Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,201,471 members, 7,978,545 topics. Date: Friday, 18 October 2024 at 10:05 AM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / NYSC / NYSC 2015 Batch B House (4148130 Views)
NYSC 2015 Batch B Oyo / NYSC 2015 Batch A Call Up Letter Is Up / NYSC 2015 Batch A States' Of Deployment Library (2) (3) (4)
(1) (2) (3) ... (1491) (1492) (1493) (1494) (1495) (1496) (1497) ... (3378) (Reply) (Go Down)
Re: NYSC 2015 Batch B House by hadassaheke(f): 12:23pm On Sep 02, 2015 |
endee91:abeg o nur rely on any SAU staff na so them de deceive pple 4 sch, they won't do it, at d end they will say don close, they did it to me in A15. FUTO can fit annoy eh |
Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 12:23pm On Sep 02, 2015 |
Ayoswit: Madam...I dnt care if u don dey use NL since 158BC or na u nd xeun gather design the thing....For this HOUSE...we no sabi you...so. Either u fill form or u join IDP people |
Re: NYSC 2015 Batch B House by shawwal1(m): 12:25pm On Sep 02, 2015 |
DonPsymon: Hahaha You ought to commence training I started preparing long ago now am physically ready playing lot of ball n exercising too to be in good shape for camp hope all this camp so get bttr playing pitch I wan play ball for my platoon for camp jst 2keep me in good shape for life challenges |
Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 12:25pm On Sep 02, 2015 |
whodohgeepee: Leave d babe, she wan dey form staff....wen I put am for IDP her eyes go clear....#puffs sudan weed |
Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 12:27pm On Sep 02, 2015 |
shawwal1: Even me sef don dey do endurance smal smal.....I fit no play ball ooo, go just dey sweat like goat and one mumu go still spoil my effort....so na chess or scrabble I go feature..... |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Ayoswit(f): 12:28pm On Sep 02, 2015 |
K whodohgeepee: |
Re: NYSC 2015 Batch B House by whodohgeepee(m): 12:28pm On Sep 02, 2015 |
Everybody for this thread carry muscle ehn! See elmisti sha! Ayo babe pls do d needful fa! |
Re: NYSC 2015 Batch B House by whodohgeepee(m): 12:31pm On Sep 02, 2015 |
Ayoswit:can we meet in school? |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Stancity(m): 12:31pm On Sep 02, 2015 |
DonPsymon:Badoo.... My position is tight.... Curfew in tact..... No breaking of order.. Any attempt will unleash the dragon in the cage.... |
Re: NYSC 2015 Batch B House by shawwal1(m): 12:32pm On Sep 02, 2015 |
elmisti: Lol na so water plenty for your body so? Bttr reduce am b4 u enter camp cos endurance walk go stil make u wet If we jam for same camp you'll teach me how to play chess love it but haven't got a tutor 1 Like |
Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 12:36pm On Sep 02, 2015 |
shawwal1: Lol...no lele...if I waka taya...na to just faint ooo...atleast ambulance go lift me nd dem no go trouble me again..... 1 Like |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Ayoswit(f): 12:37pm On Sep 02, 2015 |
elmisti:dis is gettin serious o, which form kwanu, i'm only commenting here like everyone else, so wat d heck abt knowing me or not, mbok shift one side. Mtcheewwwww |
Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 12:38pm On Sep 02, 2015 |
Chimajii my good friend, everything av bn settled @ EL DOLA....oya buy harinholar a drink...and be friends forever! |
Re: NYSC 2015 Batch B House by shawwal1(m): 12:39pm On Sep 02, 2015 |
elmisti: You idea make sense o I fit manage pull the stunt too but if d stunt fail I go enter trouble with soljas b that o lol |
Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 12:40pm On Sep 02, 2015 |
Ayoswit: Kikikiki...u see y self...oya take form Name Skul Dept Prefrd state of service Fine gal...sorry I played immigration on you...we just hve to know our members better |
Re: NYSC 2015 Batch B House by whodohgeepee(m): 12:42pm On Sep 02, 2015 |
elmisti:*serves her executive chair!* |
Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 12:42pm On Sep 02, 2015 |
shawwal1: Bro, to faint no be easy task ooo, if anybody dey here wey sabi how to faint well well...abeg com tutor us ooo, I am willing to pay sef |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 12:44pm On Sep 02, 2015 |
Re: NYSC 2015 Batch B House by shawwal1(m): 12:45pm On Sep 02, 2015 |
elmisti: Hahaha this guy ehn na serious matter be this o |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 12:47pm On Sep 02, 2015 |
bharkarh: Paddy mi, no vex...na elmisti drum, na em I say make I dance. Oya ah go buy u popcorn to bait dat |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Ayoswit(f): 12:47pm On Sep 02, 2015 |
elmisti:now u're talking, but wait o, wat wld u use d details for? Wld u help me to serve at my preferred state? |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Gazaliah(m): 12:48pm On Sep 02, 2015 |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Gazaliah(m): 12:49pm On Sep 02, 2015 |
elmisti: na so |
Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 12:49pm On Sep 02, 2015 |
Ayoswit: Egabmi!....whodohgeepee.....abeg explain how tinz run to this babe.... |
Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 12:49pm On Sep 02, 2015 |
House I haii ooo una welldone oooo Bin following dis thread for a yle and u guys are doing a good job. Introduction Name: Donasere Inst: ACU Dept: Geology Preferred state of service: undecided. |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 12:49pm On Sep 02, 2015 |
elmisti: Over wickedness dey worry u...looooool. No let d guy miss service o. |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 12:50pm On Sep 02, 2015 |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 12:51pm On Sep 02, 2015 |
bharkarh: U don die be dat buh dem neva bury u |
Re: NYSC 2015 Batch B House by whodohgeepee(m): 12:54pm On Sep 02, 2015 |
elmisti:na sharp gurl u dey see so nau! Well, Ayo babe, jst a lil intro of yaself dazz all! We wanna take u on a lil tour after u've done that! |
Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 12:55pm On Sep 02, 2015 |
Olami90: He no go miss service infact he go first every body get PPA, cuz wen am tru wit my prepartns...He will swim from marina here in lagos and join river niger...wia he go do camp and then he go redeploy to river benue...nd later bse for confluence area..... |
Re: NYSC 2015 Batch B House by whodohgeepee(m): 12:55pm On Sep 02, 2015 |
donasere:yhu try! *grabs map of Nigeria, looking for a state called 'undecided'* |
Re: NYSC 2015 Batch B House by endee91(m): 12:56pm On Sep 02, 2015 |
Marcelinho:5-2 in favour of Harinhola |
(1) (2) (3) ... (1491) (1492) (1493) (1494) (1495) (1496) (1497) ... (3378) (Reply)
Viewing this topic: 3 guest(s)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 38 |