Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,192,958 members, 7,949,271 topics. Date: Sunday, 15 September 2024 at 02:25 AM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / NYSC / NYSC 2015 Batch B House (4129068 Views)
NYSC 2015 Batch B Oyo / NYSC 2015 Batch A Call Up Letter Is Up / NYSC 2015 Batch A States' Of Deployment Library (2) (3) (4)
(1) (2) (3) ... (1832) (1833) (1834) (1835) (1836) (1837) (1838) ... (3378) (Reply) (Go Down)
Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 10:57pm On Sep 12, 2015 |
|
Re: NYSC 2015 Batch B House by ademasta(m): 10:58pm On Sep 12, 2015 |
donasere:Ewatomi424!!! You no hear say my paddy dey call you ni? |
Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 10:59pm On Sep 12, 2015 |
chimajii: You! Just the perfect person to take it out on.....na here u siddon dey gossip wit ur fellow. Unserious fellows abi?....see hin head, ur thread dey. Dier wey em don collect. For ya hand and u no even make move to reclaim....now odd of 1.4 dey cast my ticket not to mention wetin my eye see for US open....ur tall iroko tree body dey hia dey do aproko wit physika, una dey chase camp chinas bah, unserious, aproko boy, quebec qualifier. Dey u no work, u dey hia, make I sEe u post anytn here again boya I no go arrange u....... #sighs#.....#now that feels good# Howz ur dai by btw |
Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 11:02pm On Sep 12, 2015 |
donasere: Wetin I wan cary 56mil do, bro if I manage see 3 mill...I go quit with. Immedite alacrity.....I aint d ova ambitious type |
Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 11:02pm On Sep 12, 2015 |
elmisti: Kikikikikikikikikikikikikikikiki |
Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 11:05pm On Sep 12, 2015 |
elmisti: Owo o kin to olowo!! Dangote no sitdown say Hin no dey do again |
Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 11:06pm On Sep 12, 2015 |
Aare2050: Am telling u, 9k out of the 19is for nairabet-----if na 45, make I no talk wetin I go do b4 pple go tell buhari |
Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 11:07pm On Sep 12, 2015 |
Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 11:08pm On Sep 12, 2015 |
donasere: My own go reach me ooo, and dangote is a billionaire, me I no wan reach dat level @ all....silent millions with. Plenty enjoyment |
Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 11:09pm On Sep 12, 2015 |
elmisti: OsheEeeeeeeeeee Bahddest! |
Re: NYSC 2015 Batch B House by chimajii: 11:10pm On Sep 12, 2015 |
I DON'T like to Lose, if I have to Lose then, am going out with a BANG else am going nowhere. Vinci u just wasted ur time and effort, anyways, have a nice pay day. Penetta, totally deserving, and to announce retirement is just Mindblowing. As dey say, go out when d ovation is loudest. Signed and sealed into History |
Re: NYSC 2015 Batch B House by LifeIsGuhd(f): 11:11pm On Sep 12, 2015 |
As at Now Lagos is leading Lagos =• 27 CMs Akwa Ibom =• 20 CMs FCT =• 16 CMs The remaining na jara 3 Likes |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Sanchez01: 11:13pm On Sep 12, 2015 |
I read over 30 pages patiently just because I wasn't online for some days. Regardless, I have highlights. Babatawa: Your low belt punch at elmisti on his incessant weed shout, saying he would wrap after taking just one got me laughing all evening Mobi18: So you finally resumed after taking an unannounced break. Well done! DonPsymon: Funny, our first three digits (CUN) are the same, worst of all, same state. You 'wee' hear it Keribaby: You registered before everyone on Tuesday, yet you're complaining more than those left with Borno as the only remaining option bhet why The rate at which Lagos, Akwa Ibom and Abuja are many on this thread ehn, it is obvious there shall be surprises on that day. Had to apply leg and lap sha to be confident Cc Akwa Ibom 110*** Haywire1 |
Re: NYSC 2015 Batch B House by ademasta(m): 11:14pm On Sep 12, 2015 |
Vigil is sweet when u do it gently. Sweeter wen u do it with a perfect wOman... Tym 4vigil. Harinholar mi meet me for vigil wen u are don chattin. Donasere, paddy mi...beta leave elmisti with his nairabetalife, wht concerns u is faithluv5(she don dey wait for u for tabarnacle). Aare2050, u wey we dey run this thread fully well before, a whole owner of the left mansion constructed by engr Ademasta(dou u stil neva pay me finish, i bn dey tink to carry police com arrest u before but na God win sha), just suddenly bcom a tenant. I must tell u, u f*ckup. Elmisti, tuale o. DonPsymon, i hail thee. CC Both CMs and PCMs. Goodnyt. 1 Like |
Re: NYSC 2015 Batch B House by chimajii: 11:14pm On Sep 12, 2015 |
elmisti: Lwkm!!! *falls from stripper pole** no vex, i wud drop sometins soon, I just say make I relax as I withdraw small money, |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Xzbit91: 11:16pm On Sep 12, 2015 |
Name: xzbit91
preferred state: delta
call up no: 134***
cc haywire1 |
Re: NYSC 2015 Batch B House by seun305: 11:17pm On Sep 12, 2015 |
elmisti: No vex |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 11:19pm On Sep 12, 2015 |
elmisti: *stands @ a corner screeming Yes!!! Kee him! Finish him!! Knock him out!!! Mesef jux return frm ban o E dey do me like make ah para fr dis mods lyk u did chimajii.. Bur ur para is enof fr d nite Oya chima.. Revive ya punt haven,,, guys need cash.. |
Re: NYSC 2015 Batch B House by whizqueen(f): 11:22pm On Sep 12, 2015 |
Haywire1 by like 1 Like
|
Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 11:23pm On Sep 12, 2015 |
LifeIsGuhd: D remaining can check on facebook # |
Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 11:24pm On Sep 12, 2015 |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 11:24pm On Sep 12, 2015 |
elmisti: Imagine FG com start to pay unemployd youth 5k/month.. Hehehe... Guys go jux buy punting shares 1 Like |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Harinholar(f): 11:26pm On Sep 12, 2015 |
ademasta:...case closed...Good night.... |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Sambest2(m): 11:27pm On Sep 12, 2015 |
Guys, this afternoon when I wanted to complete my registration only states like Borno, Adamawa, Taraba, Kebbi were left, I decided to stop and contine later now its only Yobe state that is left. Abeg I'll complete mine in two weeks time or so. They better give me all states to choose from. |
Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 11:28pm On Sep 12, 2015 |
Physika: If autobot ban u next time, u will report to mod, they go unban u fast and reliable .. 3 gbosas to d mods. Gbosa gbosa gbosa . Elmisti Ibeg show, 3wraps of chocolate flavour weed for d each mod. Put am for my bill # |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 11:28pm On Sep 12, 2015 |
chimajii: @embolden, u see yasef doin strip tease fr serena to notice u? Yeye man |
Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 11:30pm On Sep 12, 2015 |
elmisti: Lol Hahahhahahahhahahahaha, na millions people dey chop ontop sport for here ooo # |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 11:31pm On Sep 12, 2015 |
haywire1: Report faya Na tomoro d ban supose end sef, ah nor know wetin comot am.. E be lyk autobot sef dey look face *dark shade over red eye |
Re: NYSC 2015 Batch B House by ewatomi424(f): 11:32pm On Sep 12, 2015 |
ademasta:I just dey observe |
Re: NYSC 2015 Batch B House by mustymatic(m): 11:32pm On Sep 12, 2015 |
dossylvanus:I don do am oo, states are filling up |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 11:33pm On Sep 12, 2015 |
haywire1: Do make u share d moni o Abi u be think say ah nor know wen u bin go cash out ur 2sure ni? |
Re: NYSC 2015 Batch B House by LifeIsGuhd(f): 11:34pm On Sep 12, 2015 |
haywire1: Hahaha, you wicked 1 Like |
(1) (2) (3) ... (1832) (1833) (1834) (1835) (1836) (1837) (1838) ... (3378) (Reply)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 39 |