Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,201,375 members, 7,978,190 topics. Date: Thursday, 17 October 2024 at 09:26 PM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / NYSC / NYSC 2015 Batch B House (4147667 Views)
NYSC 2015 Batch B Oyo / NYSC 2015 Batch A Call Up Letter Is Up / NYSC 2015 Batch A States' Of Deployment Library (2) (3) (4)
(1) (2) (3) ... (1950) (1951) (1952) (1953) (1954) (1955) (1956) ... (3378) (Reply) (Go Down)
Re: NYSC 2015 Batch B House by mekstaniac(m): 8:17am On Sep 18, 2015 |
mistabiola: wetin dey pop? |
Re: NYSC 2015 Batch B House by JibrilJunior: 8:18am On Sep 18, 2015 |
Make una answer na... |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 8:18am On Sep 18, 2015 |
bharkarh: Haa! I knw dis one kolo no be small.. E no go gree. . |
Re: NYSC 2015 Batch B House by mistabiola: 8:20am On Sep 18, 2015 |
Harinholar: Awesome |
Re: NYSC 2015 Batch B House by mistabiola: 8:20am On Sep 18, 2015 |
mekstaniac: Your Blood |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 8:23am On Sep 18, 2015 |
mistabiola:
|
Re: NYSC 2015 Batch B House by Harinholar(f): 8:23am On Sep 18, 2015 |
Annybens1993:...Haba local government certificate bawo...eheeeeheeee...u pipu shuldnt kill sum1 wit soso questions ooo abeg...ademasta, donasere,mistabiola,keribaby et al.......... Pls can i go 2 camp wit my library pass @least 4 registration...Lolsssss |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Harinholar(f): 8:25am On Sep 18, 2015 |
gallery0519:....welcome bae.... |
Re: NYSC 2015 Batch B House by gbest58(m): 8:25am On Sep 18, 2015 |
Gooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooood morning friends hw was ur 9iteeeeee |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 8:26am On Sep 18, 2015 |
bharkarh: Looool.....no be so ooo. No vex. No biggy for dat stuff na. U sef fit get better one luck $ taste o.....jst enta super.. Ah go chat u dnt worry, buh me ah no close to abule egba o...jst my route, it is even far a bit.. I stay @ Cement, Ikeja axis.. So u can see it is not so close, jst like goin back |
Re: NYSC 2015 Batch B House by StarryV(f): 8:27am On Sep 18, 2015 |
miccoy:Am beautiful dear just dat am not smiling. |
Re: NYSC 2015 Batch B House by LifeIsGuhd(f): 8:29am On Sep 18, 2015 |
Happy Birthday Mobi18, age in God's grace |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Harinholar(f): 8:30am On Sep 18, 2015 |
bharkarh:....lolsssss...I tout say na diamond spoon oooo......really enjoy the novel tho... |
Re: NYSC 2015 Batch B House by whodohgeepee(m): 8:31am On Sep 18, 2015 |
Harinholar:see Dem playing e-love! |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 8:31am On Sep 18, 2015 |
kam4r: Bro, una too much 6-0, 6-0, 6-0, 0-30 U badt mehn |
Re: NYSC 2015 Batch B House by gbest58(m): 8:32am On Sep 18, 2015 |
Happy Birthday Mobi18, wullnp, enjoy ur day |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Harinholar(f): 8:34am On Sep 18, 2015 |
ademasta:.......Don't mind mi jorrr....how was ya night? |
Re: NYSC 2015 Batch B House by mistabiola: 8:36am On Sep 18, 2015 |
|
Re: NYSC 2015 Batch B House by Harinholar(f): 8:36am On Sep 18, 2015 |
whodohgeepee:....u no like am?.......how una dey.. |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Harinholar(f): 8:39am On Sep 18, 2015 |
kam4r:.....hummmm...finally #Ghostmooddeactivated# cc:haywire1 |
Re: NYSC 2015 Batch B House by whodohgeepee(m): 8:39am On Sep 18, 2015 |
Harinholar:dat question sef dey make me laff! Well, 'we' dey okay! Harinholar, hw una dey too? |
Re: NYSC 2015 Batch B House by mistabiola: 8:40am On Sep 18, 2015 |
Harinholar: Yes.... Also come along with your BF passport, your aunt marriage certificate, etc physika can help you with the rest..... |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 8:40am On Sep 18, 2015 |
mistabiola:080-IDONTGIVEAFUCK
|
Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 8:40am On Sep 18, 2015 |
Hehehe don't forget to go with ur secondary school ID card too and five goats, 6 tubers of yam and Schnapp Harinholar: |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Harinholar(f): 8:42am On Sep 18, 2015 |
mistabiola:......Lolsss...dat means I go nid ademasta passport be dat ooooo...cos I no wan miss diz registration @all.... |
Re: NYSC 2015 Batch B House by whodohgeepee(m): 8:43am On Sep 18, 2015 |
KeriBaby:u fink this is funny huh? |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 8:44am On Sep 18, 2015 |
kam4r: Loooooooooooooool Baba, no vex at all plssss. He no mean evryfin he talk, na vexation catch am as e get mission wey we alwys do to mak dis thread lively....and d mission be say person wan get a whole page to his moniker by typin woteva(we call it acquiring plot, estate anyfin)...we dey alwys target one another to giv smack down while on dat mission(d beauty of dat adventure)....... He was almost rounding up bfor u intercepted(and I really like am gan, I jst dey laf here).... E no easy na, one last post. Baba, honestly may God bless u amen.. U tried no be small. |
Re: NYSC 2015 Batch B House by tonyx4x44(m): 8:46am On Sep 18, 2015 |
see guys settle down dey edit pictures anyhow joblessness no good o make this service do start abeg |
Re: NYSC 2015 Batch B House by naughtylagosguy(m): 8:46am On Sep 18, 2015 |
Olami90: I'm not in Lag now. I will send someone to come and collect it from you. How much does it cost? |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Harinholar(f): 8:47am On Sep 18, 2015 |
KeriBaby:.....lolssss....funny u....shey na intro I wan go do 4 camp ni abi wettin......God ma shanu wa keeee.....Local Gov. Certificate koo...so funny |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 8:48am On Sep 18, 2015 |
kam4r: Good u guys don get bak...no vex, I jst dey read frm bak. |
Re: NYSC 2015 Batch B House by ademasta(m): 8:50am On Sep 18, 2015 |
Harinholar:Yes u wil need it... But hop mistabiola won't use my passport for yahmayahma tin sha, cos i no trust dat guy. All his brainworks is to collect my wife |
(1) (2) (3) ... (1950) (1951) (1952) (1953) (1954) (1955) (1956) ... (3378) (Reply)
Viewing this topic: 1 guest(s)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 25 |