Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,181,887 members, 7,915,550 topics. Date: Friday, 09 August 2024 at 06:32 AM

NYSC 2015 Batch B House - NYSC (674) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / NYSC / NYSC 2015 Batch B House (4095067 Views)

NYSC 2015 Batch B Oyo / NYSC 2015 Batch A Call Up Letter Is Up / NYSC 2015 Batch A States' Of Deployment Library (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (671) (672) (673) (674) (675) (676) (677) ... (3378) (Reply) (Go Down)

Re: NYSC 2015 Batch B House by theSpark(m): 9:56pm On Jul 02, 2015
Where am I
Strange faces everywhere
Re: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 9:56pm On Jul 02, 2015
DonPsymon:


Nwanne cheesy

Na heaven get them o

They don't even know

Cc Physika

I saw his plenty posts on pg 666

Take d path no one deared to thread nd leav a trail.. cool

*badoo.voice*
Una b yeye guyz ma niqqa.. grin grin
Ah don dey note all f una wey go sabi eff up wel wel.. cool
Re: NYSC 2015 Batch B House by starlight101(m): 9:56pm On Jul 02, 2015
Xcozee:

sydney no mind starlight101...I go soon call those ihiagwa boiz to carry am drop for Otammiri
shocked
Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 9:57pm On Jul 02, 2015
Kbs468:
shooo see ajebo wey no wan show himself. See National Assembly naa abi no b you wey senator saraki dey look for? Welcome shaa
show, no think am oo, if u mst know i prefer bread nd groundnut anyday to bread and butter.
Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 9:59pm On Jul 02, 2015
adusco:





thanks bro ,Catherine funny though I like it, I also love graphics .

Believe me, staying at home is not an easy task o

So get a job! cheesy
Re: NYSC 2015 Batch B House by Xcozee(m): 9:59pm On Jul 02, 2015
starlight101:
yea just pm me ur address and u will see me dere
awaits u with machete!
Hilsocial abeg help me warn dis guy na
Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 10:00pm On Jul 02, 2015
DonPsymon:


undecided

Come cheesy

Where you wan serve sef? undecided

i swear, i never know ooo, but me and my babe go soon sort am
Re: NYSC 2015 Batch B House by Stancity(m): 10:00pm On Jul 02, 2015
Physika:


*speaks.in.low.tone*
Osi gini.. Nwane na we we dey hia oo

Ok, ah go buy 3 panelled door made f thickwood abeg.
In 48hrs cheesy
Make i mercy for you....
Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 10:01pm On Jul 02, 2015
Physika:

Take d path no one deared to thread nd leav a trail.. cool
*badoo.voice* Una b yeye guyz ma niqqa.. grin grin Ah don dey note all f una wey go sabi eff up wel wel.. cool
grin grin
You wee not know until you see yasef burning seriously
But sha that's BTW.
Goons whatsup? How was your day?
Re: NYSC 2015 Batch B House by Kbs468(m): 10:01pm On Jul 02, 2015
Xcozee:

oga kilo de? Shuu! I de run from babatawa and kbs468, now uv decided to join dem in pouring sand in my garri! Na wa 4u o! I tot we r brodaz o
Zeeenas keep pulling their legs as long as that puts a smile on ur face. Afterall I trust and believe in you more than anything in the world sweety
Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 10:05pm On Jul 02, 2015
elmisti:

i swear, i never know ooo, but me and my babe go soon sort am

You the do love abi? cheesy


You think say NYSC go throw you and your babe go the same state make una go do all the bad bad things for this world undecided

Are you a learner?


Okay undecided since you don't know lemme tell you.


Your babe will get North.


You wee get South... Village south o grin so that next time you see her she no go recognize you cheesy grin
Re: NYSC 2015 Batch B House by starlight101(m): 10:05pm On Jul 02, 2015
Xcozee:
awaits u with machete! Hilsocial abeg help me warn dis guy na
pm sent already tongue
Re: NYSC 2015 Batch B House by starlight101(m): 10:06pm On Jul 02, 2015
DonPsymon:


You the do love abi? cheesy


You think say NYSC go throw you and your babe go the same state make una go do all the bad bad things for this world undecided

Are you a learner?


Okay undecided since you don't know lemme tell you.


Your babe will get North.


You wee get South... Village south o grin so that next time you see her she no go recognize you cheesy grin
u wicked hahahahaha
Re: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 10:06pm On Jul 02, 2015
DonPsymon:


grin grin

You wee not know until you see yasef burning seriously

But sha that's BTW.

Goons whatsup? How was your day?

Street is stressing G
I want me som bed of roses grin
Ya good?
Re: NYSC 2015 Batch B House by adusco(m): 10:07pm On Jul 02, 2015
DonPsymon:



Believe me, staying at home is not an easy task o


So get a job! cheesy








seriously, would like it if you can assist with one.
Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 10:07pm On Jul 02, 2015
theSpark:
Where am I
Strange faces everywhere
*pours water on your face*
Oya wake up
grin
Look again cheesy
Re: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 10:08pm On Jul 02, 2015
DonPsymon:


You the do love abi? cheesy


You think say NYSC go throw you and your babe go the same state make una go do all the bad bad things for this world undecided

Are you a learner?


Okay undecided since you don't know lemme tell you.


Your babe will get North.


You wee get South... Village south o grin so that next time you see her she no go recognize you cheesy grin

Badt guy cool

1 Like

Re: NYSC 2015 Batch B House by shawwal1(m): 10:08pm On Jul 02, 2015
DonPsymon:



Eyaa grin no vex bruh... Haba na.. I no fit selfish like that na. Party never even start to bubble fully self so I jst the sip orijin the check on una.

grin sha my apologies. Una fit come join me

*picks cane to pursue every1 off party*

grin

Obviously u b labour prefect for secondary sch

How many juniors you beat with that your cane?
Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 10:08pm On Jul 02, 2015
DonPsymon:


You the do love abi? cheesy


You think say NYSC go throw you and your babe go the same state make una go do all the bad bad things for this world undecided

Are you a learner?


Okay undecided since you don't know lemme tell you.


Your babe will get North.


You wee get South... Village south o grin so that next time you see her she no go recognize you cheesy grin
Hahahaha, wen option to redeploy dey?, guy! Na to form one kind sickness sharp sharp ooo
Re: NYSC 2015 Batch B House by Kbs468(m): 10:08pm On Jul 02, 2015
Xcozee:

kwarai kuwa! Mu gode ma Allah! Pls tell babatawa, kbs468 and starlight101 to leave us alone! Suna dai me mu
zeeenas kar ki dai naa amsan gaisuwan su fa, domin wanan tana daya daga chikin kyakyawan alayenki da na sani
Re: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 10:09pm On Jul 02, 2015
Stancity:
Make i mercy for you....

You too much tongue
Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 10:09pm On Jul 02, 2015
Physika:

Street is stressing G I want me som bed of roses grin Ya good?
Dawg I'm fine!
Just out chilling with homies and shii cheesy
You know how it is when the paper chase pukes. grin
Re: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 10:10pm On Jul 02, 2015
elmisti:

Hahahaha, wen option to redeploy dey?, guy! Na to form one kind sickness sharp sharp ooo

Ya av seen nadah yet
Re: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 10:11pm On Jul 02, 2015
DonPsymon:


Dawg I'm fine!

Just out chilling with homies and shii cheesy

You know how it is when the paper chase pukes. grin

Nt good man sad
Yestanite ws a bad one fr me..
Cud bearly see wid ma own eyes sad
Re: NYSC 2015 Batch B House by shawwal1(m): 10:11pm On Jul 02, 2015
DonPsymon:


Bia grin

Ogbeni, has that your kunu finished? cheesy

Pour small for me abeg.

Shawwal1 and gazaliah come and drink kunu o.

BTW, gazaliah how fasting?

This one I am choping first post today. There is God o grin


Kunu n choping 1st is a sign of goodthings to come this nyt,Kontinu hitting ur mini jackpot its your day
Re: NYSC 2015 Batch B House by Xcozee(m): 10:12pm On Jul 02, 2015
Kbs468:
Zeeenas keep pulling their legs as long as that puts a smile on ur face. Afterall I trust and believe in you more than anything in the world sweety
I guess I ll just hack and change her password, so I can stay away 4rm intruders! Haba! Its enough! 2d extent zeenas went 2bed without wishng me swit drimx...kai!
Re: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 10:13pm On Jul 02, 2015
shawwal1:



Kunu n choping 1st is a sign of goodthings to come this nyt,Kontinu hitting ur mini jackpot its your day

I hear say kunu dey help d ministry
Re: NYSC 2015 Batch B House by iykebest1(m): 10:13pm On Jul 02, 2015
DonPsymon:


Nwanne cheesy

Na hell fire get them o

They don't even know

Cc Physika

I saw his plenty posts on pg 666
I was only viewing..but I refused to comment.
Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 10:13pm On Jul 02, 2015
elmisti:

Hahahaha, wen option to redeploy dey?, guy! Na to form one kind sickness sharp sharp ooo

I wee pray for you


You wee get a worse place grin


Be there and be doing undecided


You want make NYSc allow you and your babe chance to service una self for different environment.

Its service to the nation biko grin it wee not work.. NO WAY


*badbelle mode*
Re: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 10:14pm On Jul 02, 2015
cool
Re: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 10:14pm On Jul 02, 2015
Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 10:14pm On Jul 02, 2015
iykebest1:
I was only viewing..but I refused to comment.

Oh! You were viewing hell fire page abi?


You are going to hell grin


You don't like good things...


Na 666 sweet you pas.

(1) (2) (3) ... (671) (672) (673) (674) (675) (676) (677) ... (3378) (Reply)

Viewing this topic: 2 guest(s)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 36
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.