Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,201,432 members, 7,978,367 topics. Date: Friday, 18 October 2024 at 07:07 AM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / NYSC / NYSC 2015 Batch B House (4148016 Views)
NYSC 2015 Batch B Oyo / NYSC 2015 Batch A Call Up Letter Is Up / NYSC 2015 Batch A States' Of Deployment Library (2) (3) (4)
(1) (2) (3) ... (1875) (1876) (1877) (1878) (1879) (1880) (1881) ... (3378) (Reply) (Go Down)
Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 7:42pm On Sep 14, 2015 |
donxab: U suppose understand wettin i mean dude. Always grab things fast, I don't talk too much, I talk short but u must grab it fast. I didn't say version of autocad so me saying type of autocad u shd av grabbed it fast. Damn Anyway leave story which one u sabi, no time. # |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 7:45pm On Sep 14, 2015 |
I don come back from field with hamstring injury.... Am out for 2month.... How I want take enter camp now |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 7:46pm On Sep 14, 2015 |
Who dey look for person wey sabi autocad... I dey here, if u also need matlab... I dey use am |
Re: NYSC 2015 Batch B House by dossylvanus(m): 7:47pm On Sep 14, 2015 |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 7:47pm On Sep 14, 2015 |
NYSC just sent me a message about my call up letter.... Wow who don see am |
Re: NYSC 2015 Batch B House by dossylvanus(m): 7:48pm On Sep 14, 2015 |
elmisti: Lol. Fur where? Go and do a vaginal swab test abeg. |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 7:48pm On Sep 14, 2015 |
haywire1:Fast! These Lagos boys sef, so if there is a simpler way to pass a message una go wan use code so that person go grab am faster? I hear! *Architectural and mechanical, **Architectural |
Re: NYSC 2015 Batch B House by dossylvanus(m): 7:49pm On Sep 14, 2015 |
Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 7:50pm On Sep 14, 2015 |
donxab: I need ur mechanical skills and u will get paid for it. Ur present location? # |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 7:51pm On Sep 14, 2015 |
haywire1:Jos. |
Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 7:51pm On Sep 14, 2015 |
Ay50: Ogbeni u sha wan make we notice u by all means. So congrat we don notice u. U can nw keep quiet # 2 Likes |
Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 7:52pm On Sep 14, 2015 |
Re: NYSC 2015 Batch B House by dossylvanus(m): 7:54pm On Sep 14, 2015 |
haywire1: Kai .... See smack down. |
Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 7:54pm On Sep 14, 2015 |
Common wee u keep quiet Ay50: |
Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 7:55pm On Sep 14, 2015 |
donxab:Wia u enter. Ll. Dis tym |
Re: NYSC 2015 Batch B House by tonyx4x44(m): 7:55pm On Sep 14, 2015 |
hilsocial: when i dey play ball na so i find boot tire o volleyball canvas same problem na only basketball sneakers dey get our size steady... maybe na white timberland i go wear go camp
|
Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 7:57pm On Sep 14, 2015 |
# [size=50pt]Who sabi autocad drawing ooooo??[/size] # |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 7:57pm On Sep 14, 2015 |
haywire1: Beach road, |
Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 7:58pm On Sep 14, 2015 |
Re: NYSC 2015 Batch B House by omitooguns(m): 7:58pm On Sep 14, 2015 |
Ay50: u and lies heeen....after now call up leta com out u see ur name STREAM 2 and PPA : BORNO...u go dey find wetin u do Be kiafu 1 Like |
Re: NYSC 2015 Batch B House by hilsocial(m): 7:58pm On Sep 14, 2015 |
tonyx4x44: Haha if u come enter camp wia jonsers de . De fit gv u name like timberlake |
Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 7:58pm On Sep 14, 2015 |
dossylvanus:Kikiki no be my mouth em go hear. That 1 Like |
Re: NYSC 2015 Batch B House by omitooguns(m): 7:59pm On Sep 14, 2015 |
haywire1: i can do 2D...and My padi same 2D, 2 and half D, and 3D. |
Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 8:00pm On Sep 14, 2015 |
omitooguns: Washere ur head scatter for ground. Ur location? # |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 8:00pm On Sep 14, 2015 |
elmisti:Been busy with work Ooo! Everything just came crashing @ d same time! |
Re: NYSC 2015 Batch B House by orogodoganyin(m): 8:02pm On Sep 14, 2015 |
elmisti haywire1 hilsocial abeg, anybody fit help me find words wey fit go with nysc? as in like; black n white, love n pain etc |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 8:03pm On Sep 14, 2015 |
haywire1: |
Re: NYSC 2015 Batch B House by omitooguns(m): 8:04pm On Sep 14, 2015 |
haywire1: Lagos...Shomolu....Bt na 2D i fit do ooo....if u wan 3D, i'll av to refer u to my friend ...still in Lagos. |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 8:04pm On Sep 14, 2015 |
haywire1:Lolz na waaa for this location interview Ooo Let's talk business na! Has my location in Jos has any restraining factor? Tell me what to do Lemmy get to work jare |
Re: NYSC 2015 Batch B House by chimajii: 8:04pm On Sep 14, 2015 |
donxab: |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 8:05pm On Sep 14, 2015 |
omitooguns: Chill na, this contract dey my hand already |
Re: NYSC 2015 Batch B House by chimajii: 8:06pm On Sep 14, 2015 |
donxab: |
(1) (2) (3) ... (1875) (1876) (1877) (1878) (1879) (1880) (1881) ... (3378) (Reply)
Viewing this topic: 2 guest(s)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 25 |