Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,192,688 members, 7,948,559 topics. Date: Saturday, 14 September 2024 at 02:30 AM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / NYSC / NYSC 2015 Batch B House (4128247 Views)
NYSC 2015 Batch B Oyo / NYSC 2015 Batch A Call Up Letter Is Up / NYSC 2015 Batch A States' Of Deployment Library (2) (3) (4)
(1) (2) (3) ... (1706) (1707) (1708) (1709) (1710) (1711) (1712) ... (3378) (Reply) (Go Down)
Re: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 9:57pm On Sep 09, 2015 |
mobi18: Ws thinkin u sef chose akwa ibom.. E fr gud say we jam fr camp.. Bur lagos good sha.. Sheyb na there ur mr right aka eleba dey |
Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 9:58pm On Sep 09, 2015 |
mobi18: Amin Cc Whodohgeepee # Physika why u steal my goal # |
Re: NYSC 2015 Batch B House by whodohgeepee(m): 9:58pm On Sep 09, 2015 |
haywire1:let whodohgeepee scatter am! |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 9:58pm On Sep 09, 2015 |
mobi18: Hahahahahaha....dis babe yaf kolo finish loool @ fisi akamu..... Peeesika (physika) , see una life? Only u wit plenty nick @mobi18...... May I know ur state of origin nd where u base? |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 10:00pm On Sep 09, 2015 |
seun305: Com hia ogbeni, @mobi18 use ma monika do word play.. U com dey laf abi |
Re: NYSC 2015 Batch B House by shawwal1(m): 10:00pm On Sep 09, 2015 |
DonPsymon: I was only being a rational human,allawee no mch na flight I go carry frm Abj hit A.ibom d money go finish for T.p no b so? But I bliv we go Jam some day |
Re: NYSC 2015 Batch B House by whodohgeepee(m): 10:00pm On Sep 09, 2015 |
haywire1:see Dem! Haywire1! Hmmm! Tmao we wud continu frm whr we stop! E be like say ya babe sef wan join hands abi? Ah go bring in ma e-babes too! |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 10:01pm On Sep 09, 2015 |
Physika: no worry,i go do orientation for lasgidi,come do ppa for akwa ibom,hope say dose strong muscular guys go dey? |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 10:01pm On Sep 09, 2015 |
Olami90: So u sef folo laf abi All of u must be hi on panadol |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 10:02pm On Sep 09, 2015 |
Olami90: im from osun state oo,dt state wey dey owe owe,,i base in lag jare |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 10:04pm On Sep 09, 2015 |
mobi18: We go jam b dat, no lele. Btw @bolden, wetin u wan use dem do? |
Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 10:04pm On Sep 09, 2015 |
shawwal1: Yeah! Apparently. Me I don the fear sef.... The rate at which peeps the choose the AKS the scare me... Might have choosed Kaduna instead |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 10:05pm On Sep 09, 2015 |
Re: NYSC 2015 Batch B House by seun305: 10:05pm On Sep 09, 2015 |
mobi18:We are coming |
Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 10:06pm On Sep 09, 2015 |
Faithluv5 dear that's kul... Hopefully it'll be Akwa Ibom, so that I'll get to meet you. |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 10:06pm On Sep 09, 2015 |
Physika: dnt mind dem jare peesika,,na jealousy.. oya take side hugs and these kiss
|
Re: NYSC 2015 Batch B House by asscb(f): 10:06pm On Sep 09, 2015 |
Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 10:07pm On Sep 09, 2015 |
mobi18: Osun state see as God dey work Where in osun state? # |
Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 10:08pm On Sep 09, 2015 |
haywire1: |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 10:10pm On Sep 09, 2015 |
THE AGONY OF A PAINED PCM freegaza: 1 Like |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 10:12pm On Sep 09, 2015 |
Physika: so dem fit dey help me carry load to my house dere noni |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 10:12pm On Sep 09, 2015 |
mobi18: Omo ele to shan.. O shey Oya u sef com nd collect somfin |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 10:12pm On Sep 09, 2015 |
haywire1: ilesha,oriade lg |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 10:14pm On Sep 09, 2015 |
Physika: hope say na money or strawberry flavoured weed,if nt i no dey come |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 10:15pm On Sep 09, 2015 |
mobi18: Hmmm.. Contact d silverback of this thread.. Haywire1 get six packs aswel... |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 10:16pm On Sep 09, 2015 |
mobi18: Na strawburry flavoured kini ofcos.. Oya com collect.. Dnt be shy |
Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 10:17pm On Sep 09, 2015 |
mobi18: Henhen, anytime u dey osun holla me make I carry u go Otan ayegbaju for fresh pounded yam +egusi, u go com step am down with cold omi edun water from my one and only iya osun oyigiyigi mojudi # |
Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 10:18pm On Sep 09, 2015 |
Physika: U get eyes jare. I go snap and upload my six packs soon # |
Re: NYSC 2015 Batch B House by shawwal1(m): 10:19pm On Sep 09, 2015 |
DonPsymon: It doesn't change anything my guy,you'll enjoy urself there other PCMs can manage other state lol selfish us |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 10:19pm On Sep 09, 2015 |
haywire1: lol,i never reach dat my town bf,i be lagos born and bred |
Re: NYSC 2015 Batch B House by seun305: 10:21pm On Sep 09, 2015 |
Physika:Na small laff nw...oya pele jeesica! Sorry physika |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 10:21pm On Sep 09, 2015 |
haywire1: Lols @mobi18, hope u saw dis post.. wait for it |
(1) (2) (3) ... (1706) (1707) (1708) (1709) (1710) (1711) (1712) ... (3378) (Reply)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 38 |