Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,204,148 members, 7,987,984 topics. Date: Monday, 28 October 2024 at 09:32 PM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / NYSC / NYSC 2015 Batch B House (4158244 Views)
NYSC 2015 Batch B Oyo / NYSC 2015 Batch A Call Up Letter Is Up / NYSC 2015 Batch A States' Of Deployment Library (2) (3) (4)
(1) (2) (3) ... (1625) (1626) (1627) (1628) (1629) (1630) (1631) ... (3378) (Reply) (Go Down)
Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 12:20am On Sep 08, 2015 |
mobi18: My vice my vice.....so portal fit make u sef join nightswatch |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 12:20am On Sep 08, 2015 |
halelluyah.....!!!! at last, make i go sleep wake me up, wen him open the thing |
Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 12:21am On Sep 08, 2015 |
elmisti: NA U SABI , HELP OOOO ANY LINK WEY I PRESS NA PORN WEBSITE E DEY CARRY ME GO OOOOO # |
Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 12:21am On Sep 08, 2015 |
Exquisitmarshal2:Who ever gave. U weed to smoke shall serve in Lagos |
Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 12:22am On Sep 08, 2015 |
haywire1: Kikiki, boya na dia DG dey, or hin babe, enter one chat room make u jollificate with dem na |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 12:22am On Sep 08, 2015 |
elmisti: lol..i jes wan dey update people ni... i no too dey bodad,lagos sure for me gan... no be me talk am ooo,na God |
Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 12:24am On Sep 08, 2015 |
Darebecca: Una don start abi.....wetin concrn halleluyah wit matter wey dey ground na, abi na u caryy key to unlock portal ni |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 12:24am On Sep 08, 2015 |
d red lines don increase oo,so we re making progress.... make una wait make d whole red line wey dey d page load... |
Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 12:24am On Sep 08, 2015 |
elmisti: I SAW PERSON WEY RESEMBLE U INSIDE D PORN, ABI U DEY ACT PORN # |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 12:25am On Sep 08, 2015 |
elmisti:u mean Maiduguri? |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Walspring: 12:25am On Sep 08, 2015 |
mobi18: We go see for lagos then... |
Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 12:25am On Sep 08, 2015 |
mobi18: I sabi ur kind, u. Don carry one guy go registry, so u go jst scan d marriage certificate, choose Lagos....I like dat kind runs |
Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 12:26am On Sep 08, 2015 |
Darebecca:Ontop wetin na....u knw very well that I gave. Him the. Crack he is smoking. Na |
Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 12:26am On Sep 08, 2015 |
SEE AS UNA DEY REFRESH PAGE EVERY SECONDS # |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Moshmustapha(m): 12:27am On Sep 08, 2015 |
Still waiting patiently |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 12:27am On Sep 08, 2015 |
elmisti: no mind dem, dem no wan negotiate, i must collct 2M from dem b4 i give dem d Key. |
Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 12:27am On Sep 08, 2015 |
elmisti: KIKIKIKAKAKAKAKAKKOPKOKOKPKOKOKPO # |
Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 12:28am On Sep 08, 2015 |
haywire1: I think say u know b4 ni, I am an actor na,first class porn actor, u know how many oscar I don collect ni |
Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 12:29am On Sep 08, 2015 |
Darebecca: Cc haywire.....I don see portal key oooooo |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 12:30am On Sep 08, 2015 |
elmisti: lol,na wa ooo,i no desperate reach dat side nah,buh i get marriage cert to upload truly... |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 12:30am On Sep 08, 2015 |
elmisti:make d Crack no Crack him head o.... well, u knw wats good for him. |
Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 12:31am On Sep 08, 2015 |
MAKE UNA WAKE D GUY WEY GO UPLOAD LINK NAH, ABI WHICH KIND THING BE THIS NAH BRB MAKE I CARRY GUGURU (POP CORN) OUT # |
Re: NYSC 2015 Batch B House by chikaodili345(f): 12:31am On Sep 08, 2015 |
Moshmustapha: The link should show up under the "Registration for Remobilization, 2015 A" right? |
Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 12:32am On Sep 08, 2015 |
mobi18: Kikiki, make me sef go find doctors report......I just neva decide which sickness I wan get ni |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 12:34am On Sep 08, 2015 |
elmisti: lol,try hypertension,high blood pressure coupled with high sugar level with d body's inability to break down glucose..i swear down,nysc go post u to ur room for ur ppa sef |
Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 12:34am On Sep 08, 2015 |
elmisti: USE EBOLA # |
Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 12:36am On Sep 08, 2015 |
mobi18: And some pple will still be doubting the future of. This nation, sister repent sharp sharp ooooo |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 12:36am On Sep 08, 2015 |
haywire1: haaa,u want nysc to start new orientation camp for him ... na only u one go dey dere |
Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 12:37am On Sep 08, 2015 |
haywire1:#in faze voice# If I pour u holy water make you pour me holy water bak |
Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 12:38am On Sep 08, 2015 |
chikaodili345: SHINE UR EYES, READ AND UNDERSTAND # |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 12:38am On Sep 08, 2015 |
elmisti: yaff repent since nah if not ,na constant non stop erection of d joystick i for say make u use |
Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 12:38am On Sep 08, 2015 |
(1) (2) (3) ... (1625) (1626) (1627) (1628) (1629) (1630) (1631) ... (3378) (Reply)
Viewing this topic: 2 guest(s)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 1 |