Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,174,155 members, 7,890,916 topics. Date: Tuesday, 16 July 2024 at 12:36 AM

NYSC 2015 Batch B House - NYSC (1869) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / NYSC / NYSC 2015 Batch B House (4072160 Views)

NYSC 2015 Batch B Oyo / NYSC 2015 Batch A Call Up Letter Is Up / NYSC 2015 Batch A States' Of Deployment Library (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (1866) (1867) (1868) (1869) (1870) (1871) (1872) ... (3378) (Reply) (Go Down)

Re: NYSC 2015 Batch B House by pretty050(f): 2:13pm On Sep 14, 2015
Sambest2:

Sambest2 Oyo 201***
170*** I registered on friday
Re: NYSC 2015 Batch B House by ademasta(m): 2:13pm On Sep 14, 2015
Una wey wan serve for lagos and abuja... God na una strength o!
For Lagos: U wan resume work by 8am, u must leave home as early as 5am...qeeeew, u be nightguard?!
U finish for work arnd 4pm, u go reach home by 9pm...u see ya lyf?
Na for lagos u go see 13people dey sleep for inside one room...una be sardine?
Anyway me na confirmed Lagos boy#I rep Omole grammar Sch, Agege-Ikeja Lagos. 2003 grad set!
For Abuja: U wan take cab from living room to kitchen, na #700....na frm #Sun to #Pluto?
A self-contained apartment goes for 300k per year...na fairly used golf 3? I taya for una o.... God is your strength.
Cc
Donasere
Xcozee
Hilsocial
Haywire1
Babatawa
2el
Shawwal1
Harinholar mi

2 Likes 1 Share

Re: NYSC 2015 Batch B House by haykayjay(m): 2:13pm On Sep 14, 2015
ademasta:

Hehehe... Kogite indeed! Well i can see you serving in Ogun, so take zobo and relax ya mind

amen pastor!
Re: NYSC 2015 Batch B House by omitooguns(m): 2:25pm On Sep 14, 2015
pretty050:
Hey all, can someone pls post the link to accredited registration center in lagos
I can't remember where I saw it,
Need to check for a friend at ogba lagos
Thanks

http://portal.nysc.org.ng/nysc1/RegistrationCentres.aspx
Re: NYSC 2015 Batch B House by ademasta(m): 2:25pm On Sep 14, 2015
haykayjay:

amen pastor!
Take zobo, u are sayin amen pastor... Wetin dey worry all these deaconesses self
Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 2:36pm On Sep 14, 2015
doublezero7:


Well, considering the fact that the NYSC DG or my LGI could be reading this...I AM IN IBADAN!!! grin
LOL
Re: NYSC 2015 Batch B House by Xcozee(m): 2:41pm On Sep 14, 2015
hadassaheke:

Tnx dear
uwc...just mail sodiq he ll rectify it within few hours...just helped a friend
Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 2:45pm On Sep 14, 2015
Baba.... I just pass the NYSC CAMP for my area here in abuja... Kubwa camp... I just shake head talk say... Me must enter here by 28th oh....... Whether na by witch or wizard... I go enter...... The camp make sense jare... Just be say..... make I no talk

2 Likes

Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 2:47pm On Sep 14, 2015
I enter cybercafe this morning to go photocopy my prepaid receipt.... Baba, no be small thing oh... See has how people dey even beg to choose borno and yobe.... Cause the man tell dem say NYSC dey plan to close the site....

2 Likes

Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 2:48pm On Sep 14, 2015
Xcozee, just saw sm1 call up start wit 2.....does. Dat men stremII?
Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 2:49pm On Sep 14, 2015
Ay50:
I enter cybercafe this morning to go photocopy my prepaid receipt.... Baba, no be small thing oh... See has how people dey even beg to choose borno and yobe.... Cause the man tell dem say NYSC dey plan to close the site....

Kikiki, I no print that payment sh*t fa
Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 2:50pm On Sep 14, 2015
Remain 48 days to camp..... Na football dey make the days fast for me oh.... Like today na... I dey go field... Today don finish be that oh, tomorrow nko, champions league.. Tomorrow don finish be that too oh, na so he go dey go... Till 48 days finish......
Re: NYSC 2015 Batch B House by mekstaniac(m): 2:53pm On Sep 14, 2015
My frnd just finished his registration. His dob isnt correcrt. He was born in 89 but his dob is showing 85 (meaning he's 30). Will it affect him in any way?
Re: NYSC 2015 Batch B House by muhyideenabdul(m): 2:54pm On Sep 14, 2015
ademasta:
Una wey wan serve for lagos and abuja... God na una strength o!
For Lagos: U wan resume work by 8am, u must leave home as early as 5am...qeeeew, u be nightguard?!
U finish for work arnd 4pm, u go reach home by 9pm...u see ya lyf?
Na for lagos u go see 13people dey sleep for inside one room...una be sardine?
Anyway me na confirmed Lagos boy#I rep Omole grammar Sch, Agege-Ikeja Lagos. 2003 grad set!
For Abuja: U wan take cab from living room to kitchen, na #700....na frm #Sun to #Pluto?
A self-contained apartment goes for 300k per year...na fairly used golf 3? I taya for una o.... God is your strength.
Cc
Donasere
Xcozee
Hilsocial
Haywire1
Babatawa
2el
Shawwal1
Harinholar mi
You slaughtered their moral already. If im to be one of them, i will just ignore the serving and tell Buhari that they go on strike since Lagos life is expensive.

2 Likes

Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 2:54pm On Sep 14, 2015
elmisti:
Xcozee, just saw sm1 call up start wit 2.....does. Dat men stremII?
Re: NYSC 2015 Batch B House by Paulpaulpaul(m): 2:55pm On Sep 14, 2015
Choi Choi Choi, pais da lorrr.... Halaluyah!
Make una help me thank God o, baba Gode just sama my life with joyful joy in a joyous manner. I lost hope cos my school refused to correct the error on my name but as I type, the handwriting of that black, ugly, liar - loser Satan had been erased finally.
Ha! God I thank you ooooooooooohhhhhhhh.

The problem now is, where will I serve? I've not been thinking about it. A born, buttered and bread Yoruba boy, who schooled in Hausa land. I have visited
Kwara, Niger, Kebbi, Lagos, FCT, Oyo. Advise me pls....... On my way to the cafe ooo

Cc
Donasere
Xcozee
Hilsocial
Haywire1
Babatawa
2el
Shawwal1
Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 2:56pm On Sep 14, 2015
elmisti:


Kikiki, I no print that payment sh*t fa
calms down na.... Na NEPA prepaid receipt I mean.... O boy dis one wey u just dey shake like shaky shaky daddy like this... No go lopololo for camp oh
Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 2:56pm On Sep 14, 2015
elmisti:
Xcozee, just saw sm1 call up start wit 2.....does. Dat men stremII?
No!!!
Re: NYSC 2015 Batch B House by ademasta(m): 2:57pm On Sep 14, 2015
muhyideenabdul:
You slaughtered their moral already. If im to be one of them, i will just ignore the serving and tell Buhari that they go on strike since Lagos life is expensive.
Abi now... We wey dem born for Lagos na we undastnd. May we all enjoy our service year. Amen.
Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 2:58pm On Sep 14, 2015
mekstaniac:
My frnd just finished his registration. His dob isnt correcrt. He was born in 89 but his dob is showing 85 (meaning he's 30). Will it affect him in any way?
if he go affect am... He for no fit finish registration na..... He for dey see double like exemption letter await u.... Ogbeni tell ur friend to go buy LUX jare camp await am
Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 2:58pm On Sep 14, 2015
wailing:
No!!!
Okies
Re: NYSC 2015 Batch B House by muhyideenabdul(m): 2:58pm On Sep 14, 2015
Ay50:
I enter cybercafe this morning to go photocopy my prepaid receipt.... Baba, no be small thing oh... See has how people dey even beg to choose borno and yobe.... Cause the man tell dem say NYSC dey plan to close the site....
Wonderful, even my friend whose nysc rectified her portal eager to choose any where including Borno
Re: NYSC 2015 Batch B House by muhyideenabdul(m): 2:58pm On Sep 14, 2015
Ay50:
I enter cybercafe this morning to go photocopy my prepaid receipt.... Baba, no be small thing oh... See has how people dey even beg to choose borno and yobe.... Cause the man tell dem say NYSC dey plan to close the site....
Wonderful, even my friend whose nysc rectified her portal eager to choose any where including Borno. hahahaha!
Re: NYSC 2015 Batch B House by Xcozee(m): 2:59pm On Sep 14, 2015
jshow:
Please I stay in Apata area of Ibadan... Any one know about accreditated centre in my area?

http://portal.nysc.org.ng/nysc1/registerationCentres.aspx
Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 3:00pm On Sep 14, 2015
Ay50:
calms down na.... Na NEPA prepaid receipt I mean.... O boy dis one wey u just dey shake like shaky shaky daddy like this... No go lopololo for camp oh

Badt boy....make I hear say I shake....jst no want informtion pass. My dormot leve me
Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 3:03pm On Sep 14, 2015
I was born in lagos, I did my secondary school in abuja, I did my tertiary school in ondo, I leave In abuja, my next of kin 1 lives in kaduna, kin 2 lives in abia, primary school in bayelsa... And I choose abuja river lagos..... Oga na river get me oh.... Sorry not river but river state get me
Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 3:04pm On Sep 14, 2015
Ay50:
I was born in lagos, I did my secondary school in abuja, I did my tertiary school in ondo, I leave In abuja, my next of kin 1 lives in kaduna, kin 2 lives in abia, primary school in bayelsa... And I choose abuja river lagos..... Oga na river get me oh.... Sorry not river but river state get me
joker grin grin
Re: NYSC 2015 Batch B House by gbest58(m): 3:06pm On Sep 14, 2015
Ay50:
Remain 48 days to camp..... Na football dey make the days fast for me oh.... Like today na... I dey go field... Today don finish be that oh, tomorrow nko, champions league.. Tomorrow don finish be that too oh, na so he go dey go... Till 48 days finish......



ur plans good ooooo
Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 3:06pm On Sep 14, 2015
elmisti:


Badt boy....make I hear say I shake....jst no want informtion pass. My dormot leve me
information wey don pass u don many oh...... NYSC has make it compulsory for everyone to print the call up number message that appear on their phone to camp.... If u no bring am along... That means u no register ur sim... So u can't serve in NCC....
Re: NYSC 2015 Batch B House by Xcozee(m): 3:06pm On Sep 14, 2015
Sambest2:

Sambest2 Oyo 201***
glad 2knw u finally registered...hw was it?
Re: NYSC 2015 Batch B House by mekstaniac(m): 3:08pm On Sep 14, 2015
Ay50:
if he go affect am... He for no fit finish registration na..... He for dey see double like exemption letter await u.... Ogbeni tell ur friend to go buy LUX jare camp await am

Niceeee
Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 3:08pm On Sep 14, 2015
gbest58:




ur plans good ooooo
baba.... Na everyday I dey make calender has I dey go field........ Man no fit come die like mourinho na

(1) (2) (3) ... (1866) (1867) (1868) (1869) (1870) (1871) (1872) ... (3378) (Reply)

Viewing this topic: 3 guest(s)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 32
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.