Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,174,312 members, 7,891,421 topics. Date: Tuesday, 16 July 2024 at 12:51 PM

NYSC 2015 Batch B House - NYSC (1879) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / NYSC / NYSC 2015 Batch B House (4073855 Views)

NYSC 2015 Batch B Oyo / NYSC 2015 Batch A Call Up Letter Is Up / NYSC 2015 Batch A States' Of Deployment Library (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (1876) (1877) (1878) (1879) (1880) (1881) (1882) ... (3378) (Reply) (Go Down)

Re: NYSC 2015 Batch B House by chimajii: 8:08pm On Sep 14, 2015
dossylvanus:




Lol. Fur where?



Go and do a vaginal swab test abeg.

shocked lipsrsealed
Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 8:09pm On Sep 14, 2015
orogodoganyin:
elmisti




haywire1




hilsocial


abeg, anybody fit help me find words wey fit go with nysc? as in like; black n white, love n pain etc

Soldier and bloody civilian grin grin grin

#
Re: NYSC 2015 Batch B House by omitooguns(m): 8:09pm On Sep 14, 2015
donxab:


Chill na, this contract dey my hand already lipsrsealed


cheesy Tripple tuale for d king of d ring...owor meji feyankan...old soldier never dies...see never dry...se ko wale ?


I no no say u don dey bid...i follow d professional code of ethics wink...continue wit ur negotiation sir.
Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 8:11pm On Sep 14, 2015
omitooguns:



Lagos...Shomolu....Bt na 2D i fit do ooo....if u wan 3D, i'll av to refer u to my friend ...still in Lagos.

Shomolu is beta jare, I was thinking if na one kind jungle u too go dey live grin grin grin

I will pm u now

#
Re: NYSC 2015 Batch B House by Richard2010(m): 8:11pm On Sep 14, 2015
#TeamEnuguStateā„¢
Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 8:12pm On Sep 14, 2015
chimajii:


lipsrsealed
Abeg abeg hahahahahaha I no wan laff this evening! I carry God beg u. grin
Re: NYSC 2015 Batch B House by Faithluv5(f): 8:14pm On Sep 14, 2015
Abeg pple,my friend did her registration on Tuesday and dey debited her. And dey r indicating dat dey she ddnt pay. Pls what SLD she do?
cc: Mistabiola,Whodohgeepee,hilsocial,DonPsymon,donxab,sole controller
Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 8:15pm On Sep 14, 2015
donxab:

Lolz na waaa for this location interview Ooo
Let's talk business na!
Has my location in Jos has any restraining factor?

Tell me what to do Lemmy get to work jare cool

U wan do bizness and u dey hide ur identity and location, abi u dey plan carry my money run grin grin grin . god of thunder dey strike for any location ooo grin grin grin


#
Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 8:15pm On Sep 14, 2015
omitooguns:



cheesy Tripple tuale for d king of d ring...owor meji feyankan...old soldier never dies...see never dry...se ko wale ?


I no no say u don dey bid...i follow d professional code of ethics wink...continue wit ur negotiation sir.
Respect!
Re: NYSC 2015 Batch B House by orogodoganyin(m): 8:16pm On Sep 14, 2015
haywire1:

Soldier and bloody civilian grin grin grin
#

i mean 'nysc and ...'
Re: NYSC 2015 Batch B House by dossylvanus(m): 8:16pm On Sep 14, 2015
elmisti:

Kikiki no be my mouth em go hear. That



Wetin bad for there?



Is the vagina not part of the female body?


Mtcheww... Nigerians and their hush hush mentality.
Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 8:16pm On Sep 14, 2015
Faithluv5:
Abeg pple,my friend did her registration on Tuesday and dey debited her. And dey r indicating dat dey she ddnt pay. Pls what SLD she do?
cc: Mistabiola,Whodohgeepee,hilsocial,DonPsymon,donxab,sole controller

U r not new on here, u shd av knwn d solution by nw.

Contact simdach thru email, nyscsupport@sidmach.com or call them


#
Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 8:17pm On Sep 14, 2015
orogodoganyin:



i mean 'nysc and ...'

Nysc and corper

#

1 Like

Re: NYSC 2015 Batch B House by dossylvanus(m): 8:17pm On Sep 14, 2015
chimajii:

shocked lipsrsealed


What?
Re: NYSC 2015 Batch B House by muhyideenabdul(m): 8:18pm On Sep 14, 2015
haywire1:

Soldier and bloody civilian grin grin grin
#
NYSC and REST OF MIND
Re: NYSC 2015 Batch B House by hilsocial(m): 8:20pm On Sep 14, 2015
orogodoganyin:
elmisti




haywire1




hilsocial


abeg, anybody fit help me find words wey fit go with nysc? as in like; black n white, love n pain etc

nysc and selfless service.

1 Like

Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 8:22pm On Sep 14, 2015
haywire1:


U wan do bizness and u dey hide ur identity and location, abi u dey plan carry my money run grin grin grin . god of thunder dey strike for any location ooo grin grin grin


#
Bro no vex u hear?
Tell me how I take hide my identity and location?

How much business sef? Quarter quarter 50k, that god of thunder no dey shame ni?
lipsrsealed
Re: NYSC 2015 Batch B House by hilsocial(m): 8:23pm On Sep 14, 2015
Faithluv5:
Abeg pple,my friend did her registration on Tuesday and dey debited her. And dey r indicating dat dey she ddnt pay. Pls what SLD she do?
cc: Mistabiola,Whodohgeepee,hilsocial,DonPsymon,donxab,sole controller

where does the person stay?
Re: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 8:26pm On Sep 14, 2015
balerinagold:
pray harder than before if you've been putting it in your prayers. Lol smiley wink anything can happen


Y not.....#smiles......just adequate work and time now wink smiley

And how was today? Stressful? Busy?
Re: NYSC 2015 Batch B House by Faithluv5(f): 8:26pm On Sep 14, 2015
Yeah haywire1,no mind me. I don forget. Abeg wetin be d number for sidmach
haywire1:


U r not new on here, u shd av knwn d solution by nw.

Contact simdach thru email, nyscsupport@sidmach.com or call them


#
Re: NYSC 2015 Batch B House by Faithluv5(f): 8:27pm On Sep 14, 2015
Na jos here o. Abeg do u know d phone number for sidmach
hilsocial:


where does the person stay?
Re: NYSC 2015 Batch B House by chimajii: 8:29pm On Sep 14, 2015
donxab:

Abeg abeg hahahahahaha I no wan laff this evening! I carry God beg u. grin

Even before u dey tuk sef I don buss enter lafff grin
Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 8:30pm On Sep 14, 2015
Faithluv5:
Abeg pple,my friend did her registration on Tuesday and dey debited her. And dey r indicating dat dey she ddnt pay. Pls what SLD she do?
cc: Mistabiola,Whodohgeepee,hilsocial,DonPsymon,donxab,sole controller
She can either contact NYSC support, or she complains to her bank! It will be reverted within 5 working days
Re: NYSC 2015 Batch B House by Harinholar(f): 8:31pm On Sep 14, 2015
haywire1:


Ogbeni u sha wan make we notice u by all means. So congrat we don notice u. U can nw keep quiet

#
...Lolsss....I tink say na only mi dey reason am...
Re: NYSC 2015 Batch B House by Faithluv5(f): 8:31pm On Sep 14, 2015
Ook I have told her. Thank u
donxab:

She can either contact NYSC support, or she complains to her bank! It will be reverted within 5 working days
Re: NYSC 2015 Batch B House by hilsocial(m): 8:33pm On Sep 14, 2015
Faithluv5:
Na jos here o. Abeg do u know d phone number for sidmach

No go to portal.nysc.org.ng and check dia, or google it, it may show up.
Re: NYSC 2015 Batch B House by Faithluv5(f): 8:34pm On Sep 14, 2015
ave missed dis thread today o. See as d thread dey fly lipsrsealed. Na wa. Abeg make una summarize am for us kiss
Re: NYSC 2015 Batch B House by Faithluv5(f): 8:35pm On Sep 14, 2015
Tnx a bunch kiss
hilsocial:


No go to portal.nysc.org.ng and check dia, or google it, it may show up.
Re: NYSC 2015 Batch B House by Faithluv5(f): 8:36pm On Sep 14, 2015
Team abj where are u shocked
Re: NYSC 2015 Batch B House by Solecontroller(m): 8:41pm On Sep 14, 2015
Faithluv5 017617160 - Sidmach
Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 8:42pm On Sep 14, 2015
dossylvanus:





Wetin bad for there?




Is the vagina not part of the female body?



Mtcheww... Nigerians and their hush hush mentality.

Kikiki, see biologist, be like say u no dey hia wen one babe. Wan decapitate chimajii because of nude/ unclad pishure abi....I no want any kasala cuz lyrics wey dey. My mouth ehn!
Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 8:44pm On Sep 14, 2015
orogodoganyin:
elmisti




haywire1




hilsocial


abeg, anybody fit help me find words wey fit go with nysc? as in like; black n white, love n pain etc

Senseless service

(1) (2) (3) ... (1876) (1877) (1878) (1879) (1880) (1881) (1882) ... (3378) (Reply)

Viewing this topic: 2 guest(s)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 38
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.