Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,174,555 members, 7,892,263 topics. Date: Wednesday, 17 July 2024 at 09:24 AM

NYSC 2015 Batch B House - NYSC (869) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / NYSC / NYSC 2015 Batch B House (4075831 Views)

NYSC 2015 Batch B Oyo / NYSC 2015 Batch A Call Up Letter Is Up / NYSC 2015 Batch A States' Of Deployment Library (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (866) (867) (868) (869) (870) (871) (872) ... (3378) (Reply) (Go Down)

Re: NYSC 2015 Batch B House by adusco(m): 9:44pm On Jul 16, 2015
Aare2050:
I dey greet una o.


U are now happy i guess, you just disappear on hearing about the mid semester break,you also went on brk shey?
Re: NYSC 2015 Batch B House by Aare2050(m): 9:44pm On Jul 16, 2015
Physika:

GBAM..
Na warnin ban him sama u so o
i must make sure i sue him
Re: NYSC 2015 Batch B House by Stancity(m): 9:45pm On Jul 16, 2015
Aare2050:
CHAI! CHAI!! CHAI!!!
Just returning from a 24 hours BAN.
*wat i do? wat dus he even want frm me?*
none of my fellow PCM'S even notice my abcense. it shows the level of love the whole family have for me.
*goin bck to d left jeje, b4 dem sama me anoda ban*
So you didnt see my mention


Am shocked shocked
Re: NYSC 2015 Batch B House by muhyideenabdul(m): 9:45pm On Jul 16, 2015
ademasta:

Man wey sabi, i sight you bruvally! Abeg where dem dey sell super-elastic pants, cos i wan arrange like 2dozens go camp?
what do u need them for
Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 9:45pm On Jul 16, 2015
jemimaa01:
hello everyone!!

uhmmm,pls I have a question,or rather I'd like someone to explain something to me

so I was on that mobilization problems thread and I read about regularization.what I don't get is,after changing that admission status do I still need to do the regularizatn stuff? what is d regularizatn thing pls

cc babatawa,2el,thespark hilsocial,stancity, kbs246 gazaliah and everyother person with info

pls ehn,thanks


I thought that which you did(changing of admission status) is regularization itself na...
Re: NYSC 2015 Batch B House by Gazaliah(m): 9:46pm On Jul 16, 2015
babatawa:
Evening fellow pcm's
Oga 2el Evenin sir
idee91 ina kati na? undecided
Alfa Gazaliah fastin don finish you don get mouth... Alfa Jeun Soke cheesy
zaFuhrer how e dey be na, thankx for the call and the update... how's our yemi doing? naji wai ka bata ciki?
jemimaa01 got ur mention see me hia cheesy, na my subscription finish i con get one awoof 10mb cheesy
funniest part is i tried replying shawwal1's message on twitter and the whole thing wiped out the message no gree deliver sef.. sad
haywire1 look here whn i was small my Pa told me that if i don't like women then I'm an "omo ale" coz the thin dey flow for him body wink
so ur gay claim can never b true.. tongue
Zeeenas ya shirye shiryen Sallah? thanx for the mention.. wai kun yanka shanaye bakwai a gidan ku? shocked
Hadassaheke my favourite professional colleague, i.pray we meet o... aleast i get claim inside that 2M
Kbs468 would u kindly summarize 830-866 pls.. sad


You know say I no dey make mouth nah
Re: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 9:47pm On Jul 16, 2015
Xcozee:

[size=19pt]y u no write d name wella, hope its not what am finkin? [/size]. grin

Me nor want one small boi lyk dat se.un to com dey show power on top ma head na

Re: NYSC 2015 Batch B House by Aare2050(m): 9:47pm On Jul 16, 2015
adusco:



U are now happy i guess, you just disappear on hearing about the mid semester break,you akso went on brk so?
lol
you never can tell. but dat was not the issue o. na oga se.un and him goons sentenced me to 24hrs in exile.. but i go revenge
Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 9:49pm On Jul 16, 2015
jemimaa01:


yaaay,tawakalitu's dad is back...I miss u small sha.
how did I know it was your data,what else wld stop you from coming online..oya answer my question sha


Loooolx... come lehrus hug fess cool
Re: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 9:49pm On Jul 16, 2015
Aare2050:
i must make sure i sue him

*loools..

Then be ready for a ban dt wil last a lyftym
Re: NYSC 2015 Batch B House by Aare2050(m): 9:50pm On Jul 16, 2015
Stancity:
So you didnt see my mention

Am shocked shocked
E-bro, Walahi me no se am o. na ban nw, maybe i cnt be mentioned. thanks bro
Re: NYSC 2015 Batch B House by Xcozee(m): 9:50pm On Jul 16, 2015
Physika:


Me nor want one small boi lyk dat se.un to com dey show power on top ma head na

[size=19pt]legit! Infact come chop corn! [/size].
Re: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 9:52pm On Jul 16, 2015
Gazaliah:




YEAH DUDE DAT STAYS IN MY AREA(OGUN STATE)...
Abi na Agony make I dey Or Come in Arrogant

Hahahaha..

Nothin do u jare ma e-padi cheesy

U fit COME in ANNOYANCE sef..

All na still COMING.. grin
Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 9:52pm On Jul 16, 2015
Gazaliah:


You know say I no dey make mouth nah
Okay sire... How tomorrow dey be na?
Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 9:53pm On Jul 16, 2015
Gazaliah:



Since your admission status had Indicate your grad skool and course,you don't need any regularization......but if not,den Go and regularize your jamb number oooo
shay? ok that makes alot of sense,thank you very much!
Re: NYSC 2015 Batch B House by Aare2050(m): 9:53pm On Jul 16, 2015
Physika:

*loools..
Then be ready for a ban dt wil last a lyftym
ahhh, lifetime? tufiakwa.
Re: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 9:53pm On Jul 16, 2015
Xcozee:

[size=19pt]legit! Infact come chop corn! [/size].

Serv me somfin else..

Ah get corn plenty fr ma farm cool
Re: NYSC 2015 Batch B House by Xcozee(m): 9:54pm On Jul 16, 2015
Aare2050:
lol
you never can tell. but dat was not the issue o. na oga se.un and him goons sentenced me to 24hrs in exile.. but i go revenge


[size=19pt]yes! I dey ur back...e no make sense na! in fact if I be u, I go just start d insult am till e reach FP... u must revenge oo!



***stays a 1000miles away***
[/size].
Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 9:55pm On Jul 16, 2015
babatawa:



I thought that which you did(changing of admission status) is regularization itself na...
me I dunno o...but since my admission status is correct I shls not worry shaybe??
Re: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 9:55pm On Jul 16, 2015
Aare2050:

ahhh, lifetime? tufiakwa.

By d tym NCC go help u comot d ban ehn..

Allsmyles go don drop ha last album 4 se.un grin

Ah sowi fr u gidi gan grin
Re: NYSC 2015 Batch B House by Stancity(m): 9:56pm On Jul 16, 2015
jemimaa01:
hello everyone!!

uhmmm,pls I have a question,or rather I'd like someone to explain something to me

so I was on that mobilization problems thread and I read about regularization.what I don't get is,after changing that admission status do I still need to do the regularizatn stuff? what is d regularizatn thing pls

cc babatawa,2el,thespark hilsocial,stancity, kbs246 gazaliah and everyother person with info

pls ehn,thanks
Since you have changed the admission and everything being equal, u dnt need another regularization....
Re: NYSC 2015 Batch B House by Xcozee(m): 9:57pm On Jul 16, 2015
Physika:


Serv me somfin else..

Ah get corn plenty fr ma farm cool

[size=19pt]oya kom follow listen to 'king kong remix'... in 5D [/size].
Re: NYSC 2015 Batch B House by Aare2050(m): 9:57pm On Jul 16, 2015
Xcozee:



[size=19pt]yes! I dey ur back...e no make sense na! in fact if I be u, I go just start d insult am till e reach FP... u must revenge oo!



***stays a 1000miles away***
[/size].
hmmmmm. see life o. u dey my back 1000miles away, naso u dey MKO back, abi u want what happen in 1993 to repeat itself
Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 9:58pm On Jul 16, 2015
babatawa:


Loooolx... come lehrus hug fess cool
ok,just this once o!!
**gives him a bigggg bear hug*** cheesy
Re: NYSC 2015 Batch B House by Stancity(m): 9:59pm On Jul 16, 2015
Aare2050:

E-bro, Walahi me no se am o. na ban nw, maybe i cnt be mentioned. thanks bro
Ok,... Welcome back bro... Wetin u carry come na, abi na only u waka come
Re: NYSC 2015 Batch B House by Aare2050(m): 9:59pm On Jul 16, 2015
Physika:

By d tym NCC go help u comot d ban ehn..
Allsmyles go don drop ha last album 4 se.un grin
Ah sowi fr u gidi gan grin
i h.a.t.e you i h.a.t.e you i h.a.t.e you *crying*
Re: NYSC 2015 Batch B House by Xcozee(m): 10:00pm On Jul 16, 2015
jemimaa01:
me I dunno o...but since my admission status is correct I shls not worry shaybe??

[size=19pt]*in Phyno's voice*...eweghi nsogbu @all!...if u dnt grab it, holla phyno... kinji ko? [/size].
Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 10:00pm On Jul 16, 2015
jemimaa01:
me I dunno o...but since my admission status is correct I shls not worry shaybe??

*in Lil Wayne's voice*

"you ain't got no worries"
Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 10:00pm On Jul 16, 2015
Stancity:
Since you have changed the admission and everything being equal, u dnt need another regularization....
**pheeewww*** alright,tnx a dozensmiley
Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 10:02pm On Jul 16, 2015
Xcozee:


[size=19pt]*in Phyno's voice*...eweghi nsogbu @all!...if u dnt grab it, holla phyno... kinji ko? [/size].


ewe kini
Re: NYSC 2015 Batch B House by Xcozee(m): 10:02pm On Jul 16, 2015
jemimaa01:
hello everyone!!

uhmmm,pls I have a question,or rather I'd like someone to explain something to me

so I was on that mobilization problems thread and I read about regularization.what I don't get is,after changing that admission status do I still need to do the regularizatn stuff? what is d regularizatn thing pls

cc babatawa,2el,thespark hilsocial,stancity, kbs246 gazaliah and everyother person with info

pls ehn,thanks


[size=19pt]SOLVED!

Next!!!
[/size].
Re: NYSC 2015 Batch B House by muhyideenabdul(m): 10:03pm On Jul 16, 2015
Aare2050:
wetin u wan knw?
simple life of it

(1) (2) (3) ... (866) (867) (868) (869) (870) (871) (872) ... (3378) (Reply)

Viewing this topic: 1 guest(s)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 48
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.