Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,182,171 members, 7,916,422 topics. Date: Friday, 09 August 2024 at 11:04 PM

NYSC 2015 Batch B House - NYSC (1369) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / NYSC / NYSC 2015 Batch B House (4095773 Views)

NYSC 2015 Batch B Oyo / NYSC 2015 Batch A Call Up Letter Is Up / NYSC 2015 Batch A States' Of Deployment Library (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (1366) (1367) (1368) (1369) (1370) (1371) (1372) ... (3378) (Reply) (Go Down)

Re: NYSC 2015 Batch B House by Swagk101(m): 8:33am On Aug 28, 2015
Wetin dey worry ABU na, dem wan make hypertension kill person?
Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 8:33am On Aug 28, 2015
haywire1:
#

All harvard university Cambridge MA USA graduates can check there name on nysc senate list. Saw mine already grin grin

#

It is too early to smoke nah

2 Likes

Re: NYSC 2015 Batch B House by Xcozee(m): 8:35am On Aug 28, 2015
opomulerobanga:
Morning PCMs, my name is on the Nysc senate verified list and every information is correct but I gat no admission letter. Hope I wnt face any challenges during reg or at the camp?
no! best wishes
Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 8:36am On Aug 28, 2015
elmisti:


Congrats bro, my skul nova buy data

ABU neva buy data Kikikikikikikikikikkokokokokokakakakakakaka

Make we gather data share for ABU ooo, educational less develop university grin grin grin

#
Re: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 8:37am On Aug 28, 2015
elmisti:


Congrats bro, my skul nova buy data

Ur name go show brov

Nysc jux makin special preparation fr dem pot membaz grin grin
Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 8:38am On Aug 28, 2015
elmisti:


It is too early to smoke nah

U see weed for my mouth, anyway weed is legal in USA wey I dey dorrrr tongue tongue tongue

#
Re: NYSC 2015 Batch B House by shawwal1(m): 8:41am On Aug 28, 2015
Physika:


E gud say u nor get hand fr insyd o <sad grin

Hw ya nyt oga mi?

Hahah my night was good slept well person suppos sleep all d sleep b4 camp you know

Wht About ur side?
Re: NYSC 2015 Batch B House by Xcozee(m): 8:44am On Aug 28, 2015
UPDATE on schools that has up loaded PCMs Names!

SALEM University Lokoja,
UNIMaid
OOU
ABIA POLY
LAGOS POLY
DELSU
EBSU
UNIBEN
FEDPOLYNEKEDE
CARITAS
AUCHI POLY
IMT
EBSU
FEDPOFFA
LASU
UNIPORT
IMSU
YABATECH
FEDPOLY ADO
KWARA POLY
UNILORIN
MOUAU
IMO POLY
FEDPOLY EDE
BUK
ABSU
AAUA
UNILAG(some1 should confirm this)
FUNAAB
LAUTECH
IBADAN POLY
MICHAEL OKPARA UNI
OAU
FUTMINNA
UNIZIK
UI
OGUN STATE INSTITUTE OF TECH IGBESA
KOGI STATE UNI
UNIOSUN
LEAD CITY IBADAN
UNIUYO
FUPRE
check ur name and confirm!
Re: NYSC 2015 Batch B House by 2el(m): 8:45am On Aug 28, 2015
[b] Morning E-famz







61days.....28th October ( stream I)


89days......25th November ( stream II)











Have a blessed week.... smiley smiley








Cc: Babatawa Stancity Jemimaa01 majidyusuf Ademasta Iykebest1 ifeanyija Zeeenas Sydneyboss Hilsocial Deracathy Donpsymon Thespark Haliluck Allsmyles whizqueen Sambest2 Shawwal1 Physika Idee91 Rmfunky Xcozee Gazaliah dossylvanus Benebaby77 Kbs468 Chikaodili345 Goldeone Prettyface Horladmejy Ellagoldy Ayima Annybens1993 Beamborla KeriBaby Kogistan IamYhudii Hadassaheke Pweetyface iykebest1 Sugarcoated Venom104 Haywire1 Blym Burantashii emerich kunlesufyan Starlight101 Harinholar chomytex Mzmeeday Aare2050 adusco Joyce21 muhyideenabdul zaFuhrer noordean prodiG Elmisti maeridee omitooguns Armynu Raylight2 Eseohe23 Dolafunmi golddeejay foxxynik Macbukky93 tk4life Rajosh Hardeywhummie Owliver dubylhover omavicky pretty050 Naughtylagosguy Princeparix Emlina Olami90 Ekeneluvsu Estyble Kunle106 Lagusta Nikkyzeee Sinbad2 Wamenzy Chimajii Kingdamzy Adakoleagbenu Donxab Roqrules04 Wreetah Folabimi Chinweukamaka SirMalik Mistersle3m naughtylagosguy elemhusny Oduok StarryV amii131 orlahtohbadt Kookny Marcelinho Jglad LifeIsGuhd owhizkid et al [/b]

1 Like

Re: NYSC 2015 Batch B House by Armynu(m): 8:46am On Aug 28, 2015
Physika:
@Elmisti
@Donxab
@Armynu et al

I see una mentions bur autobolt nor gree me talk ma own sad

Ah nor undastnd werin ah do o, na since ah made a post abt Shawwal1 na im dem serv me ban o shocked
Ayah..... Kpele. Ebi like say this autobot don dey mad abi? Anyways u welcome... Bt wait o, sure say people from ur village no follow you come nairaland. Lol
Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 8:47am On Aug 28, 2015
haywire1:

U see weed for my mouth, anyway weed is legal in USA wey I dey dorrrr tongue tongue tongue
#

Oya. Ship me some premium
Re: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 8:48am On Aug 28, 2015
shawwal1:


Hahah my night was good slept well person suppos sleep all d sleep b4 camp you know

Wht About ur side?

Mesef slept fine.. Oshey.

Dats right o.. B4 camp stress nd all dat.
Ah go go obtain doc report sef, hw person go dey wake fr early mormor to dey run up nd down

Ah nor dey fr dt kine suffrin abeg.
Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 8:49am On Aug 28, 2015
Physika:


Mesef slept fine.. Oshey.

Dats right o.. B4 camp stress nd all dat.
Ah go go obtain doc report sef, hw person go dey wake fr early mormor to dey run up nd down

Ah nor dey fr dt kine suffrin abeg.
lazy man
Re: NYSC 2015 Batch B House by Xcozee(m): 8:49am On Aug 28, 2015
TruthTella:
Hello. Please I wanted to know how members of Stream 1 and Stream 2 are selected. I was mobilized but I dont know what stream I'll go for.
I am hoping for stream 2.
just believe
Re: NYSC 2015 Batch B House by Xcozee(m): 8:51am On Aug 28, 2015
Physika:

I DON SEE MA NAME O
nice one! #bestwishes
Re: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 8:52am On Aug 28, 2015
Armynu:

Ayah..... Kpele. Ebi like say this autobot don dey mad abi? Anyways u welcome... Bt wait o, sure say people from ur village no follow you come nairaland. Lol

Hahahaha.. Azzin d autobot dey misbehave wen i nor do anyfin wrongly.. Hian.

Dem vila pipo nor dey look face ni.. Dem nor go try am @ all, else i wil go all physika on dem grin

1 Like

Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 8:52am On Aug 28, 2015
haywire1:


ABU neva buy data Kikikikikikikikikikkokokokokokakakakakakaka

Make we gather data share for ABU ooo, educational less develop university grin grin grin

#


Lol, n KWASU I dey rep oooooo, buh I go like to contribute to devlpmnt of less developed
Re: NYSC 2015 Batch B House by ademasta(m): 8:53am On Aug 28, 2015
haywire1:


ABU neva buy data Kikikikikikikikikikkokokokokokakakakakakaka

Make we gather data share for ABU ooo, educational less develop university grin grin grin

#
We still neva get your time...
Re: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 8:54am On Aug 28, 2015
majidyusuf:
lazy man

*lols

Nor worry, ah go dey help u updat ur NL acc while u on parade tongue
Re: NYSC 2015 Batch B House by shawwal1(m): 8:55am On Aug 28, 2015
Physika:


Mesef slept fine.. Oshey.

Dats right o.. B4 camp stress nd all dat.
Ah go go obtain doc report sef, hw person go dey wake fr early mormor to dey run up nd down

Ah nor dey fr dt kine suffrin abeg.

When n hw did Nigerian men bcame this lazy?Don't allow female solja do you strong tin lol


No even try carry any medical report cos you'll b busted oops you already r busted cos those NYSC guys thy read Nairaland too
Re: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 8:56am On Aug 28, 2015
Xcozee:

nice one! #bestwishes

Yes boss..

U know as e dey go.
Lafia loading... 15%
Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 8:59am On Aug 28, 2015
Physika:
@Elmisti
@Donxab
@Armynu et al

I see una mentions bur autobolt nor gree me talk ma own sad

Ah nor undastnd werin ah do o, na since ah made a post abt Shawwal1 na im dem serv me ban o shocked
Lol, the Autobot get time Ooo! Make him no go check him name for university of NL, make him dey dey ban people wey Don see their name,
Re: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 9:00am On Aug 28, 2015
shawwal1:


When n hw did Nigerian men bcame this lazy?Don't allow female solja do you strong tin lol


No even try carry any medical report cos you'll b busted oops you already r busted cos those NYSC guys thy read Nairaland too




Hahahahaha.. Make ah laff smal abeg.

Dem nor dey kee person put o oga mi
Ah nor fit, na im b say ah no fit.. Shikena

If anyone here b NYSC agent, abeg signify make ah PM u ma full details.
Sheyb u b wan catch winch ni tongue tongue

#B.O.B
Re: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 9:01am On Aug 28, 2015
donxab:

Lol, the Autobot get time Ooo! Make him no go check him name for university of NL, make him dey dey ban people wey Don see their name,

Hehehehehehehehehe

Bossman u funny die grin grin
Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 9:01am On Aug 28, 2015
Physika:


I DON SEE MA NAME O
How you take do am?
Re: NYSC 2015 Batch B House by shawwal1(m): 9:03am On Aug 28, 2015
Physika:


Hahahahaha.. Make ah laff smal abeg.

Dem nor dey kee person put o oga mi
Ah nor fit, na im b say ah no fit.. Shikena

If anyone here b NYSC agent, abeg signify make ah PM u ma full details.
Sheyb u b wan catch winch ni tongue tongue

#B.O.B

Lol what a character you're


Remain bless always Man
Re: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 9:04am On Aug 28, 2015
donxab:

How you take do am?

D Don na FUPRite i be o cheesy
Re: NYSC 2015 Batch B House by Armynu(m): 9:05am On Aug 28, 2015
Gazaliah:
Merikims,shawwal1,Armynu,physika,dossylvanus....Hope any of you don see name for senate list
I never see am o.... Starting to think my name is "No record found" and surname is now "contact your institution"... The thing taya me I swear.... Starting to sound like gbese..
Re: NYSC 2015 Batch B House by Armynu(m): 9:09am On Aug 28, 2015
merikims:
no problem shawarma
I swear person wey dey read this una sweet names alone fit get diabetes or worst get obese.... Shoo... Nothing do una...
Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 9:10am On Aug 28, 2015
elmisti:



Oya. Ship me some premium

100% natural no additives, no sweetener, no preservative, no bromate,nontoxic to d stomach, highly toxic to d brain,lungs,kidney and heart grin grin grin

Oya paste ur address

#
Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 9:11am On Aug 28, 2015
Armynu:

I never see am o.... Starting to think my name is "No record found" and surname is now "contact your institution"... The thing taya me I swear.... Starting to sound like gbese..

Kwakwakwakwa.........U beta no piss that portal off....u knw say d tin na civil servant...make she no go keep ur name wen ur skul finally upload
Re: NYSC 2015 Batch B House by wamenzy(f): 9:12am On Aug 28, 2015
KeriBaby:
Wait o! So dey never paste mobilization list for ur school till now







U don see am na... I just tire for d skul ohhh

(1) (2) (3) ... (1366) (1367) (1368) (1369) (1370) (1371) (1372) ... (3378) (Reply)

Viewing this topic: 1 guest(s)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 57
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.