Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,206,549 members, 7,996,064 topics. Date: Wednesday, 06 November 2024 at 08:58 PM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / NYSC / NYSC 2015 Batch B House (4164556 Views)
NYSC 2015 Batch B Oyo / NYSC 2015 Batch A Call Up Letter Is Up / NYSC 2015 Batch A States' Of Deployment Library (2) (3) (4)
(1) (2) (3) ... (1761) (1762) (1763) (1764) (1765) (1766) (1767) ... (3378) (Reply) (Go Down)
Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 10:08am On Sep 11, 2015 |
sholiyz: Ahn ahn!!! So na for ur mind nao na only ladoke boiz get weyrey for ed abi?? |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 10:09am On Sep 11, 2015 |
donasere:ogbeni, no be everyday be christmas na |
Re: NYSC 2015 Batch B House by gbest58(m): 10:09am On Sep 11, 2015 |
DonPsymon: Na so! make dey clear road 4 u dere!!!!!!! |
Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 10:09am On Sep 11, 2015 |
sholiyz: Make Hin see well oo!! Dem go soon use smoke blind am |
Re: NYSC 2015 Batch B House by ademasta(m): 10:10am On Sep 11, 2015 |
sholiyz:Awon omo Ladoke gan o ni fe warm ebor ninu microwave... Dem no go fit use rambo rambo do powder. Why i even dey play with u self...i be millitary police o...go check ma picture...woju o! Donasere u dey see somthin? All because i am protecting my harinholar o |
Re: NYSC 2015 Batch B House by mistabiola: 10:10am On Sep 11, 2015 |
ademasta: You never see where Lautech boiz dey seize gun from police b4 bah I go show you for #Camp
|
Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 10:11am On Sep 11, 2015 |
gbest58: Baba no be lie |
Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 10:11am On Sep 11, 2015 |
icehood: Na so ooo Oga mi!! Na coz u just dey ghost mode I say make I Halla u ni!!! How va!! hope d going is goin well |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Israelomojisola(m): 10:12am On Sep 11, 2015 |
ademasta:guy put nerve 4 ground oo,it was jst a harmless question, anyways forgive my indulgence,e no go happen again #smile# |
Re: NYSC 2015 Batch B House by ademasta(m): 10:12am On Sep 11, 2015 |
donasere:Leave am...e go supbeans am, not only suprise |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Solecontroller(m): 10:12am On Sep 11, 2015 |
Faithluv5: Hmm. Where in Jos? |
Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 10:13am On Sep 11, 2015 |
ademasta: Fi won le e go do dem like African magic yoruba! |
Re: NYSC 2015 Batch B House by mistabiola: 10:13am On Sep 11, 2015 |
ademasta: Oga ade you better maintain your lane... |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Faithluv5(f): 10:14am On Sep 11, 2015 |
Eto baba. U dey jos? Solecontroller: |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 10:14am On Sep 11, 2015 |
DonPsymon: Looooooool... Ah done tell u sey na backyard of Ibom gbest58 go serve C/rivers close to ibom pass PH o. gbest58 get similar choices wit mine sha...na only 1 differ(his 3rd choice) |
Re: NYSC 2015 Batch B House by sholiyz: 10:14am On Sep 11, 2015 |
ademasta: No worry carry ur ebor come we go warm am, bring ur rambo commando we go chill am, #TeamLadoke #Nolele |
Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 10:14am On Sep 11, 2015 |
Israelomojisola: Chai I like you! Gentleman dey ur blood!! |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Faithluv5(f): 10:15am On Sep 11, 2015 |
Ok,abeg inspect d place for us wella b4 we come whodohgeepee: |
Re: NYSC 2015 Batch B House by sholiyz: 10:16am On Sep 11, 2015 |
donasere:Ok expecting ur next movie oo #winks |
Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 10:16am On Sep 11, 2015 |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Faithluv5(f): 10:17am On Sep 11, 2015 |
Yes o,I was dere in April 2009. Was dere for a wedn and cudnt stay dere upto 1week. Stayed for three days and I ran away. D lace hot die. Come see heat rashes for my body dat tym. DonPsymon: |
Re: NYSC 2015 Batch B House by henrinco(m): 10:18am On Sep 11, 2015 |
Rajosh:I called this number now. .. +23417740392. They resolved mine now. |
Re: NYSC 2015 Batch B House by sholiyz: 10:18am On Sep 11, 2015 |
donasere:See as he cut ur nerves, ase oti e le #TeamLautech ontop |
Re: NYSC 2015 Batch B House by ademasta(m): 10:18am On Sep 11, 2015 |
Israelomojisola:What a gud gentle guy...he doesnt want to embark on an endless fight with the thread's millitary police... O kare jare omoluabi. Donasere go find u ur own E-boo. Sholiyz, u dey feel am? U man don repent o...so no more fight. I stil remain my humble self, Engr Ademasta, the thread's MP, one man batalion...oko harinholar. 4.2gbosas for donasere for fighting the battle with me against wife snatchers.... Now ore lao ma she, awa o ja mo o, ore lao ma she... Rain don stop, i dey go work. Later guys |
Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 10:18am On Sep 11, 2015 |
Sanche01 paddi mi.... Aw fa u don register? |
Re: NYSC 2015 Batch B House by harbibbibe(m): 10:20am On Sep 11, 2015 |
DonPsymon:3pm yesterday |
Re: NYSC 2015 Batch B House by whodohgeepee(m): 10:20am On Sep 11, 2015 |
Faithluv5:see aw she tag me an inspector fa! |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Israelomojisola(m): 10:20am On Sep 11, 2015 |
mistabiola:mista biola free dem,we ladokites we aint a novice 2 beautiful babes buh guys wey go all boys university go wan stay glued 2 d few available ones dey have got,so we ladokites don't flex muzl ontop ladies. @ ademasta sebi u talk say harinhola na ur own? Na ur own no worry, I'm not sntching ur babe |
Re: NYSC 2015 Batch B House by ademasta(m): 10:21am On Sep 11, 2015 |
sholiyz:Badooooooh! |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Meklex(m): 10:22am On Sep 11, 2015 |
Please, is it true that some states have been removed from the portal?, I'm yet to register. |
Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 10:22am On Sep 11, 2015 |
sholiyz: Lol!!! Na only fool go dey para after wetin Hin talk na!!!.... Kudos to him!... Only real men swallow dia pride and apologies dis days #respect! |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Faithluv5(f): 10:22am On Sep 11, 2015 |
No vex my dear. I mean well,abi no b u be my swtht again? whodohgeepee: |
(1) (2) (3) ... (1761) (1762) (1763) (1764) (1765) (1766) (1767) ... (3378) (Reply)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 30 |