Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,174,188 members, 7,890,995 topics. Date: Tuesday, 16 July 2024 at 05:29 AM

NYSC 2015 Batch B House - NYSC (1494) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / NYSC / NYSC 2015 Batch B House (4072653 Views)

NYSC 2015 Batch B Oyo / NYSC 2015 Batch A Call Up Letter Is Up / NYSC 2015 Batch A States' Of Deployment Library (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (1491) (1492) (1493) (1494) (1495) (1496) (1497) ... (3378) (Reply) (Go Down)

Re: NYSC 2015 Batch B House by hadassaheke(f): 12:23pm On Sep 02, 2015
endee91:

no fear, everything will be resolved !! and no mind am, me dey get updates from one man directly in SAU, before friday it will all be resolved #AccordingToHim
abeg o nur rely on any SAU staff na so them de deceive pple 4 sch, they won't do it, at d end they will say don close, they did it to me in A15. FUTO can fit annoy eh
Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 12:23pm On Sep 02, 2015
Ayoswit:
i still insist dat u shd do d needful....ask seun.

Madam...I dnt care if u don dey use NL since 158BC or na u nd xeun gather design the thing....For this HOUSE...we no sabi you...so. Either u fill form or u join IDP people
Re: NYSC 2015 Batch B House by shawwal1(m): 12:25pm On Sep 02, 2015
DonPsymon:



Lol


We're patching o


I want stop work at the end of the month sef.


So that I'll concentrate on myself before service...


Need to resume gymnastics o... Before I faint for camp.

Hahaha

You ought to commence training

I started preparing long ago now am physically ready playing lot of ball n exercising too to be in good shape for camp

hope all this camp so get bttr playing pitch I wan play ball for my platoon for camp jst 2keep me in good shape for life challenges
Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 12:25pm On Sep 02, 2015
whodohgeepee:
AyoSwit et elmisti!!! Am enjoying this movie! Episode 2! *spreads mat, grabs popcorn nd cool can juice*


Leave d babe, she wan dey form staff....wen I put am for IDP her eyes go clear....#puffs sudan weed
Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 12:27pm On Sep 02, 2015
shawwal1:


Hahaha

You ought to commence training

I started preparing long ago now am physically ready playing lot of ball n exercising too to be in good shape for camp

hope all this camp so get bttr playing pitch I wan play ball for my platoon for camp jst 2keep me in good shape for life challenges


Even me sef don dey do endurance smal smal.....I fit no play ball ooo, go just dey sweat like goat and one mumu go still spoil my effort....so na chess or scrabble I go feature.....
Re: NYSC 2015 Batch B House by Ayoswit(f): 12:28pm On Sep 02, 2015
K
whodohgeepee:
wow! Stunning! Accounting!
Re: NYSC 2015 Batch B House by whodohgeepee(m): 12:28pm On Sep 02, 2015
Everybody for this thread carry muscle ehn! See elmisti sha! Ayo babe pls do d needful fa!
Re: NYSC 2015 Batch B House by whodohgeepee(m): 12:31pm On Sep 02, 2015
Ayoswit:
K
can we meet in school?
Re: NYSC 2015 Batch B House by Stancity(m): 12:31pm On Sep 02, 2015
DonPsymon:
cheesy grin

CC
2el
Babatawa
Stancity
Majidyusuf
sydneyboss
Shawwal1
Gazaliah
beamborla
sugarcoated
Zeenas
Haliluck
Physika ...
I don forget some names sha cheesy


*Tip toes to front sit*
*straight face*
Badoo.... My position is tight.... Curfew in tact.....

No breaking of order.. Any attempt will unleash the dragon in the cage....
Re: NYSC 2015 Batch B House by shawwal1(m): 12:32pm On Sep 02, 2015
elmisti:



Even me sef don dey do endurance smal smal.....I fit no play ball ooo, go just dey sweat like goat and one mumu go still spoil my effort....so na chess or scrabble I go feature.....

Lol na so water plenty for your body so? Bttr reduce am b4 u enter camp cos endurance walk go stil make u wet

If we jam for same camp you'll teach me how to play chess love it but haven't got a tutor

1 Like

Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 12:36pm On Sep 02, 2015
shawwal1:


Lol na so water plenty for your body so? Bttr reduce am b4 u enter camp cos endurance walk go stil make u wet

If we jam for same camp you'll teach me how to play chess love it but haven't got a tutor


Lol...no lele...if I waka taya...na to just faint ooo...atleast ambulance go lift me nd dem no go trouble me again.....

1 Like

Re: NYSC 2015 Batch B House by Ayoswit(f): 12:37pm On Sep 02, 2015
elmisti:


Madam...I dnt care if u don dey use NL since 158BC or na u nd xeun gather design the thing....For this HOUSE...we no sabi you...so. Either u fill form or u join IDP people
dis is gettin serious o, which form kwanu, i'm only commenting here like everyone else, so wat d heck abt knowing me or not, mbok shift one side. Mtcheewwwww
Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 12:38pm On Sep 02, 2015
Chimajii my good friend, everything av bn settled @ EL DOLA....oya buy harinholar a drink...and be friends forever!
Re: NYSC 2015 Batch B House by shawwal1(m): 12:39pm On Sep 02, 2015
elmisti:



Lol...no lele...if I waka taya...na to just faint ooo...atleast ambulance go lift me nd dem no go trouble me again.....

You idea make sense o

I fit manage pull the stunt too but if d stunt fail I go enter trouble with soljas b that o lol
Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 12:40pm On Sep 02, 2015
Ayoswit:
dis is gettin serious o, which form kwanu, i'm only commenting here like everyone else, so wat d heck abt knowing me or not, mbok shift one side. Mtcheewwwww


Kikikiki...u see y self...oya take form


Name

Skul

Dept

Prefrd state of service



Fine gal...sorry I played immigration on you...we just hve to know our members better
Re: NYSC 2015 Batch B House by whodohgeepee(m): 12:42pm On Sep 02, 2015
elmisti:



Kikikiki...u see y self...oya take form


Name

Skul

Dept

Prefrd state of service



Fine gal...sorry I played immigration on you...we just hve to know our members better
*serves her executive chair!*
Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 12:42pm On Sep 02, 2015
shawwal1:


You idea make sense o

I fit manage pull the stunt too but if d stunt fail I go enter trouble with soljas b that o lol

Bro, to faint no be easy task ooo, if anybody dey here wey sabi how to faint well well...abeg com tutor us ooo, I am willing to pay sef
Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 12:44pm On Sep 02, 2015
iykebest1:
plenty congrats
Thanks dear!

Wanted to mention you specially wink
Re: NYSC 2015 Batch B House by shawwal1(m): 12:45pm On Sep 02, 2015
elmisti:


Bro, to fint no be easy task ooo, if anybody dey here wey sabi how to faint well well...abeg com tutor us ooo, I am willing to pay sef

Hahaha this guy ehn na serious matter be this o
Re: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 12:47pm On Sep 02, 2015
bharkarh:
lol....and I like you gan Olami90 but you Dan f-up. I no go let you build estate for here again sad


Paddy mi, no vex...na elmisti drum, na em I say make I dance.

Oya ah go buy u popcorn to bait dat
Re: NYSC 2015 Batch B House by Ayoswit(f): 12:47pm On Sep 02, 2015
elmisti:



Kikikiki...u see y self...oya take form


Name

Skul

Dept

Prefrd state of service



Fine gal...sorry I played immigration on you...we just hve to know our members better
now u're talking, but wait o, wat wld u use d details for? Wld u help me to serve at my preferred state?
Re: NYSC 2015 Batch B House by Gazaliah(m): 12:48pm On Sep 02, 2015
Ayoswit:
let me consult seun first, i'll get back to u


who be seun
Na linda ikeji you for consult
Re: NYSC 2015 Batch B House by Gazaliah(m): 12:49pm On Sep 02, 2015
elmisti:



Leave dem, make we enter 1500 zone...na all of dem we go gather for IDP camp....this one wan even use fake visa.... She think say na beans


na so
Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 12:49pm On Sep 02, 2015
Ayoswit:
now u're talking, but wait o, wat wld u use d details for? Wld u help me to serve at my preferred state?


Egabmi!....whodohgeepee.....abeg explain how tinz run to this babe....
Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 12:49pm On Sep 02, 2015
House I haii ooo una welldone oooo Bin following dis thread for a yle and u guys are doing a good job.
Introduction
Name: Donasere
Inst: ACU
Dept: Geology
Preferred state of service: undecided.
Re: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 12:49pm On Sep 02, 2015
elmisti:


Bujakibunaki......na dat kind fish wey no dey gree cook for fire he go turn to....so niggaz go catch am, cut am, cook am....he no go gree cook...dem go trow am bak for river...only for another person to catch, cut and cook....na so d cycle go dey go for 1000 years before I forgive am.......shey I wicked?

Over wickedness dey worry u...looooool. No let d guy miss service o. cheesy
Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 12:50pm On Sep 02, 2015
dossylvanus:



One French kiss for you. Congrats
smiley Thank you!

Congrats too.
Re: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 12:51pm On Sep 02, 2015
bharkarh:
one girl sef do am for me couple of days back. E do me like make I kill her...na since then I Dan mean everybody. Even if my popsy wan build estate here, I go truncate hin dreams.

U don die be dat buh dem neva bury u grin
Re: NYSC 2015 Batch B House by whodohgeepee(m): 12:54pm On Sep 02, 2015
elmisti:



Egabmi!....whodohgeepee.....abeg explain how tinz run to this babe....
na sharp gurl u dey see so nau! Well, Ayo babe, jst a lil intro of yaself dazz all! We wanna take u on a lil tour after u've done that!
Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 12:55pm On Sep 02, 2015
Olami90:


Over wickedness dey worry u...looooool. No let d guy miss service o. cheesy


He no go miss service infact he go first every body get PPA, cuz wen am tru wit my prepartns...He will swim from marina here in lagos and join river niger...wia he go do camp and then he go redeploy to river benue...nd later bse for confluence area.....
Re: NYSC 2015 Batch B House by whodohgeepee(m): 12:55pm On Sep 02, 2015
donasere:
House I haii ooo una welldone oooo Bin following dis thread for a yle and u guys are doing a good job.
Introduction
Name: Donasere
Inst: ACU
Dept: Geology
Preferred state of service: undecided.
yhu try! *grabs map of Nigeria, looking for a state called 'undecided'*
Re: NYSC 2015 Batch B House by endee91(m): 12:56pm On Sep 02, 2015
Marcelinho:
This is serious... What the score? Abeg
5-2 in favour of Harinhola

(1) (2) (3) ... (1491) (1492) (1493) (1494) (1495) (1496) (1497) ... (3378) (Reply)

Viewing this topic: 7 guest(s)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 39
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.