Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,192,891 members, 7,949,097 topics. Date: Saturday, 14 September 2024 at 06:24 PM

Nysc 2015 Batch A - NYSC (2294) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / NYSC / Nysc 2015 Batch A (3653300 Views)

NYSC 2015 Batch A Call Up Letter Is Up / NYSC 2015 Batch A States' Of Deployment Library / Just Got My NYSC 2015 Batch A Call Number Via Sms (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (2291) (2292) (2293) (2294) (2295) (2296) (2297) ... (2429) (Reply) (Go Down)

Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 8:10am On Jun 25, 2015
sparkleRed:

My ghosting clicked
ghosting?? I don't get that
Re: Nysc 2015 Batch A by tolustx(m): 8:10am On Jun 25, 2015
kingphilip:
fyn boss

U nko
I dey jare. I dey enta Abeokuta today. How ur work now.
Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 8:11am On Jun 25, 2015
Nigerdeltaboi:
abeg no spoil my ministry
hw I go take spoil am

We get deal say u go de update me nw and updates aren't forthcoming
Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 8:15am On Jun 25, 2015
megawax8:
Una well done o...... Long time
Morning!
u no try o
Where u carry ur big head go nw
Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 8:16am On Jun 25, 2015
pinkiepetitee:
kikikikikikiiiiiiii grin
hw ur ppa de b nw
Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 8:21am On Jun 25, 2015
tsephanyah:
ur dad
oh I never knew my dad have a mistress or r u my lost mum
Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 8:21am On Jun 25, 2015
mayorsweet:
Am good Philip cheesy
hw ur ppa nw
Re: Nysc 2015 Batch A by tsephanyah(f): 8:22am On Jun 25, 2015
kingphilip:
oh I never knew my dad have a mistress or r u my lost mum
yes am his playmate
Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 8:23am On Jun 25, 2015
tolustx:
I dey jare. I dey enta Abeokuta today. How ur work now.
fyn boss

Just lemme know wen u show
Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 8:24am On Jun 25, 2015
tsephanyah:
yes am his playmate
like seriously

Nice meeting u dear
Re: Nysc 2015 Batch A by tolustx(m): 8:25am On Jun 25, 2015
kingphilip:
fyn boss

Just lemme know wen u show
Aiit
Re: Nysc 2015 Batch A by richybanky(m): 8:28am On Jun 25, 2015
noordean:
Mayorsweet baba how far now? My shirt don ready?

Richybanky u don go back?
Baba, I don go back since last week Thursday.. Work don start sef bt na me still dey lazy grin
How fasting bro, no go dey look opeke for inside Adeyemi oooo grin grin
Re: Nysc 2015 Batch A by tsephanyah(f): 8:29am On Jun 25, 2015
kingphilip:
like seriously
Nice meeting u dear
ur welcome son
Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 8:35am On Jun 25, 2015
tolustx:
Aiit
hope u de bring bread
Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 8:36am On Jun 25, 2015
richybanky:

Baba, I don go back since last week Thursday.. Work don start sef bt na me still dey lazy grin
How fasting bro, no go dey look opeke for inside Adeyemi oooo grin grin
hw far that stuff click
Re: Nysc 2015 Batch A by richybanky(m): 8:38am On Jun 25, 2015
kingphilip:
hw far that stuff click
I knw even bother to press am up again since pinkie talk say na #9 per marking, d tin discourage me somehow
Re: Nysc 2015 Batch A by Nobody: 8:41am On Jun 25, 2015
kingphilip:
hw I go take spoil am

We get deal say u go de update me nw and updates aren't forthcoming
lol you wan turn me to ikeji
Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 8:43am On Jun 25, 2015
tsephanyah:
ur welcome son
so can I know u more
Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 8:45am On Jun 25, 2015
richybanky:

I knw even bother to press am up again since pinkie talk say na #9 per marking, d tin discourage me somehow
that thing poor jare

I no know hw I go take over 15 minutes for just #9
Re: Nysc 2015 Batch A by tolustx(m): 8:46am On Jun 25, 2015
kingphilip:
hope u de bring bread
grin and butter
Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 8:46am On Jun 25, 2015
Nigerdeltaboi:
lol you wan turn me to ikeji
e no go bad nw
Re: Nysc 2015 Batch A by noordean(m): 8:52am On Jun 25, 2015
richybanky:

Baba, I don go back since last week Thursday.. Work don start sef bt na me still dey lazy grin
How fasting bro, no go dey look opeke for inside Adeyemi oooo grin grin
lolzz..na to dey look down waka 4 inside dat campus o. make those girls no con spoil person fasting
Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 8:55am On Jun 25, 2015
tolustx:
grin and butter
u go think say na joke
Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 9:01am On Jun 25, 2015
noordean:
lolzz..na to dey look down waka 4 inside dat campus o. make those girls no con spoil person fasting
hmmmmm so if u no de fast u go de look anyhow ba

Smh for u
Re: Nysc 2015 Batch A by limpopo: 9:13am On Jun 25, 2015
joyjoomla:


U've missed a lot bro.
Whr u de? Me de see 4G ntwrok for Nwezenyi, IZZi o
Na Federal Government College Okposi. I dey oooo. ohaozara local govt... hope ur ppa make sense coz ur my own no bad ooooooo.
Re: Nysc 2015 Batch A by richybanky(m): 9:19am On Jun 25, 2015
kingphilip:
that thing poor jare

I no know hw I go take over 15 minutes for just #9
Lols.. Na y I no bother to do am again be dat
Re: Nysc 2015 Batch A by richybanky(m): 9:20am On Jun 25, 2015
noordean:
lolzz..na to dey look down waka 4 inside dat campus o. make those girls no con spoil person fasting
Lols.. Na d best solution be dat oooo grin
Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 9:25am On Jun 25, 2015
limpopo:

Na Federal Government College Okposi. I dey oooo. ohaozara local govt... hope ur ppa make sense coz ur my own no bad ooooooo.
Abeg go this link type https://www.nairaland.com/newpost?topic=2403058

I vote lekinz Cc Nljega

1 Like 1 Share

Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 9:27am On Jun 25, 2015
richybanky:
Lols.. Na y I no bother to do am again be dat
That thing no pay at all

Help me go this link go vote abeg
https://www.nairaland.com/newpost?topic=2403058 Just type

I vote lekinz Cc Nljega
Re: Nysc 2015 Batch A by busyinks(f): 10:58am On Jun 25, 2015
kingphilip:
busyinks dear Hw far
Ayam fyn nd u
Re: Nysc 2015 Batch A by Electronzeez(m): 12:41pm On Jun 25, 2015
kingphilip:
him no see ha


Na just ha hand him see can't u understand

Lol
How em come take know say na leemah na.


Happy birthday to mzjaney, zeez and chidex wish you the very best in life.

God bless you dearest friend. Where is sleekyonyx
Re: Nysc 2015 Batch A by dexcira(f): 1:21pm On Jun 25, 2015
kingphilip:
enjoy edo state dear
na delta o

(1) (2) (3) ... (2291) (2292) (2293) (2294) (2295) (2296) (2297) ... (2429) (Reply)

NYSC 2015 Batch B House

Viewing this topic: 1 guest(s)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 3
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.