Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,201,013 members, 7,976,850 topics. Date: Wednesday, 16 October 2024 at 02:14 PM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / NYSC / Nysc 2015 Batch A (3669357 Views)
NYSC 2015 Batch A Call Up Letter Is Up / NYSC 2015 Batch A States' Of Deployment Library / Just Got My NYSC 2015 Batch A Call Number Via Sms (2) (3) (4)
(1) (2) (3) ... (2295) (2296) (2297) (2298) (2299) (2300) (2301) ... (2429) (Reply) (Go Down)
Re: Nysc 2015 Batch A by richybanky(m): 12:30pm On Jun 26, 2015 |
kingphilip:Alaye come, wetin be ur wahala sef |
Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 12:31pm On Jun 26, 2015 |
richybanky:when I get enough babes u think say I no go learn aproko ni |
Re: Nysc 2015 Batch A by richybanky(m): 12:32pm On Jun 26, 2015 |
kingphilip:She already replied my mail, so go drink poison if e dey pain u |
Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 12:32pm On Jun 26, 2015 |
richybanky:u no attend paiko camp Y u de ask again or u don exhaust chat |
Re: Nysc 2015 Batch A by doublezero7(m): 12:32pm On Jun 26, 2015 |
kingphilip:Yes oo! Come and experience the end of KingPhillip, #A15Party #July4 #TurnUp |
Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 12:33pm On Jun 26, 2015 |
richybanky:throughout today I never do anything for office just to receive ac throughout Hw about that |
Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 12:33pm On Jun 26, 2015 |
richybanky:desperate richy |
Re: Nysc 2015 Batch A by richybanky(m): 12:33pm On Jun 26, 2015 |
kingphilip:So na babes teach u all dis nonsense wey u dey do everytime #smh |
Re: Nysc 2015 Batch A by richybanky(m): 12:34pm On Jun 26, 2015 |
kingphilip:U sabi as e dey go nau.. I dey look for wife |
Re: Nysc 2015 Batch A by richybanky(m): 12:35pm On Jun 26, 2015 |
kingphilip:I go skul after 10 dis morning comot after an hr, I don dey my Lodge now dey rest since How abt dat |
Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 12:36pm On Jun 26, 2015 |
richybanky:I wan come visit u ni |
Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 12:36pm On Jun 26, 2015 |
sparkleRed:so my boo has a strong to tell |
Re: Nysc 2015 Batch A by richybanky(m): 12:37pm On Jun 26, 2015 |
doublezero7: |
Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 12:37pm On Jun 26, 2015 |
richybanky:yes o When I de troll nl where u de When I was carving a high niche for myself wetin u bin de do then |
Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 12:38pm On Jun 26, 2015 |
sparkleRed:u de even anticipate am self |
Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 12:38pm On Jun 26, 2015 |
sparkleRed:n u de happy |
Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 12:39pm On Jun 26, 2015 |
richybanky:na u b my wahala nw |
Re: Nysc 2015 Batch A by richybanky(m): 12:39pm On Jun 26, 2015 |
kingphilip:Na for Lodge u go con no be for skul |
Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 12:40pm On Jun 26, 2015 |
richybanky:u think say everybody de like u ni |
Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 12:40pm On Jun 26, 2015 |
richybanky:e no concern me If u like give am belle oho e no go add $100 for my nysc account |
Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 12:42pm On Jun 26, 2015 |
sparkleRed:correct |
Re: Nysc 2015 Batch A by richybanky(m): 12:42pm On Jun 26, 2015 |
kingphilip:Chai u get entry prob bro, I dey ask her abt stream 2 camp.. Tru tru u be woman wrapper Smh |
Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 12:42pm On Jun 26, 2015 |
doublezero7:abi na me de come collect the kingship from u |
Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 12:43pm On Jun 26, 2015 |
richybanky:for u it is but for men like us it isn't |
Re: Nysc 2015 Batch A by richybanky(m): 12:44pm On Jun 26, 2015 |
kingphilip:Lols.. I don reach d pick to give woman belle, so I dey ready to face anything dat comes out frm it I be Man nt a woman wrapper like u |
Re: Nysc 2015 Batch A by richybanky(m): 12:45pm On Jun 26, 2015 |
[s] kingphilip:[/s] If I hear u say men like u, aswear i go waya u better slap |
Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 12:45pm On Jun 26, 2015 |
richybanky:when Pinkiepetitee de my ryt hand, mzjaney de my left, and sleekyonyx de my front u think say I no go sabi ni |
Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 12:46pm On Jun 26, 2015 |
richybanky:dexcira nko |
Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 12:47pm On Jun 26, 2015 |
richybanky:na bush ur school de n I c u are adapting so fast to b like them |
Re: Nysc 2015 Batch A by richybanky(m): 12:47pm On Jun 26, 2015 |
kingphilip:Shey na dose wey dey teach u how to dey do am be dat Woman wrapper |
Re: Nysc 2015 Batch A by joyjoomla(m): 12:48pm On Jun 26, 2015 |
kingphilip:U think me b aproko like u ? |
Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 12:48pm On Jun 26, 2015 |
richybanky:I don't hit d gym for am But first I go ask him mum whether she get back up because she go loose am that day |
(1) (2) (3) ... (2295) (2296) (2297) (2298) (2299) (2300) (2301) ... (2429) (Reply)
Viewing this topic: mayskit4luv(m) and 4 guest(s)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 32 |