Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,202,059 members, 7,980,764 topics. Date: Monday, 21 October 2024 at 02:10 AM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / NYSC / NYSC 2015 Batch B House (4150460 Views)
NYSC 2015 Batch B Oyo / NYSC 2015 Batch A Call Up Letter Is Up / NYSC 2015 Batch A States' Of Deployment Library (2) (3) (4)
(1) (2) (3) ... (1192) (1193) (1194) (1195) (1196) (1197) (1198) ... (3378) (Reply) (Go Down)
Re: NYSC 2015 Batch B House by dubylhover(m): 9:13am On Aug 11, 2015 |
hilsocial: hw we go do na goal dedicated to all arsenal nd chelsea fans |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Chinweukamaka(f): 9:25am On Aug 11, 2015 |
Hello guys,for sum1 like me dat is m arried hw do i go abt dis self deployment ish? Am i still going to choose 2 or 3 states or i shuld use my marrige cert |
Re: NYSC 2015 Batch B House by horladmejy(m): 9:27am On Aug 11, 2015 |
Where is everyone na |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Chinweukamaka(f): 9:29am On Aug 11, 2015 |
horladmejy: Dey hv gone to hustle |
Re: NYSC 2015 Batch B House by chimajii: 9:34am On Aug 11, 2015 |
Aare2050: Hmmm... even the 3wks sef, I no sure sey ei go be fun for me.SADLY |
Re: NYSC 2015 Batch B House by hadassaheke(f): 9:38am On Aug 11, 2015 |
hilsocial:yea........ |
Re: NYSC 2015 Batch B House by hadassaheke(f): 9:39am On Aug 11, 2015 |
Physika:aww @ night crawler....not fair o |
Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 9:46am On Aug 11, 2015 |
chimajii:No worry, I go arrange one pekus giv u for camp tinz...u kukuma neva marry |
Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 9:46am On Aug 11, 2015 |
chimajii:No worry, I go arrange one pekus giv u for camp tinz...u kukuma neva marry |
Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 9:48am On Aug 11, 2015 |
horladmejy: All of dem dey one ashawo thread wey physika carry allsmyles go, and donxab wan use chance say em no dey left hijack am, aare2050 don vex wan beat am juju, buh me don run com bak, cuz I got a biznes to run |
Re: NYSC 2015 Batch B House by horladmejy(m): 9:50am On Aug 11, 2015 |
Chinweukamaka: Ha...dem go meet me Here....WHR is physika...gazaliah n co Also Annybens1993 WHR r u o |
Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 9:51am On Aug 11, 2015 |
donxab: My hotel is open 24/7, that dsnt mean I support ur movmnt oo, buh I jst av to remind u, dat u knw were to com chill if u suceed, #security guaranteed |
Re: NYSC 2015 Batch B House by horladmejy(m): 9:58am On Aug 11, 2015 |
elmisti:which ashewo thread.... pls name am make I see physika na ma guy we dey roll well...aare2050 easy o nysc is almost near WHR Annybens 1993 sef |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Kbs468(m): 10:20am On Aug 11, 2015 |
dubylhover:correct man. No love lost 1 Like 1 Share |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 10:29am On Aug 11, 2015 |
hilsocial:no bro,2 batches before us has not recieved theirs |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Kbs468(m): 10:36am On Aug 11, 2015 |
Chinweukamaka:sure when d site is open 4 biznes, I believe guidline will b given about dat, if not howeva U can easily use d cert and choose 3 states as well including d state ur hubby is resident so dat if U ar posted outside his residence, U can easily redeploy. I wuld av suggest U pick only where ur hubby is but d site might b designed not 2 accept only 1 state. |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 10:39am On Aug 11, 2015 |
Chinweukamaka:Hi Mrs Chinweukamaka I will advise you use your marriage cert, which is the norm! Nobody knows how this self deployment stuff will be like, use self deployment too and try to register on time! Cheers |
Re: NYSC 2015 Batch B House by hilsocial(m): 10:52am On Aug 11, 2015 |
osemu8: Scam alert. I said it. Nothing de carry me go dia. |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 10:55am On Aug 11, 2015 |
ademasta: #Noted... Sorry abt dat... Ah go correct am. |
Re: NYSC 2015 Batch B House by hilsocial(m): 10:55am On Aug 11, 2015 |
elmisti: U wan gv am carol for camp. Make e no be person whey RSM de eye o. Abi u heard NL police woman gist na so RSM fit cast u o. |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 10:56am On Aug 11, 2015 |
hadassaheke:Na we we waka com Mesef bin dey here lastnyt too |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 11:01am On Aug 11, 2015 |
elmisti: Nor b only ashawo thread.. *lools Aare2050 yaf vex gidi gan.. Bur who him help sef .. Donxab gat do wt e gato do |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 11:01am On Aug 11, 2015 |
elmisti:I don't seem to like the idea of coming to your hotel, but since u say security I guaranteed We have a deal. |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Chinweukamaka(f): 11:02am On Aug 11, 2015 |
Kbs468: Ok thanks |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Chinweukamaka(f): 11:05am On Aug 11, 2015 |
donxab: thanks i think i will just use my marriage cert which is d norm |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Aare2050(m): 11:05am On Aug 11, 2015 |
Physika:dnt get u |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 11:06am On Aug 11, 2015 |
horladmejy: Horladimeta i dey o.. Dis pipo jux wan spoil ma reputation dat i workd hard fr Aare jux dey para lyk wounded lion .. Make him tank him gods ah no mobilize oda peeps in2 d contest e for hear am loud Hava ur area na.. Good 2 c u |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Aare2050(m): 11:07am On Aug 11, 2015 |
chizzily, u be d queen of peepers oh. i tua u |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 11:08am On Aug 11, 2015 |
Akjerry: Lol..no biggy bro. I wanted u to ascertain it ni. Mak u help me talk DG na |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 11:09am On Aug 11, 2015 |
Aare2050:Hava da lov portion na Ma eye don see weeen fr ma bae hand o Help ur man abeg |
Re: NYSC 2015 Batch B House by mukhcech(m): 11:09am On Aug 11, 2015 |
doublezero7: Kogi state no be state abi. My state na state o. Its just that they also pay 0k naira too....like her sister in crime, kwara state. |
Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 11:10am On Aug 11, 2015 |
hilsocial:Hahaha, dat woman story funny die, buh chimajii go execute dis one well, I trust am! |
(1) (2) (3) ... (1192) (1193) (1194) (1195) (1196) (1197) (1198) ... (3378) (Reply)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 34 |