Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,201,432 members, 7,978,367 topics. Date: Friday, 18 October 2024 at 07:06 AM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / NYSC / NYSC 2015 Batch B House (4148016 Views)
NYSC 2015 Batch B Oyo / NYSC 2015 Batch A Call Up Letter Is Up / NYSC 2015 Batch A States' Of Deployment Library (2) (3) (4)
(1) (2) (3) ... (1866) (1867) (1868) (1869) (1870) (1871) (1872) ... (3378) (Reply) (Go Down)
Re: NYSC 2015 Batch B House by pretty050(f): 2:13pm On Sep 14, 2015 |
Sambest2:170*** I registered on friday |
Re: NYSC 2015 Batch B House by ademasta(m): 2:13pm On Sep 14, 2015 |
Una wey wan serve for lagos and abuja... God na una strength o! For Lagos: U wan resume work by 8am, u must leave home as early as 5am...qeeeew, u be nightguard?! U finish for work arnd 4pm, u go reach home by 9pm...u see ya lyf? Na for lagos u go see 13people dey sleep for inside one room...una be sardine? Anyway me na confirmed Lagos boy#I rep Omole grammar Sch, Agege-Ikeja Lagos. 2003 grad set! For Abuja: U wan take cab from living room to kitchen, na #700....na frm #Sun to #Pluto? A self-contained apartment goes for 300k per year...na fairly used golf 3? I taya for una o.... God is your strength. Cc Donasere Xcozee Hilsocial Haywire1 Babatawa 2el Shawwal1 Harinholar mi 2 Likes 1 Share |
Re: NYSC 2015 Batch B House by haykayjay(m): 2:13pm On Sep 14, 2015 |
ademasta: amen pastor! |
Re: NYSC 2015 Batch B House by omitooguns(m): 2:25pm On Sep 14, 2015 |
pretty050: http://portal.nysc.org.ng/nysc1/RegistrationCentres.aspx |
Re: NYSC 2015 Batch B House by ademasta(m): 2:25pm On Sep 14, 2015 |
haykayjay:Take zobo, u are sayin amen pastor... Wetin dey worry all these deaconesses self |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 2:36pm On Sep 14, 2015 |
doublezero7:LOL |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Xcozee(m): 2:41pm On Sep 14, 2015 |
hadassaheke:uwc...just mail sodiq he ll rectify it within few hours...just helped a friend |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 2:45pm On Sep 14, 2015 |
Baba.... I just pass the NYSC CAMP for my area here in abuja... Kubwa camp... I just shake head talk say... Me must enter here by 28th oh....... Whether na by witch or wizard... I go enter...... The camp make sense jare... Just be say..... make I no talk 2 Likes |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 2:47pm On Sep 14, 2015 |
I enter cybercafe this morning to go photocopy my prepaid receipt.... Baba, no be small thing oh... See has how people dey even beg to choose borno and yobe.... Cause the man tell dem say NYSC dey plan to close the site.... 2 Likes |
Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 2:48pm On Sep 14, 2015 |
Xcozee, just saw sm1 call up start wit 2.....does. Dat men stremII? |
Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 2:49pm On Sep 14, 2015 |
Ay50: Kikiki, I no print that payment sh*t fa |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 2:50pm On Sep 14, 2015 |
Remain 48 days to camp..... Na football dey make the days fast for me oh.... Like today na... I dey go field... Today don finish be that oh, tomorrow nko, champions league.. Tomorrow don finish be that too oh, na so he go dey go... Till 48 days finish...... |
Re: NYSC 2015 Batch B House by mekstaniac(m): 2:53pm On Sep 14, 2015 |
My frnd just finished his registration. His dob isnt correcrt. He was born in 89 but his dob is showing 85 (meaning he's 30). Will it affect him in any way? |
Re: NYSC 2015 Batch B House by muhyideenabdul(m): 2:54pm On Sep 14, 2015 |
ademasta:You slaughtered their moral already. If im to be one of them, i will just ignore the serving and tell Buhari that they go on strike since Lagos life is expensive. 2 Likes |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 2:54pm On Sep 14, 2015 |
elmisti: |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Paulpaulpaul(m): 2:55pm On Sep 14, 2015 |
Choi Choi Choi, pais da lorrr.... Halaluyah! Make una help me thank God o, baba Gode just sama my life with joyful joy in a joyous manner. I lost hope cos my school refused to correct the error on my name but as I type, the handwriting of that black, ugly, liar - loser Satan had been erased finally. Ha! God I thank you ooooooooooohhhhhhhh. The problem now is, where will I serve? I've not been thinking about it. A born, buttered and bread Yoruba boy, who schooled in Hausa land. I have visited Kwara, Niger, Kebbi, Lagos, FCT, Oyo. Advise me pls....... On my way to the cafe ooo Cc Donasere Xcozee Hilsocial Haywire1 Babatawa 2el Shawwal1 |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 2:56pm On Sep 14, 2015 |
elmisti:calms down na.... Na NEPA prepaid receipt I mean.... O boy dis one wey u just dey shake like shaky shaky daddy like this... No go lopololo for camp oh |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 2:56pm On Sep 14, 2015 |
elmisti:No!!! |
Re: NYSC 2015 Batch B House by ademasta(m): 2:57pm On Sep 14, 2015 |
muhyideenabdul:Abi now... We wey dem born for Lagos na we undastnd. May we all enjoy our service year. Amen. |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 2:58pm On Sep 14, 2015 |
mekstaniac:if he go affect am... He for no fit finish registration na..... He for dey see double like exemption letter await u.... Ogbeni tell ur friend to go buy LUX jare camp await am |
Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 2:58pm On Sep 14, 2015 |
wailing:Okies |
Re: NYSC 2015 Batch B House by muhyideenabdul(m): 2:58pm On Sep 14, 2015 |
Ay50:Wonderful, even my friend whose nysc rectified her portal eager to choose any where including Borno |
Re: NYSC 2015 Batch B House by muhyideenabdul(m): 2:58pm On Sep 14, 2015 |
Ay50:Wonderful, even my friend whose nysc rectified her portal eager to choose any where including Borno. hahahaha! |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Xcozee(m): 2:59pm On Sep 14, 2015 |
jshow: http://portal.nysc.org.ng/nysc1/registerationCentres.aspx |
Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 3:00pm On Sep 14, 2015 |
Ay50: Badt boy....make I hear say I shake....jst no want informtion pass. My dormot leve me |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 3:03pm On Sep 14, 2015 |
I was born in lagos, I did my secondary school in abuja, I did my tertiary school in ondo, I leave In abuja, my next of kin 1 lives in kaduna, kin 2 lives in abia, primary school in bayelsa... And I choose abuja river lagos..... Oga na river get me oh.... Sorry not river but river state get me |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 3:04pm On Sep 14, 2015 |
Ay50:joker |
Re: NYSC 2015 Batch B House by gbest58(m): 3:06pm On Sep 14, 2015 |
Ay50: ur plans good ooooo |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 3:06pm On Sep 14, 2015 |
elmisti:information wey don pass u don many oh...... NYSC has make it compulsory for everyone to print the call up number message that appear on their phone to camp.... If u no bring am along... That means u no register ur sim... So u can't serve in NCC.... |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Xcozee(m): 3:06pm On Sep 14, 2015 |
Sambest2:glad 2knw u finally registered...hw was it? |
Re: NYSC 2015 Batch B House by mekstaniac(m): 3:08pm On Sep 14, 2015 |
Ay50: Niceeee |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 3:08pm On Sep 14, 2015 |
gbest58:baba.... Na everyday I dey make calender has I dey go field........ Man no fit come die like mourinho na |
(1) (2) (3) ... (1866) (1867) (1868) (1869) (1870) (1871) (1872) ... (3378) (Reply)
Viewing this topic: 2 guest(s)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 37 |