Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,207,657 members, 7,999,880 topics. Date: Monday, 11 November 2024 at 03:23 PM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / NYSC / NYSC 2015 Batch B House (4167714 Views)
NYSC 2015 Batch B Oyo / NYSC 2015 Batch A Call Up Letter Is Up / NYSC 2015 Batch A States' Of Deployment Library (2) (3) (4)
(1) (2) (3) ... (1286) (1287) (1288) (1289) (1290) (1291) (1292) ... (3378) (Reply) (Go Down)
Re: NYSC 2015 Batch B House by wunmi590(m): 6:19pm On Aug 24, 2015 |
hilsocial: All my info. Are crrct on nysc portal. I rep, laspotech Thanks |
Re: NYSC 2015 Batch B House by omitooguns(m): 6:20pm On Aug 24, 2015 |
Eseohe23: haa na u i bey hear say u don see ur name...anyways sha Kunu still dey ...infact na babatawa and xcozee dey supply us...even 2el dey ontop mat dey expect to see him name. Abeg help me beg dem make dem upload ooo...abi which kind wahala b dis sef |
Re: NYSC 2015 Batch B House by wamenzy(f): 6:22pm On Aug 24, 2015 |
Abeg who has any news abt RSUST....... Have anyone seen deir name..... From RSUST |
Re: NYSC 2015 Batch B House by sod09(m): 6:23pm On Aug 24, 2015 |
hilsocial:tnx |
Re: NYSC 2015 Batch B House by sod09(m): 6:24pm On Aug 24, 2015 |
Kbs468:ok tnx |
Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 6:25pm On Aug 24, 2015 |
Aare2050: Roll the carpet! Physika, come and perform ALL WEED ON ME! Welcome bak my good friend! And good to see u allsmyles! Evr1 is invited to watch tonites match @ EL DOLA, all expense paid....... |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 6:26pm On Aug 24, 2015 |
omitooguns:I dey fast and pray o.......hope the kunu chilled |
Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 6:28pm On Aug 24, 2015 |
dolafunmi: Hello barbie |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 6:30pm On Aug 24, 2015 |
donxab:Haba bro! No vex I no go scatter the bench. |
Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 6:31pm On Aug 24, 2015 |
Heard urs would be uploaded today... If u've checked and didn't see ur name just chill and keep trying wamenzy: |
Re: NYSC 2015 Batch B House by omitooguns(m): 6:34pm On Aug 24, 2015 |
Eseohe23: the kunu just came in from de north pole...na -54 degrees e dey...so as u dey fast so, u go use d kunu dey top am by d way, as u don enter d camp so....abeg help me look for beta space to land on 28th....make sure say bed bugs no dey inside d oo ....no worry i will settle...u go go folow dey haliluck and co go cook for kitchen....infact na OBS u go do... if e no b so.. no be NYSC DG b my Papa |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 6:38pm On Aug 24, 2015 |
omitooguns: Lols! Buh I still dey wait to see my name o.....them never upload am. we are on the same side |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 6:39pm On Aug 24, 2015 |
Eseohe23:Make una relax abeg! Na UJ dey provoke me since morning! I don refresh browser sotey I begin type my surname and mat. no. for Nairaland to login! |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Victortwist: 6:41pm On Aug 24, 2015 |
ekeneluvsu:esut is frustrating person o, I done dey check my name since morning no show |
Re: NYSC 2015 Batch B House by bharkarh(m): 6:43pm On Aug 24, 2015 |
Abeg make person kan tell me about Taraba state o. |
Re: NYSC 2015 Batch B House by omitooguns(m): 6:45pm On Aug 24, 2015 |
Eseohe23: no worry...still sit for d mat....if by thursday our names no show... Hmmmm....r u pondering what im pondering na to hack dia system and dabaru everytin ...so na automatic service postponed b dat |
Re: NYSC 2015 Batch B House by zaynab9876: 6:46pm On Aug 24, 2015 |
if u r from Lautech, u can check for name |
Re: NYSC 2015 Batch B House by ekeneluvsu(m): 6:48pm On Aug 24, 2015 |
Victortwist: Bro they are yet to upload! The Dean of Student Affairs confirmed my name on the list last week though! That's Prof Obasikene! I believe before friday they will do the needful! Proudly Esutite |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 6:49pm On Aug 24, 2015 |
donxab: Lmao.....Same thing I have been doing since morning.they should jst upload the names once. |
Re: NYSC 2015 Batch B House by hilsocial(m): 6:50pm On Aug 24, 2015 |
De for de upload dis tin in alphabetical order. ABU and ABSU for de calm. Haha. D way men de check dis tin, dia system fit hang. |
Re: NYSC 2015 Batch B House by ekeneluvsu(m): 6:52pm On Aug 24, 2015 |
hilsocial: I sha know say before Friday everybody go don dey smile! Wetin we go dey pray for be say make error no dey at all! |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Xcozee(m): 6:54pm On Aug 24, 2015 |
[size=18pt]if u know u have errors in name, jamb no or DOB...visit nysc futo for corrections...heard it ll end by 2mao! Cc: PCM Futoites [/size] |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Kunle106(m): 6:54pm On Aug 24, 2015 |
KeriBaby:na so, will make sure it works out, cos I don dey plan how we go do our wedding after camp, |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 6:54pm On Aug 24, 2015 |
omitooguns:I am pondering what you are pondering. Erhm! E never reach like that bros......The name go show before weekend. |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Sambest2(m): 7:00pm On Aug 24, 2015 |
Xcozee:How will one detect if error was made , did they paste any Pre mobilisation on any board or have they uploaded the list on NYSC portal . |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 7:00pm On Aug 24, 2015 |
Eseohe23:Tot you've seen yours! We plenty be dat |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Kunle106(m): 7:01pm On Aug 24, 2015 |
TruthTella:definitely you will, just go and correct it and you are good to go |
Re: NYSC 2015 Batch B House by hilsocial(m): 7:01pm On Aug 24, 2015 |
ekeneluvsu: dia wont be errors. |
Re: NYSC 2015 Batch B House by ekeneluvsu(m): 7:03pm On Aug 24, 2015 |
Sambest2: Finally bro u don comment! Lol |
Re: NYSC 2015 Batch B House by TruthTella(m): 7:03pm On Aug 24, 2015 |
Kunle106:thank you, God bless you. |
Re: NYSC 2015 Batch B House by ekeneluvsu(m): 7:04pm On Aug 24, 2015 |
hilsocial:Amen!!!! |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Sambest2(m): 7:05pm On Aug 24, 2015 |
ekeneluvsu:I be active member na... |
(1) (2) (3) ... (1286) (1287) (1288) (1289) (1290) (1291) (1292) ... (3378) (Reply)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 49 |