Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,208,454 members, 8,002,683 topics. Date: Thursday, 14 November 2024 at 03:14 PM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / Naija Ladies Things U Should Stop Doing When You Reach 25yrs (5852 Views)
Naija Ladies And Big Dicks / Ladies Things That Turns Us Off In You At First Glance / Ladies, Things Your Partner Loves To Hear From You (2) (3) (4)
Naija Ladies Things U Should Stop Doing When You Reach 25yrs by Nobody: 1:33pm On Jun 21, 2015 |
1:having multiple boyfriends:this na the time wey u as a babe go filter through all the numerious boyfriends wey u get and pick up the one wey dey serious with u.u don reach the age of 25 so dis is not the time for play oo.dis is the time to get into serious relationship with a focused guy wey go lead to marriage ooo.if at the age of 25 u still dey keep side chains of boyfriends and u no dey focused with a single guy na inside mountain of fire church u go see ursef ooo in six yrs time rolling on the floor and begging pastor and jesus for a husband. 2:dating sugar daddies:if b4 the age of 25 u were dating sugar daddies at the age of 25 u don suppose do away with ur sugar daddies and get a young man who is focused as your guy.leave the sugar daddies for the smallies or else as u reach 25 and grow more older,ur sugar daddy go tire for you and go start looking for younger greener pastures as u age.Make hay while the sun shines. 3:begging men for money on social networks:babe u no dey shame? since the age of 18yrs u don dey beg men for money on watsap,2go,facebook,badooo,twitter even nairaland kpa kpa.at the age of 25 u are still begging men for money over one issue or the other.dem take bambiallah job swear for you? at 25 u don suppose drop that attitude of depending on men for money coz u no be pickin again.you are now a big girl.leave the begging 4 the 18-22 yr old girls. 4:engaging in magarism and mugurism runz:girl, dis one don dey beneath you ooo.At the age of 25 u still dey brag about chopping guys mugu.u do dey yarn ur roommate how u take chop chinedu money and how e no fit see the colour of your pant.haba u are a matured lady now.u shouldnt be doing this.leave this attitude to the small girls.na so u go thru a 25 or above 25 yr old lady phone and wetin u go dey see na maga1,maga 2,alhaji mumu,areafadabornfool,papajidechopchop etc....naija babes 5:running after yahoo yahoo boys and men who lack focus:make shame dey catch u if at the age of 25 u still dey run after yahoo yahoo boys and street guys just coz of the money wey dem dey give u and the suya joint wey dem dey carry u go.if u really want a soul mate and husband then do away with such men. una fit add una own 4 Likes 1 Share |
Re: Naija Ladies Things U Should Stop Doing When You Reach 25yrs by Nobody: 1:43pm On Jun 21, 2015 |
here to read comments |
Re: Naija Ladies Things U Should Stop Doing When You Reach 25yrs by buzquet(m): 1:43pm On Jun 21, 2015 |
I hope all my ex r here on dis thread? Caz na to jst dey ask me recharge card. I dnt even knw d wht pushes me to date liabilities! 2 Likes |
Re: Naija Ladies Things U Should Stop Doing When You Reach 25yrs by Nobody: 1:46pm On Jun 21, 2015 |
lefulefu see as u dey fall ou hands,pls we cant stop dis till wen we are 30yrs |
Re: Naija Ladies Things U Should Stop Doing When You Reach 25yrs by Nobody: 1:47pm On Jun 21, 2015 |
The poster below me tho |
Re: Naija Ladies Things U Should Stop Doing When You Reach 25yrs by nitt: 1:48pm On Jun 21, 2015 |
Re: Naija Ladies Things U Should Stop Doing When You Reach 25yrs by sinaj(f): 1:52pm On Jun 21, 2015 |
starlingslimnet:bros shift ma folo u siddon... |
Re: Naija Ladies Things U Should Stop Doing When You Reach 25yrs by kliq(m): 1:53pm On Jun 21, 2015 |
Hmmm |
Re: Naija Ladies Things U Should Stop Doing When You Reach 25yrs by Nobody: 1:53pm On Jun 21, 2015 |
prettythicksme:i no fall anybody hand ooooo 1 Like |
Re: Naija Ladies Things U Should Stop Doing When You Reach 25yrs by sinaj(f): 1:53pm On Jun 21, 2015 |
nitt:wots funi |
Re: Naija Ladies Things U Should Stop Doing When You Reach 25yrs by Nobody: 1:57pm On Jun 21, 2015 |
sinaj:*shift small* una bring pop corn? |
Re: Naija Ladies Things U Should Stop Doing When You Reach 25yrs by Oruemu(f): 1:59pm On Jun 21, 2015 |
prettythicksme:Lmao! 30? |
Re: Naija Ladies Things U Should Stop Doing When You Reach 25yrs by nitt: 2:05pm On Jun 21, 2015 |
sinaj: U won't understand |
Re: Naija Ladies Things U Should Stop Doing When You Reach 25yrs by Nobody: 2:06pm On Jun 21, 2015 |
Oruemu: |
Re: Naija Ladies Things U Should Stop Doing When You Reach 25yrs by 2dice(m): 2:34pm On Jun 21, 2015 |
Ladies be like is it your Consign ...Ogini it is my Body* .. Pick phone ...call Alhaji 1 Like |
Re: Naija Ladies Things U Should Stop Doing When You Reach 25yrs by sinaj(f): 2:42pm On Jun 21, 2015 |
Re: Naija Ladies Things U Should Stop Doing When You Reach 25yrs by Nobody: 2:45pm On Jun 21, 2015 |
2dice:ehen babes be also saying...wat is ya bizness? if na Alhaji salisu i dey with today or na with chief Eze obinna chukudi wat is ur stress in it biko? it is my body ni 1 Like |
Re: Naija Ladies Things U Should Stop Doing When You Reach 25yrs by Nobody: 2:46pm On Jun 21, 2015 |
sinaj:Are you from Osun state? |
Re: Naija Ladies Things U Should Stop Doing When You Reach 25yrs by Nobody: 2:55pm On Jun 21, 2015 |
Okay. Still waiting for those things Germany ladies shouldn't do. |
Re: Naija Ladies Things U Should Stop Doing When You Reach 25yrs by viczing(m): 2:58pm On Jun 21, 2015 |
sinaj: Dress abi shift small for me |
Re: Naija Ladies Things U Should Stop Doing When You Reach 25yrs by saasala(m): 2:58pm On Jun 21, 2015 |
Even if you were Seun's younger brother, this post would never still make frontpage. Sorry to dash your hopes. |
Re: Naija Ladies Things U Should Stop Doing When You Reach 25yrs by Nobody: 3:03pm On Jun 21, 2015 |
saasala:i tell u say i wan chop frontpage? |
Re: Naija Ladies Things U Should Stop Doing When You Reach 25yrs by Nobody: 3:04pm On Jun 21, 2015 |
MzMayD:hmmm |
Re: Naija Ladies Things U Should Stop Doing When You Reach 25yrs by saasala(m): 3:08pm On Jun 21, 2015 |
lefulefu: Eeyaah, e don dey pain am o, sorry bro.... |
Re: Naija Ladies Things U Should Stop Doing When You Reach 25yrs by Nobody: 3:10pm On Jun 21, 2015 |
lefulefu:Good luck in your search. hey pls I need your help to mobilize people to do what my siggy says. Tomorrow is the long awaited day. Plsssssss don't turn me down. Thanks |
Re: Naija Ladies Things U Should Stop Doing When You Reach 25yrs by Nobody: 3:16pm On Jun 21, 2015 |
MzMayD:no probs i will mobilize all my street paddys dat hang out in here.we will do a hundred man march for Scentmarlc so he will win mister nairaland.by the way is scentmarlc a german guy contesting for mr nairaland? |
Re: Naija Ladies Things U Should Stop Doing When You Reach 25yrs by Nobody: 3:19pm On Jun 21, 2015 |
saasala:e no pain me at all mister man so make u no dey assume .i just dey let u know say i no dey carry frontpage things for head if dat na wetin u dey do .relax a little and comot that thing wey dey pain u for yansh |
Re: Naija Ladies Things U Should Stop Doing When You Reach 25yrs by Nobody: 3:26pm On Jun 21, 2015 |
lefulefu:ah ah ah ah... Well I and Scentmarlc aren't the same person. You are not the first person to say this tho. But Am not scent, believe me Scent is a Nigerian. My team and I would really appreciate it if you can help. Thanks |
Re: Naija Ladies Things U Should Stop Doing When You Reach 25yrs by Nobody: 3:28pm On Jun 21, 2015 |
MzMayD:ok oo |
Re: Naija Ladies Things U Should Stop Doing When You Reach 25yrs by sinaj(f): 3:29pm On Jun 21, 2015 |
starlingslimnet:nope... Rivers state 1 Like |
Re: Naija Ladies Things U Should Stop Doing When You Reach 25yrs by MrsChima(f): 3:31pm On Jun 21, 2015 |
MTN must have given away free recharge cards today to incite rubbish! |
Re: Naija Ladies Things U Should Stop Doing When You Reach 25yrs by Freiburger(m): 3:33pm On Jun 21, 2015 |
lol...I used to understand beggers and the circumstances that makes them act that way (with no string attached), but I changed my view on them cus a lot of them are simply greedy beggers trying to take advantage of your kindness. No food for a lazy biatch 1 Like |
How Do I Tell Her That I Don't Want To Marry Her ?? / Stop Giving Your D**k To Women For Free, Charge Us For It, We’ll Pay — Lady Says / Am I Doing Anything Wrong With My "Sister"?
Viewing this topic: 1 guest(s)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 32 |