yorubaboiy:ur mate no dey here,abi who dey tell odabo make i chase d person out as well. |
Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by MzzTega(f): 3:06pm On Jun 20, 2015 |
komzyb: Yeah,you are right. But when it comes to this i don't share with Anybody. It seems niggar already shared himself |
(1) (2) (3) ... (17) (18) (19) (20) (21) (22) (23) ... (39) (Reply)
Things A Guy Shouldn't Do In A Lady's Presence / Soldier Rescues His Fiancée Who Is A Nurse In War Front In Pre-Wedding Photos / 36-Year-Old German Virgin Auctions Her Virginity For N103M. It Has Been Bought
Viewing this topic: 1 guest(s)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 33 |