Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,201,027 members, 7,976,919 topics. Date: Wednesday, 16 October 2024 at 03:38 PM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / NYSC / NYSC 2015 Batch B House (4146712 Views)
NYSC 2015 Batch B Oyo / NYSC 2015 Batch A Call Up Letter Is Up / NYSC 2015 Batch A States' Of Deployment Library (2) (3) (4)
(1) (2) (3) ... (616) (617) (618) (619) (620) (621) (622) ... (3378) (Reply) (Go Down)
Re: NYSC 2015 Batch B House by Benny95(m): 2:04pm On Jun 29, 2015 |
All dos ppl wey dey talk say ABU dey naturally ahead, abeg una dey vex me o ......we dey naturally ahead na em we dey house wen ppl wey dey 'naturally behind' us dey serve now. |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 2:05pm On Jun 29, 2015 |
babatawa: U sef sabi d tin Dats how we roll ma e-homi |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Stancity(m): 2:06pm On Jun 29, 2015 |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Stancity(m): 2:08pm On Jun 29, 2015 |
rmfunky:I will mention you somewhr else.... Be at alert |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 2:09pm On Jun 29, 2015 |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Stancity(m): 2:09pm On Jun 29, 2015 |
rmfunky:Hope no be mouth to mouth.... You better wear mouth guard.... |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Stancity(m): 2:11pm On Jun 29, 2015 |
Physika:Probably on the street doing what he knows best... Dnt ask me o |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 2:14pm On Jun 29, 2015 |
Stancity: *loools May d lord bless we hustles |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Stancity(m): 2:15pm On Jun 29, 2015 |
hadassaheke:If i tell you that i have a link over this ish right now, pls dnt believe me cus na set up... I will be on the look sha... |
Re: NYSC 2015 Batch B House by hadassaheke(f): 2:17pm On Jun 29, 2015 |
Ayima:kpele......its so saddening |
Re: NYSC 2015 Batch B House by hadassaheke(f): 2:18pm On Jun 29, 2015 |
Stancity:ok, tnx for ur sincerity tho....... |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Stancity(m): 2:20pm On Jun 29, 2015 |
babatawa:We share Agape love bro.... Unbreakable one for that matter... |
Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 2:21pm On Jun 29, 2015 |
Stancity: Looolz* you stole her from under me in as much as i want you to be happy (have her) , its kinda hard to let go so deal with it P S: not literally under me |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Aare2050(m): 2:22pm On Jun 29, 2015 |
Allsmyles:thank GOD u are here, the whole page 611 is for u, i miss u on here o, why are u like nepa dis days? |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Stancity(m): 2:23pm On Jun 29, 2015 |
babatawa:kind heart? Loolzz, maybe o o |
Re: NYSC 2015 Batch B House by hadassaheke(f): 2:24pm On Jun 29, 2015 |
e-fam abeg mk una look into my matter naa |
Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 2:24pm On Jun 29, 2015 |
Benny95: Hahaha the thin dey pain |
Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 2:27pm On Jun 29, 2015 |
hadassaheke: Oya open your matter make we see |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Stancity(m): 2:29pm On Jun 29, 2015 |
babatawa:As the earth revolves around the sun, so did rmfunky revolve pass you But ever since she gets to me, na so she just stood gidigbam.. Even $1 no won go down pass #200. You see |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Stancity(m): 2:31pm On Jun 29, 2015 |
Ayima:This is wickedness... Take hrt my man... She needs u now more than ever before, dnt even try to forsake her becus of the incident... God will see us tru |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Stancity(m): 2:32pm On Jun 29, 2015 |
babatawa:Mad boi |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Stancity(m): 2:35pm On Jun 29, 2015 |
Physika:Ami oo |
Re: NYSC 2015 Batch B House by iykebest1(m): 2:53pm On Jun 29, 2015 |
rmfunky:*muaah* |
Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 2:54pm On Jun 29, 2015 |
Who get this raincoat # |
Re: NYSC 2015 Batch B House by iykebest1(m): 2:54pm On Jun 29, 2015 |
Stancity:sure. When d time comes, we go activate am fully.. |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Stancity(m): 2:59pm On Jun 29, 2015 |
iykebest1:I believe you bro... |
Re: NYSC 2015 Batch B House by iykebest1(m): 3:04pm On Jun 29, 2015 |
hadassaheke:you re still bent on this Germany stuff. I like ur spirit shaa. And I've got so many ideas too |
Re: NYSC 2015 Batch B House by iykebest1(m): 3:07pm On Jun 29, 2015 |
babatawa:you again?? Wetin u wan see? |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Gazaliah(m): 3:12pm On Jun 29, 2015 |
haywire1:Am just welcoming her noni....As in "SHE IS A MUSLIM". |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Gazaliah(m): 3:19pm On Jun 29, 2015 |
hadassaheke: [size=14pt]Hmmmmm.....Make I talk Let me get dictionary first[/size] |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Gazaliah(m): 3:23pm On Jun 29, 2015 |
sodiqyinka: Bro....Thats a very good decision cos as the tin dey go,it may dent someone's reputation cos even those that did redeployment of a thing sef see nothing..Atleast,I have a friend that did his own through coordinator but when the lost came out,na YOBE Dem throw him...Thank Allah say you will assist b15 when registration ishh begins 1 Like |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Gazaliah(m): 3:24pm On Jun 29, 2015 |
[size=14pt]How will I reply my mentions physika my igbo Yoruba e-friend,I see your mention babatawa,she will reply you as soon she enter thread Hadassaheke...am still searching for investment dictionary Rmfumky,I see you ma iykebest1,wia you run goYou don remove "B" from your moniker haywire1,I know say you be trouble make..Thats why she gave you a lengthy ban[/size] In my own Voice [size=16pt]I COME IN PEACE[/size] |
(1) (2) (3) ... (616) (617) (618) (619) (620) (621) (622) ... (3378) (Reply)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 35 |