Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,173,364 members, 7,888,168 topics. Date: Friday, 12 July 2024 at 08:53 PM

NYSC 2015 Batch B House - NYSC (1795) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / NYSC / NYSC 2015 Batch B House (4068378 Views)

NYSC 2015 Batch B Oyo / NYSC 2015 Batch A Call Up Letter Is Up / NYSC 2015 Batch A States' Of Deployment Library (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (1792) (1793) (1794) (1795) (1796) (1797) (1798) ... (3378) (Reply) (Go Down)

Re: NYSC 2015 Batch B House by whizqueen(f): 11:35pm On Sep 11, 2015
BecaciaBarbie:

Shey? Hope its not a scam grin

Make I still try my luck by working it o! I don't want surprises. I trust naija, dem fit swap states for students.
NYSC new Scam...

...full of surprises grin

That's the motto
Re: NYSC 2015 Batch B House by BecaciaBarbie(f): 11:35pm On Sep 11, 2015
debeejay:

Haywire e b lyk say u b oga boss 4 hia smetn is abt 2 go down ooooo
cool
Haywire e b lyk say u b oga boss 4 hia smetn is abt 2 go down ooooo
Loooolz grin
Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 11:35pm On Sep 11, 2015
debeejay:

Dnt get it twisted ooona name sake we....y u cme dey blow alarm nah

Dnt get it twisted ooona name sake we....y u cme dey blow alarm nah

Na so e dey take start na!!
Re: NYSC 2015 Batch B House by whizqueen(f): 11:36pm On Sep 11, 2015
Solecontroller:


Destiny is a funny concept, we'll be surprised we will all get thrown elsewhere cos this self deployment game might be a sham. Cc whizqueen, I don't fully trust the scheme but I'm hoping.
Am telling you it's not a scheme it's scam!!
Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 11:36pm On Sep 11, 2015
PREFERED STATE OF DEPLOYMENT
NYSC B'15

[size=14pt]
NYSC B'15 CMs THAT HAVE REG ONLINE:
[/size]



LAGOS
Haywire1 105***
Goldenone 108***
donasere 116***
Double lady 123***
horladmejy 115***
debeejay 115***
Pwettyface 119***
Adeola007 144***
Annybens1993 125***
Sammy231 705***
Blym 114***
Ekeneluvsu 111***
Idirect 150***
Walspring 106***
Eseohe23 117***
Donxab 109***
Kingnap 112***
Jaziridon 107***
Mobi18 176***
Sugahylz 119***
Eclipserhemmy 116***
Sharethemoney 148***

CROSS RIVER
bolakale30 140***
Enugu 126***


ENUGU
Gazaliah 107***
Tonyx4x44
Onuwaje 124**
Wamenzy 126***
Mekstaniac 113***

ANAMBRA
Whodohgeepee 121***
Soyedele1 174***

AKWA IBOM
Gbest58 112***
Omitooguns 104***
Ifeanyija 104***
Williamsnedd 120***
Henrybright 115***
Keribaby 104***
Thespark 159***
Sod09 111***
Ijekul 141***
Mistersle3m 161***
Harinholar 116***
Donpsymon 110***
Mcdonald59 117***
Jossy874


OGUN
Muhyideenabdul 141**
Chrisco4christ 111***
Flex12 125***
Jglad 156***
Elmisti 159***
Ogbetty 111***
Whizqueen 173***

ABUJA
Faithluv5 121***
Hisocial 114***
Solecontroller 117***
Idee91
LifeIsGuhd 105***
Emerich 110***
Pascal2young 104***
Jerry24kay 157***
Marcelinho 129***
Icehood 117***
Hadassaheke 114***
SirMalik 120***
Yubbie86 128***

OYO
Wunmi590 109***
Bjay5585 105***

RIVERS
Akeema14 108***


BORNO
Ayima 151***

IMO
Elevation 127***

EBONYI
Desdola 185***

SOKOTO
Mukhcech 147***
Walad4yhu 114***

KWARA
Ibraheematics 116***

KATSINA
Orogodoganyin 112***

EDO
Susskid 124***

KADUNA
dossylvanus 160***

NASSARAWA
Tk4life 134***

OSUN
BecaciaBarbie 163***


#
Make una mention me (Haywire1) with ur first state of Choice and first 3digit of ur CUN
[/b]
Re: NYSC 2015 Batch B House by debeejay(m): 11:36pm On Sep 11, 2015
haywire1:

Neva underestimate d effect of elmisti flavoured weed grin grin grin
#
To whom it may concern....no let dat tin go down
Re: NYSC 2015 Batch B House by BecaciaBarbie(f): 11:37pm On Sep 11, 2015
Solecontroller:


Destiny is a funny concept, we'll be surprised we will all get thrown elsewhere cos this self deployment game might be a sham. Cc whizqueen, I don't fully trust the scheme but I'm hoping.
Looolz you are absolutely right grin grin grin
I better get my mind off it and do the rightful thing on time wink
Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 11:38pm On Sep 11, 2015
ajistai2003:
U guys shld reason dis along with me.

If truly there ain't going 2b any hanky-panky in d deployment/posting process as we were made 2 believe by nysc, how come our preferred states of deployment didn't show on our green cards(abi na only on top my green card d thing no show)

Obviously there r still other informations(like primary and secodary schls atteded)dat we inputted in d course of our registration dat didn't show on d green card but why must/shld d preferred states of deployment b among

#he fit b say na nonsense I dey talk sha#


cc: gazaliah hilsocial e tal

Take it this way:

You selected 1 Lagos 2 Anambra 3. Osun and your call up is 163***...

Because many people registered before you, they gave you Anambra which is your second choice.

Where do you think your PPA in Anambra will be if the folks there see clearly on your green card that you selected their state as second choice Broda na forbidden land go get you.


The information on the green card is meant to introduce you and provide quick access to your data... Not make you a target.

2 Likes

Re: NYSC 2015 Batch B House by debeejay(m): 11:38pm On Sep 11, 2015
donasere:

Na so e dey take start na!!
No wori I dey trustworthy notin go happen#### name sake abi
Re: NYSC 2015 Batch B House by Solecontroller(m): 11:38pm On Sep 11, 2015
BecaciaBarbie:

Shey? Hope its not a scam grin

Make I still try my luck by working it o! I don't want surprises. I trust naija, dem fit swap states for students.

Abeg DM me your nysc link if it's sure. Chances are not meant to be taken in Nigeria.
The country of Nigeria suffers from corruption and only the sharp ones take it by force.
Re: NYSC 2015 Batch B House by BecaciaBarbie(f): 11:38pm On Sep 11, 2015
whizqueen:

NYSC new Scam...

...full of surprises grin

That's the motto
My dear! Naa to fast and pray remain o
Re: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 11:40pm On Sep 11, 2015
iykebest1:
Donpsymon.
Chimajii.
Physika.

I couldn't have asked for a better upset.

Oga shiii happens, no doubts i respect serena williams...

Such great sports woman, wit outstanding reecord.

U forgot to note dat in sports, champs bow out, they dnt reign freva.. Vinci 43rd will rise in rating.. Bur wil she b able to put her name down in history wit mouth waterin grandslam like serena d great?



Serena baby dos nt need anyone to tell her she had made a name fr ursef.. tongue tongue

Make she do, announce her wedding date,,, ah go must attend grin lipsrsealed


Haters com av a lick...... tongue tongue tongue

Re: NYSC 2015 Batch B House by BecaciaBarbie(f): 11:40pm On Sep 11, 2015
Solecontroller:


Abeg DM me your nysc link if it's sure. Chances are not meant to be taken in Nigeria.
The country of Nigeria suffers from corruption and only the sharp ones take it by force.
Lol how do I get my NYSC link?

Yes o! And I'm going to take mine by fire by force cheesy
Re: NYSC 2015 Batch B House by naughtylagosguy(m): 11:41pm On Sep 11, 2015
donasere:


Good

**in hausa soldier voice**

Wey ur second

Wey aare2050??

Aare2050 don go AWOL
Re: NYSC 2015 Batch B House by debeejay(m): 11:41pm On Sep 11, 2015
DonPsymon:


Take it this way:

You selected 1 Lagos 2 Anambra 3. Osun and your call up is 163***...

Because many people registered before you, they gave you Anambra which is your second choice.

Where do you think your PPA in Anambra will be if the folks there see clearly on your green card that you selected their state as second choice Broda na forbidden land go get you.


The information on the green card is meant to introduce you and provide quick access to your data... Not make you a target.
Guy u sure say u neva overage 4 dos nysc stuff cos u sound lyk my grand pa....
Nyc one dia

1 Like

Re: NYSC 2015 Batch B House by Folabimi(m): 11:44pm On Sep 11, 2015
Abeg o why is evry1 posting there CUN BTW mine is 136*** Enugu, Akwa-Ibom and Osun respectively
Re: NYSC 2015 Batch B House by tdoggzy01: 11:46pm On Sep 11, 2015
Oyo.... 666 @Haywire1
Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 11:47pm On Sep 11, 2015
Folabimi:
Abeg o why is evry1 posting there CUN BTW mine is 136*** Enugu, Akwa-Ibom and Osun respectively

A typical Nigerian, we no dey carry last pata pata na draw grin, y is everyone posting ther CUN yet u posted urs grin grin grin

#

1 Like

Re: NYSC 2015 Batch B House by Solecontroller(m): 11:47pm On Sep 11, 2015
BecaciaBarbie:

Lol how do I get my NYSC link?

Yes o! And I'm going to take mine by fire by force cheesy

Well a friend of mine works there at maitama, from the way he talked it seemed posting leg don cast but I'll go to maitama personally on the 21st to see things with my own eyes.
Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 11:49pm On Sep 11, 2015
tdoggzy01:
Oyo....
666
@Haywire1

Invalid try again in 2017

#
Re: NYSC 2015 Batch B House by debeejay(m): 11:49pm On Sep 11, 2015
haywire1:


A typical Nigerian, we no dey carry last pata pata na draw grin, y is everyone posting ther CUN yet u posted urs grin grin grin

#

Abi u tink say dem wan runs am 4 u.....##
No wori I trust my guy haywire1 he go help u 4 ur prefered state just make sure u are loaded

Haywire I don dey advertise 4 u nw...if d tin don happen no say u no sabi me wella ooo
Re: NYSC 2015 Batch B House by khul: 11:50pm On Sep 11, 2015
Ahhh thank you,the biometric part is the difficult one,in the u.s they take all these fingerprints stuff seriously, i'll have to buy the scanner,yes i have a laptop i just need the scanner,i'll keep on asking u guys any questions i have..thanks though
Walspring:


You fall my hand..

Go to the nearest library over there and get it done.. If possible buy a biometric device if they don't have it and instal it on their system and make use of it or you look for someone with computer and make use of it but you will need to buy a biometric device to do your biometric and submit your form and pay online with your card
Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 11:51pm On Sep 11, 2015
debeejay:


Abi u tink say dem wan runs am 4 u.....##
No wori I trust my guy haywire1 he go help u 4 ur prefered state just make sure u are loaded

Haywire I don dey advertise 4 u nw...if d tin don happen no say u no sabi me wella ooo

Na soo nah but I no like make person dey think say I wan carry money run

#
Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 11:52pm On Sep 11, 2015
debeejay:


No wori I dey trustworthy notin go happen####
name sake abi


Lwkmd.....

**puffs weed and acts like I dint see nuin**
Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 11:53pm On Sep 11, 2015
khul:
Ahhh thank you,the biometric part is the difficult one,in the u.s they take all these fingerprints stuff seriously, i'll have to buy the scanner,yes i have a laptop i just need the scanner,i'll keep on asking u guys any questions i have..thanks though

Ibeg buy me Mcdonald burger it's been awhile I chop am. Kindly mail it to my 9ja address. Will appreciate. Thanks in advance grin grin

#
Re: NYSC 2015 Batch B House by debeejay(m): 11:53pm On Sep 11, 2015
haywire1:

Na soo nah but I no like make person dey think say I wan carry money run
#

Haywire no fit carry anybody moni ooo I knw am wella na beta person
Re: NYSC 2015 Batch B House by chimajii: 11:53pm On Sep 11, 2015
Physika:


Omokomo..

Na eja titus.. Kikikikikikikiki

@ d mention f d serena williams, chimajii D sha get an attention.

Swear say dt name dos nt drive u nuts. tongue tongue

See as u eja... fr d thread @ d mention d d name..

Yeye man tongue lipsrsealed

Lol lipsrsealed @donpysmon lipsrsealed
Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 11:54pm On Sep 11, 2015
debeejay:



Haywire no fit carry anybody moni ooo
I knw am wella na beta person

Thanks jare

#
Re: NYSC 2015 Batch B House by mactoni91(m): 11:54pm On Sep 11, 2015
mehn! Am yet to register tomorrow... Dont want to serve outside Lagos cause of my sick mom. Anybody with any possible idea?
Re: NYSC 2015 Batch B House by debeejay(m): 11:54pm On Sep 11, 2015
haywire1:


Ibeg buy me Mcdonald burger it's been awhile I chop am. Kindly mail it to my 9ja address. Will appreciate. Thanks in advance grin grin

#


U sure say u no go porge....*fta u don yarb am finish abi
Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 11:54pm On Sep 11, 2015
naughtylagosguy:


Aare2050 don go AWOL

AWOL ke!!


Make u call am for him make I return nao nao!!!

Oh else!!
Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 11:56pm On Sep 11, 2015
debeejay:

Guy u sure say u neva overage 4 dos nysc stuff cos u sound lyk my grand pa....
Nyc one dia


Grand pa ke??


Oya come inhale some of the shii his taking and let's check out ur reasonin after

(1) (2) (3) ... (1792) (1793) (1794) (1795) (1796) (1797) (1798) ... (3378) (Reply)

Viewing this topic: 2 guest(s)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 46
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.