Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,201,432 members, 7,978,369 topics. Date: Friday, 18 October 2024 at 07:10 AM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / NYSC / NYSC 2015 Batch B House (4148021 Views)
NYSC 2015 Batch B Oyo / NYSC 2015 Batch A Call Up Letter Is Up / NYSC 2015 Batch A States' Of Deployment Library (2) (3) (4)
(1) (2) (3) ... (1860) (1861) (1862) (1863) (1864) (1865) (1866) ... (3378) (Reply) (Go Down)
Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 10:16am On Sep 14, 2015 |
ogasman: Wetin be ur verification code?? Elmisti u sabii dis fellow weed junky? Oh na GOAL sef...... Special junky treat!
|
Re: NYSC 2015 Batch B House by horladmejy(m): 10:17am On Sep 14, 2015 |
After going through previous comment...all I can do is laugh and say morning Werin dey ground?? |
Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 10:18am On Sep 14, 2015 |
donasere:Na my customer, buh he nova verify, mke I sell for m sha b4 rain kill am... |
Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 10:19am On Sep 14, 2015 |
Good morrow err1 |
Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 10:19am On Sep 14, 2015 |
doublezero7: Confirmation in what sense? |
Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 10:19am On Sep 14, 2015 |
donasere:#sighted |
Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 10:20am On Sep 14, 2015 |
elmisti: Owk na!!.....make Hin veriify ooo! |
Re: NYSC 2015 Batch B House by doublezero7(m): 10:20am On Sep 14, 2015 |
donasere:I don't know too! |
Re: NYSC 2015 Batch B House by horladmejy(m): 10:24am On Sep 14, 2015 |
Hilsocial physika which way....how our e-sweeries |
Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 10:24am On Sep 14, 2015 |
doublezero7: Owk!!! As far as u printed green card you are good to go!! Sit back relax!! |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 10:29am On Sep 14, 2015 |
doublezero7: Very crazy!!!! I wld av argue dis buh since I am not staying there, I can't defend it. Buh I am very surprised wit dat T.fare. I still do get 30naira bus anytym I visit na, tho destination varies. U nid to see how I dey imagine here |
Re: NYSC 2015 Batch B House by doublezero7(m): 10:31am On Sep 14, 2015 |
donasere:I haven't printed that sir! |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 10:32am On Sep 14, 2015 |
horladmejy: Una e wifez dey whr una keep dem.. Abi i look like china manager fr ya eye ni |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Gazaliah(m): 10:32am On Sep 14, 2015 |
doublezero7: Cc Sodiqyinka NB:Donasere,the guy dey put you for winning and you sef fell for it |
Re: NYSC 2015 Batch B House by horladmejy(m): 10:33am On Sep 14, 2015 |
Soon na to dey seize this things una dey take e fit dey affect una for camp donasere: |
Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 10:35am On Sep 14, 2015 |
doublezero7: But u done with reg yh? **Looks at him with Jesse jagz eye!!** Make we dey jonze dey go |
Re: NYSC 2015 Batch B House by doublezero7(m): 10:35am On Sep 14, 2015 |
Olami90:Where I stay is kinda far to my PPA! Let me break down the t fare for u! From Orita Challenge to Challenge is N30 or N50! From Challenge to Mokola Roundabout is N100 From Roundabout to my PPA is N100... That's 250-ish...and it is d same wen coming back! |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 10:36am On Sep 14, 2015 |
@Gazaliah, i saw dat o |
Re: NYSC 2015 Batch B House by horladmejy(m): 10:36am On Sep 14, 2015 |
Physika:lol Annybens dan leave me go I dey find new one not ones but as camp dey near its looking impossible....how that your woman |
Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 10:37am On Sep 14, 2015 |
horladmejy: Sieze ke!! Awon goons go change am for you ooo!!! Na wetin go make boiz stand well for camp be dis......and many more |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 10:39am On Sep 14, 2015 |
horladmejy: Me? Wit woman? Ah be celebate na.. Shey u don reg? Btw, anne don reg, lag on her mind... Chill fr ha she go soon com join u fr lag |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Gazaliah(m): 10:41am On Sep 14, 2015 |
doublezero7: Whick kind transport be that? You can as well reduce ur spending by taking a bus from Orita to queen cinema for #70/80 and to #20 to round about..Wia is ur PPA sef make I know before I push it further?? Even from challenge to round about,its #80 If na Ajimobi bus you enter,anywia na #50 to roundabout |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 10:42am On Sep 14, 2015 |
balerinagold: My night was actually short buh tnkz to God for good health. I woke wit d hope to see u beside me buh realised it was an imagination |
Re: NYSC 2015 Batch B House by hilsocial(m): 10:42am On Sep 14, 2015 |
horladmejy: E- sweeries don leave us follow e-sugar daddies for NYSC shopping. |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Gazaliah(m): 10:44am On Sep 14, 2015 |
Physika: Hope it did not fall on you |
Re: NYSC 2015 Batch B House by hilsocial(m): 10:48am On Sep 14, 2015 |
doublezero7: Sir it means u cant serve twice. The report i got is dat u need paybk all ur allwee from A15 b4 u get confirmation. |
Re: NYSC 2015 Batch B House by horladmejy(m): 10:50am On Sep 14, 2015 |
Me no wan stay lag self ....I Dan register since day 1..lag might be tedious for my runs ...but from the look of thing person wan job me for lag after orientation so I no just know my journey until then... No she go see fine boiz for here with enuf cash.. Physika: |
Re: NYSC 2015 Batch B House by horladmejy(m): 10:52am On Sep 14, 2015 |
hilsocial:I tire .....to trust ladies this days is almost impossicant... I laugh when I saw the comment last night on a lady that make topic on *I AM ABOUT GETTING MARRIED AND AM DOUBTING MY MARRIAGE* |
Re: NYSC 2015 Batch B House by miccoy(m): 10:57am On Sep 14, 2015 |
I registered this morning and i was able to choose my preferred states of deployment. Enugu, Akwa Ibom & Ogun (in preference scale) |
Re: NYSC 2015 Batch B House by peeparty(m): 10:57am On Sep 14, 2015 |
Olami90:bro I still dey bank till now since 8@m. you fit imagine say na those mumu mess me up.the spelling was so wrong.YAHOO was spelt as YHAOO. Right now network no dey sef. |
Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 11:01am On Sep 14, 2015 |
peeparty: Abi sey na u i dey look wey wear shirt wey dey look phone inside bank # |
Re: NYSC 2015 Batch B House by horladmejy(m): 11:04am On Sep 14, 2015 |
miccoy:long time bro.....guess they reopen some lately abi? |
(1) (2) (3) ... (1860) (1861) (1862) (1863) (1864) (1865) (1866) ... (3378) (Reply)
Viewing this topic: 2 guest(s)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 35 |