Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,201,736 members, 7,979,477 topics. Date: Saturday, 19 October 2024 at 09:40 AM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / These Pidgin Proverbs Will Surely Crack Your Ribs (3505 Views)
The Funny Story That Broke The Internet: You Will Surely Laugh (pictures) / This Pictures Of Megan Will Surely Erect Your Thing / That Moment When You Have To Woo A Lady In Pidgin Language. (2) (3) (4)
These Pidgin Proverbs Will Surely Crack Your Ribs by Demichaels: 10:17pm On Sep 11, 2015 |
Pidgin Proverbs 1. Na for old age ashawo dey know the value of pikin. 2. Woman wey never see problem... Na im dey still hold breast run 3. Woman wey dey find pikin no dey wear pant sleep 4. Rat wey follow lizard enter rain, Na later é go hear am. 5. Na for afternoon dem dey find black goat. 6. Weather hot!! É No mean say fowl go lay boiled egg. 7. EYE WEY DEY CRY DEY SEE ROAD. 8. Pikin wey him mama back cross water, wey say him march fish, wetin him mama go march? 9. Small pikin wey dem carry for back no know say the journey far. 10. Person wey don faint before no be stranger to death. 11. Person wey chop belle full, no know wetin hungry man dey see. 12. No be as woman dey close eye enjoy sex she dey enjoy labour pains. 13. Yansh no get teeth but e dey cut shit. 14. Lizard wey fall from tall iroko tree, if nobody hail am!! é go hail himself 15. Toto water small, but é reach prick take baff. 16. IF GIRL TAKE HUSBAND DO BOYFRIEND, She GO TAKE BOYFRIEND DO HUSBAND. 17. Cockroach wey jam fowl, jam bad luck 18. Na cricket tell him children say, No matter how ground strong, Them no go sleep outside. 19. Pikin wey say him mama no fine they use style call him papa blind man. 20. No be eye wey dem take chop eba dem take dey share meat. 21. Person wey use Elephant set trap, na him know wetin he wan Catch. 22. When Breeze Blow Fowl Yash Go Open. 23. STUDENT WEY READ NA HIM SERIOUS, BUT STUDENT WEY PASS NA HIM KNOW BOOK. 24. Dem no dey tell tortoise say race don start. 25. Dem no dey tell blind man say salt no dey for food. 26. Before you see monkey, monkey don see you. 27. Thief wey jump fence enter house where owner dey wait for am, no go jump again. 28. If pikin say he sabi die, him papa sef go tell am say him sabi bury. 29. Na wetin dey sweet for goat mouth, Na im dey kill am 30. If e be like say everybody dey craze" na you dey craze. 31. Meat wey you dey forbid, no use your teeth cut am. 32. My thing and our thing no be the same oh. 33. Na happiness dey make prick stnd 9 Likes 2 Shares |
Re: These Pidgin Proverbs Will Surely Crack Your Ribs by ladyF(f): 10:19pm On Sep 11, 2015 |
person wey never get FTC, no fit know how e dey sweet for belle Oya make una add ur own 1 Like |
Re: These Pidgin Proverbs Will Surely Crack Your Ribs by jennamarv(f): 10:20pm On Sep 11, 2015 |
Mhew.......anyways FTC. |
Re: These Pidgin Proverbs Will Surely Crack Your Ribs by peeparty(m): 10:20pm On Sep 11, 2015 |
'A child can play with its mother's breasts, but not its father's testicles' 4 Likes |
Re: These Pidgin Proverbs Will Surely Crack Your Ribs by peeparty(m): 10:21pm On Sep 11, 2015 |
jennamarv:lol indian weed don blind you sheybi you know see that F for your front ni? 3 Likes 1 Share |
Re: These Pidgin Proverbs Will Surely Crack Your Ribs by jaymichael(m): 10:25pm On Sep 11, 2015 |
op, your head is there. |
Re: These Pidgin Proverbs Will Surely Crack Your Ribs by lekjons(m): 10:33pm On Sep 11, 2015 |
"if a Calabar woman marries an Edo man, na bed go suffer!" 9 Likes 2 Shares |
Re: These Pidgin Proverbs Will Surely Crack Your Ribs by Nobody: 10:33pm On Sep 11, 2015 |
Lmfao !! So on point jere. Let me kindly add my favorite ; A madman no go craze sotey hin no go sabi how to commot for road for moto to pass |
Re: These Pidgin Proverbs Will Surely Crack Your Ribs by Nobody: 10:35pm On Sep 11, 2015 |
lekjons: Epic! ... Like say male horse marry bulldog 2 Likes |
Re: These Pidgin Proverbs Will Surely Crack Your Ribs by Nobody: 10:35pm On Sep 11, 2015 |
peeparty:Please [abeg] kindly vote for me here https://mobile.twitter.com/runzlord/status/639602054546255872?p=v The link to the voting page is in that status, cos I can't post the link directly on Nairaland. It a a palm selfie contest by samsung. |
Re: These Pidgin Proverbs Will Surely Crack Your Ribs by Demichaels: 10:38pm On Sep 11, 2015 |
runzlord: Na your own pidgin proverb be this? 1 Like |
Re: These Pidgin Proverbs Will Surely Crack Your Ribs by 2dice(m): 10:40pm On Sep 11, 2015 |
Person WEy n.aked no fit chuk hand for pocket 1 Like |
Re: These Pidgin Proverbs Will Surely Crack Your Ribs by Nobody: 10:49pm On Sep 11, 2015 |
Lol Toto water small, but é reach prick take baff 6 Likes |
Re: These Pidgin Proverbs Will Surely Crack Your Ribs by Nobody: 10:52pm On Sep 11, 2015 |
peeparty:Haha . E be like say she wear bra for face |
Re: These Pidgin Proverbs Will Surely Crack Your Ribs by misspicy(f): 10:53pm On Sep 11, 2015 |
Mt own... Na person wey wan die go find bad mouth people trouble for nairaland.....lol |
Re: These Pidgin Proverbs Will Surely Crack Your Ribs by Truckpusher(m): 10:54pm On Sep 11, 2015 |
Number 15 sha. 1 Like |
Re: These Pidgin Proverbs Will Surely Crack Your Ribs by sulmeza(m): 10:54pm On Sep 11, 2015 |
lol...funny |
Re: These Pidgin Proverbs Will Surely Crack Your Ribs by peeparty(m): 10:57pm On Sep 11, 2015 |
profojah:no myn am. 1 Like |
Re: These Pidgin Proverbs Will Surely Crack Your Ribs by gebest: 10:58pm On Sep 11, 2015 |
GREAT, u are blessed |
Re: These Pidgin Proverbs Will Surely Crack Your Ribs by nely(m): 11:04pm On Sep 11, 2015 |
person wey no know where nairaland start, no go know where e end |
Re: These Pidgin Proverbs Will Surely Crack Your Ribs by Rapmoney(m): 11:10pm On Sep 11, 2015 |
So so funny proverbs you got here, Op! |
Re: These Pidgin Proverbs Will Surely Crack Your Ribs by ramatintin(m): 11:10pm On Sep 11, 2015 |
eye wen de cry De see road |
Re: These Pidgin Proverbs Will Surely Crack Your Ribs by gebest: 11:11pm On Sep 11, 2015 |
OP U MUST BE AN EDO PIKIN |
Re: These Pidgin Proverbs Will Surely Crack Your Ribs by mikron(m): 11:15pm On Sep 11, 2015 |
My favorites *Who say ur water no go boil him own no go hot *Goat wey dey take swagger cross road the village wey e dey go no far *Person wey too tey for party dey follow wash plate. *Madman say madness sweet only say d trecking too much *Pepper wey dem plant for road side na every body get am *e go better na poor man prayer 1 Like |
Re: These Pidgin Proverbs Will Surely Crack Your Ribs by Nature8(m): 11:18pm On Sep 11, 2015 |
Lol.. Na as goat dey stand for market dem dey price am.. Craze no hard to form, na the trekking be wahala.. It's a small world no mean say you fit trek from Naija go London.. |
Re: These Pidgin Proverbs Will Surely Crack Your Ribs by igraman(m): 11:21pm On Sep 11, 2015 |
e funny die ..i swear |
Re: These Pidgin Proverbs Will Surely Crack Your Ribs by lekjons(m): 11:28pm On Sep 11, 2015 |
Sabrwahaqqo: |
Re: These Pidgin Proverbs Will Surely Crack Your Ribs by sinaj(f): 11:38pm On Sep 11, 2015 |
LWKMD Pbs4real come o! |
Re: These Pidgin Proverbs Will Surely Crack Your Ribs by abdulhadi101(m): 11:51pm On Sep 11, 2015 |
[url][/url] |
Re: These Pidgin Proverbs Will Surely Crack Your Ribs by sawhite: 11:57pm On Sep 11, 2015 |
I was here |
Re: These Pidgin Proverbs Will Surely Crack Your Ribs by zinachidi(m): 12:17am On Sep 12, 2015 |
lol,, yansh no get teeth, but e dey cut sh*t.. Epic.. |
Re: These Pidgin Proverbs Will Surely Crack Your Ribs by Ginaz(f): 12:25am On Sep 12, 2015 |
Lonely Nigerian Guy Tweets He Needs A Girlfriend And Bobrisky Does This! / Help How Can I Deal With My Sexual Addiction / Pastor Whines Davido To Give Testimony In The Church (video)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 24 |