Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,193,515 members, 7,951,133 topics. Date: Tuesday, 17 September 2024 at 11:07 AM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / NYSC / NYSC 2015 Batch B House (4130513 Views)
NYSC 2015 Batch B Oyo / NYSC 2015 Batch A Call Up Letter Is Up / NYSC 2015 Batch A States' Of Deployment Library (2) (3) (4)
(1) (2) (3) ... (1838) (1839) (1840) (1841) (1842) (1843) (1844) ... (3378) (Reply) (Go Down)
Re: NYSC 2015 Batch B House by Faithluv5(f): 8:22am On Sep 13, 2015 |
Oga I hear,oya do d needful PlaybooyGANG: |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Aare2050(m): 8:23am On Sep 13, 2015 |
Faithluv5:faithluv5 why na? |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Faithluv5(f): 8:23am On Sep 13, 2015 |
Many of us don join. Oya u kno wat to do Marcelinho: |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Aare2050(m): 8:24am On Sep 13, 2015 |
a |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 8:27am On Sep 13, 2015 |
bharkarh: Loooooooooooooool..... Ah no knw where to start sef.. Where u dey since? Na early hours of today u jst see harinholar for dream? I wish u av her anyway buh mak I dey luk... As all of una jst dey hussle, e fit be a neutral person later o and if u guys no stop argument/to dey drag, ah go jst com take her away singly and ur eyes go clear one time as she go follow.. As harinholar no declare her asset since sef dey somhow, I hope she go com clear d air soon sha |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Faithluv5(f): 8:27am On Sep 13, 2015 |
Him no y Aare2050: |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Faithluv5(f): 8:28am On Sep 13, 2015 |
I don reach church. See u later guys |
Re: NYSC 2015 Batch B House by susskid: 8:40am On Sep 13, 2015 |
Everton chapter 3 vs 1, says happy are those who signs pedro for they will receive hatrick from nasmith and get stonned at goddison park 2 Likes |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 8:41am On Sep 13, 2015 |
Faithluv5: Happy Sunday |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 8:47am On Sep 13, 2015 |
Armynu:Brother nice to hear from u Ooo! Where you go hide? A lot of peeps have been asking about you! He far na u later see ya name for dat senate list abi? Welcome back |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 8:49am On Sep 13, 2015 |
Olami90: |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 8:52am On Sep 13, 2015 |
chimajii:U Dan start abi? |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Aare2050(m): 9:02am On Sep 13, 2015 |
Faithluv5:abeg no be dat one I dey talk. I mean why you overtook my goallllllll |
Re: NYSC 2015 Batch B House by chimajii: 9:03am On Sep 13, 2015 |
donxab: Ahn ah!!! Looool I dey find u since.... |
Re: NYSC 2015 Batch B House by chimajii: 9:06am On Sep 13, 2015 |
donxab: |
Re: NYSC 2015 Batch B House by chimajii: 9:07am On Sep 13, 2015 |
Can someone pls slow down this thread? We're moving too Fast |
Re: NYSC 2015 Batch B House by PlaybooyGANG(m): 9:17am On Sep 13, 2015 |
And what is the needful my dear? *in kcee's voice* Anything for my baby... Faithluv5: |
Re: NYSC 2015 Batch B House by doublezero7(m): 9:18am On Sep 13, 2015 |
Good morning wonderful people! Mehn...its been ages oo! And I'm glad u guys are just a month and some days from camp! I wish y'all favorable postings! And BTW, where is that my brother, babatawa? Missed that nigga AF! From A15 to B15...its all love here! 1 Like |
Re: NYSC 2015 Batch B House by PlaybooyGANG(m): 9:21am On Sep 13, 2015 |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Harinholar(f): 9:24am On Sep 13, 2015 |
susskid:.....by the time u reach revelation God go 4give u.......smile |
Re: NYSC 2015 Batch B House by horladmejy(m): 9:26am On Sep 13, 2015 |
This one weh una dey run abegi mention me and buy land for me if I no dey around for page 2000 physika Gazaliah Babatawa Hilsocial et al |
Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 9:30am On Sep 13, 2015 |
bharkarh: *singing somborry wants to die in MI n Iceprince voice** |
Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 9:33am On Sep 13, 2015 |
Harinholar: Shey you don hear?.......no reason dah way atall! *looks down at him d way Nigerian mums dey use eye follow pikin talk** |
Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 9:36am On Sep 13, 2015 |
ademasta: Orisirisi!!!............. Today na Sunday ooooo!!!.... make una 2 keep it holy! |
Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 9:37am On Sep 13, 2015 |
horladmejy: Time stil dey na!! Buy land for 1900 1st na!! |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 9:42am On Sep 13, 2015 |
Harinholar: |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Aare2050(m): 9:44am On Sep 13, 2015 |
I need a very large land at the 1900 rivers state estate. |
Re: NYSC 2015 Batch B House by gbest58(m): 9:46am On Sep 13, 2015 |
api sunday to u all |
Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 9:53am On Sep 13, 2015 |
Since una no wan go church....church go come meet una!! Gbagaun gbagun gbagaun**rings bell** Pastor: Jonah jabo sinu omi eja si gbe mi.... Interpreter: Jonah swallow fish! Orizabgu.....no fish swallow jonah.... dia was a swallow! Pastor: Ahn jesu so fun esu fimile.. Interpreter: And d devil said to jona.. gerrarehia dat is in ibo..shebabo Pastor:Boseri gan niyen!! Interpreter: hosia brbrrrbr.... Pastor:Every body here 2dai has come for a reason! Interpreter: Gbogbo wa ni bi ni idi kan Pastor:Some have a big reason... Interpreter: Awon idi kan tobi rabata Pastor:Some are have small reasons Interpreter: Awon idi kan kere bi apoti fedeco Pastor: The lord said we are going to look into ur reason!! Interpreter: Baba so wipe ki a si idi yin wooo!!! Harinholar come and lead offering!! Ademasta closing prayer! |
Re: NYSC 2015 Batch B House by balerinagold(f): 9:54am On Sep 13, 2015 |
Happy Sunday everyone |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 9:55am On Sep 13, 2015 |
chimajii:Thread don over full oo! See me dey look you since! I dey try give u sign language with my hand! Don't you think we have lost control over this thread? I see a lot of strangers and grass everywhere |
Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 9:55am On Sep 13, 2015 |
(1) (2) (3) ... (1838) (1839) (1840) (1841) (1842) (1843) (1844) ... (3378) (Reply)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 27 |