Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,200,909 members, 7,976,413 topics. Date: Wednesday, 16 October 2024 at 07:33 AM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / NYSC / NYSC 2015 Batch B House (4146425 Views)
NYSC 2015 Batch B Oyo / NYSC 2015 Batch A Call Up Letter Is Up / NYSC 2015 Batch A States' Of Deployment Library (2) (3) (4)
(1) (2) (3) ... (1366) (1367) (1368) (1369) (1370) (1371) (1372) ... (3378) (Reply) (Go Down)
Re: NYSC 2015 Batch B House by Swagk101(m): 8:33am On Aug 28, 2015 |
Wetin dey worry ABU na, dem wan make hypertension kill person? |
Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 8:33am On Aug 28, 2015 |
haywire1: It is too early to smoke nah 2 Likes |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Xcozee(m): 8:35am On Aug 28, 2015 |
opomulerobanga:no! best wishes |
Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 8:36am On Aug 28, 2015 |
elmisti: ABU neva buy data Kikikikikikikikikikkokokokokokakakakakakaka Make we gather data share for ABU ooo, educational less develop university # |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 8:37am On Aug 28, 2015 |
elmisti: Ur name go show brov Nysc jux makin special preparation fr dem pot membaz |
Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 8:38am On Aug 28, 2015 |
elmisti: U see weed for my mouth, anyway weed is legal in USA wey I dey dorrrr # |
Re: NYSC 2015 Batch B House by shawwal1(m): 8:41am On Aug 28, 2015 |
Physika: Hahah my night was good slept well person suppos sleep all d sleep b4 camp you know Wht About ur side? |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Xcozee(m): 8:44am On Aug 28, 2015 |
UPDATE on schools that has up loaded PCMs Names! SALEM University Lokoja, UNIMaid OOU ABIA POLY LAGOS POLY DELSU EBSU UNIBEN FEDPOLYNEKEDE CARITAS AUCHI POLY IMT EBSU FEDPOFFA LASU UNIPORT IMSU YABATECH FEDPOLY ADO KWARA POLY UNILORIN MOUAU IMO POLY FEDPOLY EDE BUK ABSU AAUA UNILAG(some1 should confirm this) FUNAAB LAUTECH IBADAN POLY MICHAEL OKPARA UNI OAU FUTMINNA UNIZIK UI OGUN STATE INSTITUTE OF TECH IGBESA KOGI STATE UNI UNIOSUN LEAD CITY IBADAN UNIUYO FUPRE check ur name and confirm! |
Re: NYSC 2015 Batch B House by 2el(m): 8:45am On Aug 28, 2015 |
[b] Morning E-famz 61days.....28th October ( stream I) 89days......25th November ( stream II) Have a blessed week.... Cc: Babatawa Stancity Jemimaa01 majidyusuf Ademasta Iykebest1 ifeanyija Zeeenas Sydneyboss Hilsocial Deracathy Donpsymon Thespark Haliluck Allsmyles whizqueen Sambest2 Shawwal1 Physika Idee91 Rmfunky Xcozee Gazaliah dossylvanus Benebaby77 Kbs468 Chikaodili345 Goldeone Prettyface Horladmejy Ellagoldy Ayima Annybens1993 Beamborla KeriBaby Kogistan IamYhudii Hadassaheke Pweetyface iykebest1 Sugarcoated Venom104 Haywire1 Blym Burantashii emerich kunlesufyan Starlight101 Harinholar chomytex Mzmeeday Aare2050 adusco Joyce21 muhyideenabdul zaFuhrer noordean prodiG Elmisti maeridee omitooguns Armynu Raylight2 Eseohe23 Dolafunmi golddeejay foxxynik Macbukky93 tk4life Rajosh Hardeywhummie Owliver dubylhover omavicky pretty050 Naughtylagosguy Princeparix Emlina Olami90 Ekeneluvsu Estyble Kunle106 Lagusta Nikkyzeee Sinbad2 Wamenzy Chimajii Kingdamzy Adakoleagbenu Donxab Roqrules04 Wreetah Folabimi Chinweukamaka SirMalik Mistersle3m naughtylagosguy elemhusny Oduok StarryV amii131 orlahtohbadt Kookny Marcelinho Jglad LifeIsGuhd owhizkid et al [/b] 1 Like |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Armynu(m): 8:46am On Aug 28, 2015 |
Physika:Ayah..... Kpele. Ebi like say this autobot don dey mad abi? Anyways u welcome... Bt wait o, sure say people from ur village no follow you come nairaland. Lol |
Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 8:47am On Aug 28, 2015 |
haywire1: Oya. Ship me some premium |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 8:48am On Aug 28, 2015 |
shawwal1: Mesef slept fine.. Oshey. Dats right o.. B4 camp stress nd all dat. Ah go go obtain doc report sef, hw person go dey wake fr early mormor to dey run up nd down Ah nor dey fr dt kine suffrin abeg. |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 8:49am On Aug 28, 2015 |
Physika:lazy man |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Xcozee(m): 8:49am On Aug 28, 2015 |
TruthTella:just believe |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Xcozee(m): 8:51am On Aug 28, 2015 |
Physika:nice one! #bestwishes |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 8:52am On Aug 28, 2015 |
Armynu: Hahahaha.. Azzin d autobot dey misbehave wen i nor do anyfin wrongly.. Hian. Dem vila pipo nor dey look face ni.. Dem nor go try am @ all, else i wil go all physika on dem 1 Like |
Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 8:52am On Aug 28, 2015 |
haywire1: Lol, n KWASU I dey rep oooooo, buh I go like to contribute to devlpmnt of less developed |
Re: NYSC 2015 Batch B House by ademasta(m): 8:53am On Aug 28, 2015 |
haywire1:We still neva get your time... |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 8:54am On Aug 28, 2015 |
Re: NYSC 2015 Batch B House by shawwal1(m): 8:55am On Aug 28, 2015 |
Physika: When n hw did Nigerian men bcame this lazy?Don't allow female solja do you strong tin lol No even try carry any medical report cos you'll b busted oops you already r busted cos those NYSC guys thy read Nairaland too |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 8:56am On Aug 28, 2015 |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 8:59am On Aug 28, 2015 |
Physika:Lol, the Autobot get time Ooo! Make him no go check him name for university of NL, make him dey dey ban people wey Don see their name, |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 9:00am On Aug 28, 2015 |
shawwal1: Hahahahaha.. Make ah laff smal abeg. Dem nor dey kee person put o oga mi Ah nor fit, na im b say ah no fit.. Shikena If anyone here b NYSC agent, abeg signify make ah PM u ma full details. Sheyb u b wan catch winch ni #B.O.B |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 9:01am On Aug 28, 2015 |
donxab: Hehehehehehehehehe Bossman u funny die |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 9:01am On Aug 28, 2015 |
Physika:How you take do am? |
Re: NYSC 2015 Batch B House by shawwal1(m): 9:03am On Aug 28, 2015 |
Physika: Lol what a character you're Remain bless always Man |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 9:04am On Aug 28, 2015 |
donxab: D Don na FUPRite i be o |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Armynu(m): 9:05am On Aug 28, 2015 |
Gazaliah:I never see am o.... Starting to think my name is "No record found" and surname is now "contact your institution"... The thing taya me I swear.... Starting to sound like gbese.. |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Armynu(m): 9:09am On Aug 28, 2015 |
merikims:I swear person wey dey read this una sweet names alone fit get diabetes or worst get obese.... Shoo... Nothing do una... |
Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 9:10am On Aug 28, 2015 |
elmisti: 100% natural no additives, no sweetener, no preservative, no bromate,nontoxic to d stomach, highly toxic to d brain,lungs,kidney and heart Oya paste ur address # |
Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 9:11am On Aug 28, 2015 |
Armynu: Kwakwakwakwa.........U beta no piss that portal off....u knw say d tin na civil servant...make she no go keep ur name wen ur skul finally upload |
Re: NYSC 2015 Batch B House by wamenzy(f): 9:12am On Aug 28, 2015 |
KeriBaby: U don see am na... I just tire for d skul ohhh |
(1) (2) (3) ... (1366) (1367) (1368) (1369) (1370) (1371) (1372) ... (3378) (Reply)
Viewing this topic: 1 guest(s)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 36 |