Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,201,967 members, 7,980,479 topics. Date: Sunday, 20 October 2024 at 03:45 PM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / NYSC / NYSC 2015 Batch B House (4150066 Views)
NYSC 2015 Batch B Oyo / NYSC 2015 Batch A Call Up Letter Is Up / NYSC 2015 Batch A States' Of Deployment Library (2) (3) (4)
(1) (2) (3) ... (781) (782) (783) (784) (785) (786) (787) ... (3378) (Reply) (Go Down)
Re: NYSC 2015 Batch B House by Gazaliah(m): 9:55pm On Jul 10, 2015 |
[size=18pt]I dey see someone scoring hatrick...Just let the newbies enjoy the spot for not After Ramadan Finishes,Dem go know who I BEeeeeeeeeee.. Hilsocial my Rival on Goal Scoring,I see you. Verysoon,I will bounce back.. Shawwal1 Ayima, Zeeenas deracathy majidyusuf Xcozee haywire1, Tolexboy, sydneyboss babatawa idee91 2el Physika Beamborla Haliluck Thespark Stancity et al...If I no mention you,please I am sorry[/size] I Come In PEACE |
Re: NYSC 2015 Batch B House by ademasta(m): 9:56pm On Jul 10, 2015 |
haywire1:Oga explain yaself... Hw e take be terrorists spot |
Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 9:57pm On Jul 10, 2015 |
Stancity: Bro light ish... As u know, i stay in a new part of the city so electrcity still kinda alien to us here and lately Generator don dey behave like haywire1 brain... the mumu guy wey suppose con fix am con dey do shakara like majidyusuf... Now like this i dey inside neighbor kitchen dey charge coz him.papa get visitor for palour Goldenone wey u for just pm me all these guys gon think i don't take good care of you Ademasta abeg b4 you pm me ur digit first promise me one plate of tessy rice if possible with tessy join sef Evenin Guyz i so wanna reply all mentions but no power.. missed you all Hadassaheke i sight you |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Xcozee(m): 9:57pm On Jul 10, 2015 |
Ayima:[size=18pt]that's cool! A nice relief! [/size] |
Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 9:57pm On Jul 10, 2015 |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Ayima: 9:58pm On Jul 10, 2015 |
2el:Thanks bro, God has been faithful. |
Re: NYSC 2015 Batch B House by ademasta(m): 9:58pm On Jul 10, 2015 |
2el:Yes boss |
Re: NYSC 2015 Batch B House by 2el(m): 9:59pm On Jul 10, 2015 |
Abusites!!! Kongo PCM. Any news about certificate ( Faculty of administration) |
Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 9:59pm On Jul 10, 2015 |
Gazaliah: one dah you wee cum in peace |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Ayima: 9:59pm On Jul 10, 2015 |
Xcozee:Thanks man, God will do it for all of us. |
Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 10:00pm On Jul 10, 2015 |
babatawa: Walahi, I dey read am like say na rap song. Babatawa don dey # |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 10:00pm On Jul 10, 2015 |
Gazaliah:till you come, I don dey think say hilsocial no worth the award way I give am |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 10:01pm On Jul 10, 2015 |
shawwal1:you mean the hypo |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Xcozee(m): 10:02pm On Jul 10, 2015 |
Gazaliah:[size=18pt]peace be unto u too! Baba! u need to rekindle ooo! Kos de kind bench wey u dey now ehn...hmmm, even Torres dan d strike pass u now o [/size] |
Re: NYSC 2015 Batch B House by 2el(m): 10:03pm On Jul 10, 2015 |
Gazaliah: |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 10:03pm On Jul 10, 2015 |
babatawa:flash alert, all the meat for pot don loss |
Re: NYSC 2015 Batch B House by ademasta(m): 10:05pm On Jul 10, 2015 |
haywire1:Adonbilivit! But me i gentle sha. Go check my picture... *Woju o* |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Gazaliah(m): 10:08pm On Jul 10, 2015 |
Xcozee: [size=18pt]A Good striker will always show that he is still a striker when ever he comes into a match.. I still score despite my season break [/size][/quote] |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Benny95(m): 10:08pm On Jul 10, 2015 |
babatawa:Tessy |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Gazaliah(m): 10:09pm On Jul 10, 2015 |
majidyusuf: No worry....Let me return from My injury |
Re: NYSC 2015 Batch B House by shawwal1(m): 10:09pm On Jul 10, 2015 |
majidyusuf: Exactly man, didn't know you Sabi am also |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 10:11pm On Jul 10, 2015 |
Gazaliah:till you come |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 10:12pm On Jul 10, 2015 |
shawwal1:incorruptible you say, I am incorruptible than him |
Re: NYSC 2015 Batch B House by ademasta(m): 10:12pm On Jul 10, 2015 |
babatawa:Plus Tessy join? No qualms... Btw, tessy don grow feather o, you go fit chop wings? |
Re: NYSC 2015 Batch B House by ifeanyija(m): 10:12pm On Jul 10, 2015 |
I hail una |
Re: NYSC 2015 Batch B House by shawwal1(m): 10:13pm On Jul 10, 2015 |
Gazaliah: Get water and sprinkle on your trouser Piss invalidates your prayer ya Alfa Stay bless hope you're including us in ur daily du'a we need am bad bad |
Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 10:13pm On Jul 10, 2015 |
ademasta: @ur dp, see Shakarau , I don hammar, send me ur pic pose with amour tank so I can forward to federal govt for my payment. # |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Xcozee(m): 10:14pm On Jul 10, 2015 |
haywire1:[size=28pt]1 bottle of chilled Orijin 4u [/size][size=18pt]absolutely correct, u really read between the lines! Kudos [/size] |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 10:15pm On Jul 10, 2015 |
ifeanyija:are you real? |
Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 10:15pm On Jul 10, 2015 |
Xcozee: Wey d Orijin, I don't joke with Orijin @all # |
Re: NYSC 2015 Batch B House by hadassaheke(f): 10:15pm On Jul 10, 2015 |
babatawa:i sight u too my professional colleague...... |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 10:16pm On Jul 10, 2015 |
haywire1:onle, oloshi |
(1) (2) (3) ... (781) (782) (783) (784) (785) (786) (787) ... (3378) (Reply)
Viewing this topic: 2 guest(s)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 45 |