Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,173,972 members, 7,890,197 topics. Date: Monday, 15 July 2024 at 10:55 AM

NYSC 2015 Batch B House - NYSC (1953) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / NYSC / NYSC 2015 Batch B House (4071392 Views)

NYSC 2015 Batch B Oyo / NYSC 2015 Batch A Call Up Letter Is Up / NYSC 2015 Batch A States' Of Deployment Library (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (1950) (1951) (1952) (1953) (1954) (1955) (1956) ... (3378) (Reply) (Go Down)

Re: NYSC 2015 Batch B House by mekstaniac(m): 8:17am On Sep 18, 2015
mistabiola:



Hi mekanic- sta lipsrsealed lipsrsealed

wetin dey pop?
Re: NYSC 2015 Batch B House by JibrilJunior: 8:18am On Sep 18, 2015
Make una answer na...

cry cry
Re: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 8:18am On Sep 18, 2015
bharkarh:
tongue

Haa! I knw dis one kolo no be small.. E no go gree. cheesy.
Re: NYSC 2015 Batch B House by mistabiola: 8:20am On Sep 18, 2015
Harinholar:
...#smile# Am gud...Morning 2 u...how was your night?

Awesome lipsrsealed lipsrsealed
Re: NYSC 2015 Batch B House by mistabiola: 8:20am On Sep 18, 2015
mekstaniac:


wetin dey pop?

Your Blood tongue tongue tongue
Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 8:23am On Sep 18, 2015
mistabiola:


*That's his taste*
Abi now majidyusuf
Hehehehe cheesy cheesy

lipsrsealed lipsrsealed

Re: NYSC 2015 Batch B House by Harinholar(f): 8:23am On Sep 18, 2015
Annybens1993:


Morning everyone.
I will like to inquire if we are required to go along with our original local government certificate for registration in camp. I misplaced mine and all I have now is a photocopy.

NB: I'm sorry I had to mention everyone. Please I need urgent answers
...Haba local government certificate bawo...eheeeeheeee...u pipu shuldnt kill sum1 wit soso questions ooo abeg...ademasta, donasere,mistabiola,keribaby et al.......... Pls can i go 2 camp wit my library pass @least 4 registration...Lolsssss
Re: NYSC 2015 Batch B House by Harinholar(f): 8:25am On Sep 18, 2015
gallery0519:
GOOD EVENING PCMS, after observing for a couple of months,I have decided to become a full time member of the house.......NAME: Faith..SCH:AAU..LOC:LAG..CUN:111***..PRF ST:LAG......pls u guys should welcome me.....elmisti,physika,2el,keribaby,omitooguns,chimaji,ademasta,harinholar,mobi,chimaji nd all......plus I have a crush on u:HILSOCIAL.
....welcome bae....
Re: NYSC 2015 Batch B House by gbest58(m): 8:25am On Sep 18, 2015
Gooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooood morning friends hw was ur 9iteeeeee
Re: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 8:26am On Sep 18, 2015
bharkarh:
Olami90 you buy car(footie) u no tell me abi? Abeg chat me for whatsapp cos I need too as I near abule-egba small. 08106600865

Looool.....no be so ooo. No vex. No biggy for dat stuff na. U sef fit get better one luck $ taste o.....jst enta super..

Ah go chat u dnt worry, buh me ah no close to abule egba o...jst my route, it is even far a bit.. I stay @ Cement, Ikeja axis.. So u can see it is not so close, jst like goin back
Re: NYSC 2015 Batch B House by StarryV(f): 8:27am On Sep 18, 2015
miccoy:

I'm handsome. And you?
Am beautiful dear just dat am not smiling.
Re: NYSC 2015 Batch B House by LifeIsGuhd(f): 8:29am On Sep 18, 2015
Happy Birthday Mobi18, age in God's grace
Re: NYSC 2015 Batch B House by Harinholar(f): 8:30am On Sep 18, 2015
bharkarh:
elmisti never atone hin sin for my side. I dan mean am teytey so I no wan run show wif am. Me wan build my own estate kan name am harinholar so dat ademasta go sabi say na gold spoon dem take born me. grin
....lolsssss...I tout say na diamond spoon oooo......really enjoy the novel tho...
Re: NYSC 2015 Batch B House by whodohgeepee(m): 8:31am On Sep 18, 2015
Harinholar:
...#smile# Am gud...Morning 2 u...how was your night?
see Dem playing e-love!
Re: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 8:31am On Sep 18, 2015
kam4r:
I Hail everybody For house .....

Ive been an Observer for a Couple of Months now so i just Decide to Join my People finally , Una too make sense .... Una too much !

Abeg Which infos i Go drop so una Go add me amongst una o .

Bro, una too much grin
6-0, 6-0, 6-0, 0-30 grin

U badt mehn cheesy
Re: NYSC 2015 Batch B House by gbest58(m): 8:32am On Sep 18, 2015
Happy Birthday Mobi18, wullnp, enjoy ur day
Re: NYSC 2015 Batch B House by Harinholar(f): 8:34am On Sep 18, 2015
ademasta:

Gold spoon ko, zinc spoon ni... Just dey disiv yasef, na me own harinholar
.......Don't mind mi jorrr....how was ya night?
Re: NYSC 2015 Batch B House by mistabiola: 8:36am On Sep 18, 2015

Re: NYSC 2015 Batch B House by Harinholar(f): 8:36am On Sep 18, 2015
whodohgeepee:
see Dem playing e-love!
....u no like am?.......how una dey..
Re: NYSC 2015 Batch B House by Harinholar(f): 8:39am On Sep 18, 2015
kam4r:
I Hail everybody For house .....

Ive been an Observer for a Couple of Months now so i just Decide to Join my People finally , Una too make sense .... Una too much !

Abeg Which infos i Go drop so una Go add me amongst una o .
.....hummmm...finally #Ghostmooddeactivated# cc:haywire1
Re: NYSC 2015 Batch B House by whodohgeepee(m): 8:39am On Sep 18, 2015
Harinholar:
....u no like am?.......how una dey..
dat question sef dey make me laff! Well, 'we' dey okay! Harinholar, hw una dey too?
Re: NYSC 2015 Batch B House by mistabiola: 8:40am On Sep 18, 2015
Harinholar:
...Haba local government certificate bawo...eheeeeheeee...u pipu shuldnt kill sum1 wit soso questions ooo abeg...ademasta, donasere,mistabiola,keribaby et al.......... Pls can i go 2 camp wit my library pass @least 4 registration...Lolsssss

Yes....

Also come along with your BF passport, your aunt marriage certificate, etc physika can help you with the rest..... lipsrsealed lipsrsealed lipsrsealed
Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 8:40am On Sep 18, 2015
mistabiola:


tongue tongue tongue
080-IDONTGIVEAFUCK

Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 8:40am On Sep 18, 2015
Hehehe don't forget to go with ur secondary school ID card too and five goats, 6 tubers of yam and Schnapp
Harinholar:
...Haba local government certificate bawo...eheeeeheeee...u pipu shuldnt kill sum1 wit soso questions ooo abeg...ademasta, donasere,mistabiola,keribaby et al.......... Pls can i go 2 camp wit my library pass @least 4 registration...Lolsssss
Re: NYSC 2015 Batch B House by Harinholar(f): 8:42am On Sep 18, 2015
mistabiola:


Yes....

Also come along with your BF passport, your aunt marriage certificate, etc physika can help you with the rest..... lipsrsealed lipsrsealed lipsrsealed
......Lolsss...dat means I go nid ademasta passport be dat ooooo...cos I no wan miss diz registration @all....
Re: NYSC 2015 Batch B House by whodohgeepee(m): 8:43am On Sep 18, 2015
KeriBaby:
Hehehe don't forget to go with ur secondary school ID card too and five goats, 6 tubers of yam and Schnapp
u fink this is funny huh?
Re: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 8:44am On Sep 18, 2015
kam4r:
This Guy just dey yarn rubbish ....... Igbo no Good for yiur system

Loooooooooooooool grin
Baba, no vex at all plssss. He no mean evryfin he talk, na vexation catch am as e get mission wey we alwys do to mak dis thread lively....and d mission be say person wan get a whole page to his moniker by typin woteva(we call it acquiring plot, estate anyfin)...we dey alwys target one another to giv smack down while on dat mission(d beauty of dat adventure).......
He was almost rounding up bfor u intercepted(and I really like am grin gan, I jst dey laf here).... E no easy na, one last post. cheesy

Baba, honestly may God bless u grin amen.. U tried no be small.
Re: NYSC 2015 Batch B House by tonyx4x44(m): 8:46am On Sep 18, 2015
see guys settle down dey edit pictures anyhow grin grin


joblessness no good o smiley

make this service do start abeg angry
Re: NYSC 2015 Batch B House by naughtylagosguy(m): 8:46am On Sep 18, 2015
Olami90:


I thought u dey lag na.. undecided and where be ur syd for lag? How u wan get am?

I'm not in Lag now. I will send someone to come and collect it from you. How much does it cost?
Re: NYSC 2015 Batch B House by Harinholar(f): 8:47am On Sep 18, 2015
KeriBaby:
Hehehe don't forget to go with ur secondary school ID card too and five goats, 6 tubers of yam and Schnapp
.....lolssss....funny u....shey na intro I wan go do 4 camp ni abi wettin......God ma shanu wa keeee.....Local Gov. Certificate koo...so funny
Re: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 8:48am On Sep 18, 2015
kam4r:
Lol we Just Dey play

Good u guys don get bak...no vex, I jst dey read frm bak.
Re: NYSC 2015 Batch B House by ademasta(m): 8:50am On Sep 18, 2015
Harinholar:
......Lolsss...dat means I go nid ademasta passport be dat ooooo...cos I no wan miss diz registration @all....
Yes u wil need it... But hop mistabiola won't use my passport for yahmayahma tin sha, cos i no trust dat guy. All his brainworks is to collect my wife

(1) (2) (3) ... (1950) (1951) (1952) (1953) (1954) (1955) (1956) ... (3378) (Reply)

Viewing this topic: 2 guest(s)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 30
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.