Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,196,375 members, 7,961,194 topics. Date: Saturday, 28 September 2024 at 05:55 PM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / NYSC / NYSC 2015 Batch B House (4136751 Views)
NYSC 2015 Batch B Oyo / NYSC 2015 Batch A Call Up Letter Is Up / NYSC 2015 Batch A States' Of Deployment Library (2) (3) (4)
(1) (2) (3) ... (1539) (1540) (1541) (1542) (1543) (1544) (1545) ... (3378) (Reply) (Go Down)
Re: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 8:51pm On Sep 04, 2015 |
shawwal1: Honestly, you said my mind.... ##See, I go dey responsible for all d cowbell sachet gberefu milk wey u go take all thru ur service year. His last paragragh has alwys been my thought. Na so e go be. Me sef don prepare for dem. Dem no fit strike me wit one kind unexpected rule. Infact, I fit go spy d very first day nd see as e dey go. If it is sweet, ah go do am. If I need to re-strategise, na d ffg day b dat. Modified: Goooooaaaaaaaaaallllllllllllll Gooooaaaaaaallllllllliiiiiiiiii goooaaaalllii Addddrrrriiiaaannnooo grrriiigggaanggoo See where me nd alexis dey train .
|
Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 8:53pm On Sep 04, 2015 |
sholiyz: Olami90: Washere so una dey fllw formula 1 race too. I thought na only me dey fllw for naija ooo cos everywhere u go na soccer den go dey talk. I love cars, especially fast cars but naija roads dey spoil person spirit. Anybody wey care for a race on third mainland bridge shd holla @ me . I gbadun dat bridge, if u see me drive on dat bridge u go think say na "need for speed" or "F1 race" I dey do # |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 9:01pm On Sep 04, 2015 |
haywire1: Mehn I gbadun formula 1 like madt. I love tennis like water...football sef, dey there ni ooo. I missed belgian grand prix ni... Dis week ehn, na vry busy week. hamilton is damn gud...wit em fine boy swag 2 Likes |
Re: NYSC 2015 Batch B House by shawwal1(m): 9:08pm On Sep 04, 2015 |
Olami90: Hahaha guys need to economise I tell you If not you'll be OYO during that service year Olami90 I swear you be Sabi guy hook me up for that stadium na I wan show case alongsyd Alexis |
Re: NYSC 2015 Batch B House by sholiyz: 9:09pm On Sep 04, 2015 |
Olami90: Race still plenty ooo |
Re: NYSC 2015 Batch B House by benebaby77: 9:10pm On Sep 04, 2015 |
abdrazak:Wrong 1 Like |
Re: NYSC 2015 Batch B House by benebaby77: 9:13pm On Sep 04, 2015 |
Chomzy19: Regularisation is for those without record or wrong information with JAMB.... Not for those no admission given or different course of study or different school.... Don't waste your money on regularisation... 1 Like |
Re: NYSC 2015 Batch B House by sholiyz: 9:13pm On Sep 04, 2015 |
haywire1: Racing is interesting oooooo |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Xcozee(m): 9:16pm On Sep 04, 2015 |
jemimaa01:I don't get ur question well |
Re: NYSC 2015 Batch B House by abdrazak: 9:19pm On Sep 04, 2015 |
benebaby77:Who told you that? You better find out what JAMB Regularization is all about. Don't misled people oooo |
Re: NYSC 2015 Batch B House by abdrazak: 9:21pm On Sep 04, 2015 |
benebaby77:Very right indeed |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Xcozee(m): 9:21pm On Sep 04, 2015 |
DonPsymon:hmm! Never knew when I became OAU caretaker |
Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 9:24pm On Sep 04, 2015 |
haywire1: I just gaz endorse dat u ar a madt boy....u wan end like paul walker bi....BTW, F1 no too sweet to dey watch for tv jare and d cars ar nt cars..dey r motors....untill em stat racing with d. likes of lambo nd bugati I will start fflwn....and. Finally...I no knw wr dat hamilton guy com from, just monopolize d season...always fflw dier events on bbc sport |
Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 9:24pm On Sep 04, 2015 |
Olami90: Na soo bro, try follow dart and snooker pool too. Na only me dey fllw all these kinda sports, we r missing in naija no b small. If u can race, challenge me to a race on third mainland bridge this Sunday. Bridge go dey less busy. # |
Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 9:28pm On Sep 04, 2015 |
haywire1: We ar still waiting for anoda PCM that want to serve in igbobi ooo |
Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 9:30pm On Sep 04, 2015 |
elmisti: Lol, F1 race motors horsepower na on point with superb turbo and d drifting mad gan, lambo for where, if lambo or bugatti try to over drift like F1 race sh1t o'boy forget d ride go tumble straight inside water I beg make we race on third mainland bridge this Sunday, I use ur mama beg u pls say YES. # |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 9:30pm On Sep 04, 2015 |
Physika: U too sure naw so no two ways abt it |
Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 9:31pm On Sep 04, 2015 |
Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 9:38pm On Sep 04, 2015 |
haywire1: Mbanu, me wey I jst dey learn hw to shift gear sef.....buh I fit dey driver side dey chill sha |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 9:41pm On Sep 04, 2015 |
shawwal1: Hahaha....dat one small gan! Buh hope no be dunlop u go take enta dat turf sha? |
Re: NYSC 2015 Batch B House by mukhcech(m): 9:44pm On Sep 04, 2015 |
dossylvanus: Be ready to receive 2500 naira state allowee. Confirmed. Dunno if my Brother Elrufai go increase am sha. Hey bro is Kd north central? |
Re: NYSC 2015 Batch B House by dossylvanus(m): 9:44pm On Sep 04, 2015 |
elmisti: Loool... That will be the day...... Hehehehheeh. |
Re: NYSC 2015 Batch B House by dossylvanus(m): 9:45pm On Sep 04, 2015 |
mukhcech: Geographically it is North Central but politically, it is North West. |
Re: NYSC 2015 Batch B House by dossylvanus(m): 9:48pm On Sep 04, 2015 |
haywire1: The fear of the Lagos lagoon is real o! |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Xcozee(m): 9:49pm On Sep 04, 2015 |
harryson77:plot 15, block J,otumba jobi fele way behind MKO gardens,central district alausa,ikeja,lagos state... |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 9:52pm On Sep 04, 2015 |
elmisti: Operation punt wisely.. Split cumbasom odds b4 puntin.. Profit guaranteed |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Xcozee(m): 9:52pm On Sep 04, 2015 |
mcdonald59:good2know 1 Like |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 9:54pm On Sep 04, 2015 |
dossylvanus: Actually Elmisti mayb right.. Dnt wanna speak further on dat.. Thanks. *and God created Physika in His own image* |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 9:56pm On Sep 04, 2015 |
Re: NYSC 2015 Batch B House by mcdonald59(m): 9:57pm On Sep 04, 2015 |
Xcozee:thank you bro. u've bin most helpful |
Re: NYSC 2015 Batch B House by dossylvanus(m): 9:58pm On Sep 04, 2015 |
Physika: Do your thing bro....... No questions asked. |
Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 10:02pm On Sep 04, 2015 |
Physika:Sure, will reason u wen ministry opens nxt week |
(1) (2) (3) ... (1539) (1540) (1541) (1542) (1543) (1544) (1545) ... (3378) (Reply)
Viewing this topic: 6 guest(s)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 42 |