Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,200,897 members, 7,976,367 topics. Date: Wednesday, 16 October 2024 at 06:41 AM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / NYSC / NYSC 2015 Batch B House (4146384 Views)
NYSC 2015 Batch B Oyo / NYSC 2015 Batch A Call Up Letter Is Up / NYSC 2015 Batch A States' Of Deployment Library (2) (3) (4)
(1) (2) (3) ... (1367) (1368) (1369) (1370) (1371) (1372) (1373) ... (3378) (Reply) (Go Down)
Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 9:12am On Aug 28, 2015 |
haywire1: Send to EL DOLA..... *the kind tension wey deymy body no gree me celebrate GOALS. Sef...... |
Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 9:12am On Aug 28, 2015 |
Physika: I'm here, what's d problem sir? # The guy above me always block my goal so na u dey send abi # |
Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 9:14am On Aug 28, 2015 |
elmisti: What is kwasu? Na university too?? # |
Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 9:15am On Aug 28, 2015 |
haywire1:No na asylum, for kwara state...........see. Ur mouth |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 9:19am On Aug 28, 2015 |
haywire1: U go chop beans? |
Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 9:20am On Aug 28, 2015 |
elmisti: Na waaa oooo, u said u no rep ABU say na KWASU u rep, egbami keèee sey ABU no con beta ur KWASU ni.. by d way sey dey don approve ur dept sha Mr fry pan calling kettle black kikikikikkakakakkokokoo # |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Armynu(m): 9:20am On Aug 28, 2015 |
elmisti:She dey craze ni? Abi her name na autobot |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Xcozee(m): 9:21am On Aug 28, 2015 |
UPDATE on schools that has uploaded names of PCM ! AAUA ABSU ABIA POLY AUCHI POLY BUK CARITAS DELSU EBSU FUPRE FUTMINNA FUNAAB FEDPOLY EDE FEDPOLY ADO FEDPOFFA FEDPOLYNEKEDE IBADAN POLY IMO POLY IMSU IMT KWARA POLY KOGI STATE UNI LAGOS POLY LASU LAUTECH LEAD CITY IBADAN MICHAEL OKPARA UNI MOUAU OAU OGUN STATE INSTITUTE OF TECH IGBESA OOU SALEM University Lokoja, UI UNIBEN UNILORIN UNIMAID UNIOSUN UNIPORT UNIUYO UNIZIK YABATECH check ur name and confirm! |
Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 9:22am On Aug 28, 2015 |
Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 9:22am On Aug 28, 2015 |
haywire1: Ehehehehehehehehehhhheee.....I no get ur tym....make I go resume ultimate search for nysc portal........oy go wear ur boot mke we find our names go |
Re: NYSC 2015 Batch B House by dolafunmi(f): 9:23am On Aug 28, 2015 |
elmisti:looool... I celebrate you. |
Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 9:25am On Aug 28, 2015 |
Xcozee: Mr man wey ABU - Almajiri boys university # |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 9:25am On Aug 28, 2015 |
haywire1: *Askin fr d last tym* U sure say u nor wan chop? Goin.. Goin... |
Re: NYSC 2015 Batch B House by TruthTella(m): 9:26am On Aug 28, 2015 |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 9:27am On Aug 28, 2015 |
haywire1: Omo mehn.. U dey find troubl o D kine frenemy u dey make fr ursef ehn |
Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 9:28am On Aug 28, 2015 |
TruthTella: I don't think that is possible oo, just pray nd hope u get ur desired stream |
Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 9:29am On Aug 28, 2015 |
dolafunmi:Tanx bae, any. Update abt ur skul |
Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 9:30am On Aug 28, 2015 |
Physika:Guy, u get ijebu garri? |
Re: NYSC 2015 Batch B House by UdemeEfanga: 9:30am On Aug 28, 2015 |
majidyusuf:Add UNIUYO to ur list for proper dissemination |
Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 9:31am On Aug 28, 2015 |
haywire1:LMAO......... |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 9:32am On Aug 28, 2015 |
Armynu: elmisti: Dem bossmen.. Make una nor worry if by monday dem neva upload una info, we go gada hack nysc portal n upload una names fr there Warfi talk say 'all way na way' |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 9:34am On Aug 28, 2015 |
Re: NYSC 2015 Batch B House by dolafunmi(f): 9:34am On Aug 28, 2015 |
elmisti:UNN surely wont upload early... maybe wednesday. |
Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 9:35am On Aug 28, 2015 |
Physika: By that time, I go don arrange my skul DSA |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 9:36am On Aug 28, 2015 |
Physika:I call that "self deployment" |
Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 9:37am On Aug 28, 2015 |
dolafunmi: I cnt help but admire ur calmness,..............almajiri Boys Uni (ABU)....make una com learn from my daurling |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 9:37am On Aug 28, 2015 |
Good Morning, for all ladokites (lautech grads) that have issues regarding names nt found, dia is a mistake sumwhere probably ur matric numbers ws givn to sum1 else, omission of letters in surname just find a way to check the skul's master list. 2. Peepx with names on senate doesnt match jamb's record, forward ur complaints to tobhadmus@lautech.edu.ng, i had similar problem bt it has now been solved. |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Vizzim: 9:38am On Aug 28, 2015 |
Una morning strong men and women, abeg I check my name for the portal the details set kampe but my guy check him no find him details. Abeg the guy dey worry crazy wetin b way out. |
Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 9:38am On Aug 28, 2015 |
donxab:Nysc don enta gbege wit this our own set.....I can only imgine. Wetin un go do for camp |
Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 9:40am On Aug 28, 2015 |
Vizzim: *advice1----first run away from that ur paadi awse b4 hin male talk say u dey use her son. Destiny *advice2---make ur guy sharply go see. Your skul DSA to complain. And mke sure hin name show b4 he leave |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Armynu(m): 9:40am On Aug 28, 2015 |
Physika:Oga ur head dey dere |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 9:41am On Aug 28, 2015 |
elmisti: El Dola easy o abeg |
(1) (2) (3) ... (1367) (1368) (1369) (1370) (1371) (1372) (1373) ... (3378) (Reply)
Viewing this topic: 1 guest(s)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 31 |