Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,193,509 members, 7,951,118 topics. Date: Tuesday, 17 September 2024 at 10:53 AM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / NYSC / NYSC 2015 Batch B House (4130495 Views)
NYSC 2015 Batch B Oyo / NYSC 2015 Batch A Call Up Letter Is Up / NYSC 2015 Batch A States' Of Deployment Library (2) (3) (4)
(1) (2) (3) ... (1893) (1894) (1895) (1896) (1897) (1898) (1899) ... (3378) (Reply) (Go Down)
Re: NYSC 2015 Batch B House by closetoyou(f): 4:47pm On Sep 15, 2015 |
Please does anyone know if NYSC accepts private school request letter? |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 4:49pm On Sep 15, 2015 |
shawwal1: Exactly... No probs baba..I will chat him later in d evening. Na dat quality of using it afta camp mak me dey interested. Buh neva reach concrete price. I go holla u guys sha as e dey go. 1 Like |
Re: NYSC 2015 Batch B House by SirMalik(m): 4:50pm On Sep 15, 2015 |
Na all white tennis shoe or any kind sneakers wey b all white dem dey require for camp Abi we fit even use Nike Airmax if na all white?? |
Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 4:50pm On Sep 15, 2015 |
mistabiola: We the discuss sneaker matters u d do anyhow... Na till you come the wear slippers for camp you go know. |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 4:53pm On Sep 15, 2015 |
bharkarh: Hahahahahahaha baba alaye wey u be abi? buh ah get cold resistant for my system na...u wan mak am useless niyen |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 4:59pm On Sep 15, 2015 |
haywire1: Nah....not online store. He dey get dem frm abroad...e be lyk he dey work togeda wit somone dat bring dose stuffs in. |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Armynu(m): 5:01pm On Sep 15, 2015 |
Sapphire06:we the elders are answering....... |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Armynu(m): 5:05pm On Sep 15, 2015 |
dossylvanus:you have said it all and am sure she compiled.. oga ur head dey dere.... |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Armynu(m): 5:06pm On Sep 15, 2015 |
Zeeenas:thanks zeeenas.... how you been? |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Armynu(m): 5:11pm On Sep 15, 2015 |
Olami90:thanks very much bro...... like you said God go perfect everyfin wey concern us and I say a big Amen to that.... I love that proverb.. saving it in my medulla.... thanks for the words bro.... am not pained.... make dis wedding just pass... I go come back fully By His Grace.... because I dey sokoto and u dey Anambra no mean say we no dey Nigeria. so I still remain part and parcel of this family no matter the circumstances..... |
Re: NYSC 2015 Batch B House by sholiyz: 5:12pm On Sep 15, 2015 |
Olami90: Na naija product we need, #ProudlyNaija |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Armynu(m): 5:14pm On Sep 15, 2015 |
bharkarh:based in jos..... but not stable... abj, kaduna and gombe atimes..... any better for me.... and where you based.....? |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 5:15pm On Sep 15, 2015 |
DonPsymon: Loooooooooooooooooool @ dey wear slippers for camp...... U don dey pray mak soldiers design biola's ass bfor?? |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 5:19pm On Sep 15, 2015 |
sholiyz: Smiles....bro, I am in for dat too. Na to enjoy am be koko. 1 Like |
Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 5:21pm On Sep 15, 2015 |
Olami90: Baba na joke na At the end of the day na him go wear Nike Lunarglide 7 for camp we be like shuuuuoooo |
Re: NYSC 2015 Batch B House by horladmejy(m): 5:22pm On Sep 15, 2015 |
theSpark:write ? I never think am yet....wen money dey list and item go deliver for my house in 72hours |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 5:23pm On Sep 15, 2015 |
Leyemoshood: 1 Like
|
Re: NYSC 2015 Batch B House by horladmejy(m): 5:23pm On Sep 15, 2015 |
Balerinagold I hail o.....make up artist |
Re: NYSC 2015 Batch B House by mistabiola: 5:24pm On Sep 15, 2015 |
DonPsymon: Pls translate in GNS..... |
Re: NYSC 2015 Batch B House by mistabiola: 5:26pm On Sep 15, 2015 |
Olami90: Lmaooooo |
Re: NYSC 2015 Batch B House by mistabiola: 5:26pm On Sep 15, 2015 |
DonPsymon: |
Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 5:28pm On Sep 15, 2015 |
Re: NYSC 2015 Batch B House by sholiyz: 5:31pm On Sep 15, 2015 |
Olami90: Yes oooo, why I go spend pass watin I go collect for the whole service period all b'cuz I dey prepare. |
Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 5:31pm On Sep 15, 2015 |
mistabiola: Translate ke? |
Re: NYSC 2015 Batch B House by horladmejy(m): 5:33pm On Sep 15, 2015 |
This one weh people sit down online dey look |
Re: NYSC 2015 Batch B House by ogasman(m): 5:33pm On Sep 15, 2015 |
I greet the house hot 501 available for y'all to kill unnecessary cold and attempting fever in camp....... You can buy from your locale and bring to camp....... Very vital make man u try score today ucl oh |
Re: NYSC 2015 Batch B House by balerinagold(f): 5:34pm On Sep 15, 2015 |
horladmejy:. Don't get you most ladies wear make up. Do you refer to all of them as make up artist anyways thanks for the hail. |
Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 5:37pm On Sep 15, 2015 |
horladmejy: Wait till you hear say call up letter don ready... Or story line like "peeps that registered early will only get their 3rd choice" |
Re: NYSC 2015 Batch B House by mistabiola: 5:38pm On Sep 15, 2015 |
Re: NYSC 2015 Batch B House by horladmejy(m): 5:38pm On Sep 15, 2015 |
balerinagold:so you can type? I dont know o..anyway how are you?? |
(1) (2) (3) ... (1893) (1894) (1895) (1896) (1897) (1898) (1899) ... (3378) (Reply)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 36 |