Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,174,307 members, 7,891,400 topics. Date: Tuesday, 16 July 2024 at 12:32 PM

NYSC 2015 Batch B House - NYSC (1963) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / NYSC / NYSC 2015 Batch B House (4073763 Views)

NYSC 2015 Batch B Oyo / NYSC 2015 Batch A Call Up Letter Is Up / NYSC 2015 Batch A States' Of Deployment Library (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (1960) (1961) (1962) (1963) (1964) (1965) (1966) ... (3378) (Reply) (Go Down)

Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 1:58pm On Sep 18, 2015
Lol I mean say na Nysc dey dull of us now...we are all ready and waiting for dem
DonPsymon:



I meant during the journey and during reg o... No b that type wey I go d do keep and carry brief case during reg cheesy

+ Lai lai... Na Akwa Ibom stream 1 get me... Nothing like nysc dull me o... And I don ready like I dey here so cheesy
Re: NYSC 2015 Batch B House by tonyx4x44(m): 1:58pm On Sep 18, 2015
ayoadee:
thanks,i'll take that tho,weed isnt exactly poison is it....


most definitely not...


but enter on your own terms sha


make e no be say na person invite you
Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 1:58pm On Sep 18, 2015
tonyx4x44:



if una make me vex na 2 gbako bag i go carry show grin

Walahi koo u need to vex


#
Re: NYSC 2015 Batch B House by tonyx4x44(m): 1:59pm On Sep 18, 2015
KeriBaby:
Great point so dem go give us white sneakers for camp too.

I go leave the other for house then
Thanks

na paper sneaker they go give you for camp o cheesy
Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 1:59pm On Sep 18, 2015
haywire1:


U can use ur usual "Ghana must go bag" nah grin grin grin

Make nobody form here ooo grin grin grin

#


Lol grin


Baba... You get Ghana must go no mean say na everybody get nau...


You could package your stuff in a leather if you want to... + who I want come the form for
anybody here d pay my bills undecided

And wetin be shuttle bag wey person go d use form
Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 2:00pm On Sep 18, 2015
Physika:

Smd aswel...
Hava na

Nwanne I'm good... How you dey?
Re: NYSC 2015 Batch B House by tonyx4x44(m): 2:01pm On Sep 18, 2015
haywire1:


Walahi koo u need to vex


#


vexing loading... grin
Re: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 2:02pm On Sep 18, 2015
haywire1:


U can use ur usual "Ghana must go bag" nah grin grin grin

Make nobody form here ooo grin grin grin

#

Weyrey boy cheesy. grin

Wetin u dey use ooo?
Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 2:04pm On Sep 18, 2015
DonPsymon:



Lol grin


Baba... You get Ghana must go no mean say na everybody get nau...


You could package your stuff in a leather if you want to... + who I want come the form for
anybody here d pay my bills undecided

And wetin be shuttle bag wey person go d use form

What r u saying?? undecided undecided why all these preachin fa undecided undecided undecided Tonyx4x44 @last I see person wey u suppose tie.

#
Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 2:05pm On Sep 18, 2015
KeriBaby:
Lol I mean say na Nysc dey dull of us now...we are all ready and waiting for dem


Yeah... + why are you scoring goals on my head anyhow? undecided


Na small small we must reach that camp date cheesy
Re: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 2:06pm On Sep 18, 2015
KeriBaby:
Great point so dem go give us white sneakers for camp too.

I go leave the other for house then
Thanks


Yea...buh I heard na one of vry low quality....so dat one go be like support to d one wey u go tak wit u...

I dey guess sey one one mumu cloth material tennis dem go giv....if na dat one, na rubbish tennis.
Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 2:06pm On Sep 18, 2015
haywire1:


What r u saying?? undecided undecided why all these preachin fa undecided undecided undecided Tonyx4x44 @last I see person wey u suppose tie.

#


*puffs weed into ya face and walks away*


If person see me the talk plenty with who him name na haywire... Dem go say I be mad man


*puffs extra weed* mtwsssss undecided
Re: NYSC 2015 Batch B House by tonyx4x44(m): 2:09pm On Sep 18, 2015
haywire1:


What r u saying?? undecided undecided why all these preachin fa undecided undecided undecided Tonyx4x44 @last I see person wey u suppose tie.

#


grin grin grin


MUSA!! bring the rope come here
Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 2:09pm On Sep 18, 2015
DonPsymon:



*puffs weed into ya face and walks away*


If person see me the talk plenty with who him name na haywire... Dem go say I be mad man


*puffs extra weed* mtwsssss undecided

Receive madness healing, may God restructure ur brain grin grin grin

#

1 Like

Re: NYSC 2015 Batch B House by ayoadee(m): 2:10pm On Sep 18, 2015
tonyx4x44:



most definitely not...


but enter on your own terms sha


make e no be say na person invite you
sure thing baba,but weed no be my thing sha,ah no fit.
Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 2:11pm On Sep 18, 2015
Olami90:


Weyrey boy cheesy. grin

Wetin u dey use ooo?

Omo jati jati I no need any bag for camp.

#
Re: NYSC 2015 Batch B House by tonyx4x44(m): 2:12pm On Sep 18, 2015
ayoadee:
sure thing baba,but weed no be my thing sha,ah no fit.


yep that's what i'm saying

enter if and when you want to...


not by invitation


but @ age 50+ weed na must o cheesy
Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 2:13pm On Sep 18, 2015
Blessedgurl na movie u dey watch here so
Re: NYSC 2015 Batch B House by gallery0519(f): 2:13pm On Sep 18, 2015
[quote author=2el post=38121726]Happy birthday Mobi18.....God bless you![/quote ]. Happy birthday mobi18,GOD bless ur new age....d very best awaits u.CHEERS!!!
Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 2:15pm On Sep 18, 2015
Okay no wahala
Olami90:



Yea...buh I heard na one of vry low quality....so dat one go be like support to d one wey u go tak wit u...

I dey guess sey one one mumu cloth material tennis dem go giv....if na dat one, na rubbish tennis.
Re: NYSC 2015 Batch B House by ayoadee(m): 2:15pm On Sep 18, 2015
tonyx4x44:


yep that's what i'm saying
enter if and when you want to...

not by invitation

but @ age 50+ weed na must o cheesy
lol,we'll see about that
Re: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 2:16pm On Sep 18, 2015
Shegofams:


I dey close to super, which area for inside the market. I stay @ ile-epo, pleasure

Aww!! Gud baba nla... E dey vry easy sef.
Those ones wey I see for road side, @ d entrance(e dey close to d road) no get gud material...

Enta inside nd check wella...
Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 2:16pm On Sep 18, 2015
KeriBaby:
It's same abi Olami90
Also bought that other one from my friend sha

Hw much?

#
Re: NYSC 2015 Batch B House by HerRoyalFlyness(f): 2:18pm On Sep 18, 2015
Pls what does the 1st 3digits of ur call up number signify?
Re: NYSC 2015 Batch B House by gallery0519(f): 2:21pm On Sep 18, 2015
2el:
[b] Morning E-famz








40days.....28th October ( stream I)



69days......25th November ( stream II)












Have a blessed day.... smiley smiley









Cc:
Babatawa
Stancity
Jemimaa01
majidyusuf
Ademasta
Iykebest1
ifeanyija
Zeeenas
Sydneyboss
Hilsocial
Deracathy
Donpsymon
Thespark
Haliluck
Allsmyles
whizqueen
Sambest2
Shawwal1
Physika
Idee91
Rmfunky
Xcozee
Gazaliah
dossylvanus
Benebaby77
Kbs468
Chikaodili345
Goldeone
Prettyface
Horladmejy
Ellagoldy
Ayima
Annybens1993
Beamborla
KeriBaby
Kogistan
IamYhudii
Hadassaheke
Pweetyface
iykebest1
Sugarcoated
Venom104
Haywire1
Blym
Burantashii
emerich
kunlesufyan
Starlight101
Harinholar
chomytex
Mzmeeday
Aare2050
adusco
Joyce21
muhyideenabdul
zaFuhrer
noordean
prodiG
Elmisti
maeridee
omitooguns
Armynu
Raylight2
Eseohe23
Dolafunmi
golddeejay
foxxynik
Macbukky93
tk4life
Rajosh
Hardeywhummie
dubylhover
omavicky
pretty050
Naughtylagosguy
Princeparix
Emlina
Olami90
Ekeneluvsu
Estyble
Kunle106
Lagusta
Nikkyzeee
Sinbad2
Wamenzy
Chimajii
Kingdamzy
Adakoleagbenu
Donxab
Roqrules04
Wreetah
Folabimi
Chinweukamaka
SirMalik
Mistersle3m
naughtylagosguy
elemhusny
Oduok
StarryV
amii131
orlahtohbadt
Kookny
Marcelinho
Jglad
LifeIsGuhd
owhizkid
Sanchez01
seun305
postingnysc
flex12
bharkarh
Paulpaulpaul
Princesszainab
Mobi18
haykayjay
COOLESTAL
Doublelady
orogodoganyin
idirect
Faithluv5
mekstaniac
Solomonodimegwu
gallery0519
kam4r et al [/b]


mention me if you are not on list.
. Good afternoon pcms.......watsup for lunch?
Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 2:22pm On Sep 18, 2015
Bought it 1k
haywire1:


Hw much?

#
Re: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 2:22pm On Sep 18, 2015
haywire1:
Olami90 and goldenone hw I go see my kits buy ooooo?

#

Shey ur size dey market ni?
Give broda solo naw mak him mak shoe for u nd rufai mak him sow t shirt cheesy
Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 2:23pm On Sep 18, 2015
haywire1:

Receive madness healing, may God restructure ur brain grin grin grin
#
*puffs weed* *Looks at you like*

Re: NYSC 2015 Batch B House by gallery0519(f): 2:23pm On Sep 18, 2015
haywire1:


Hw much?

#
. Haywire1 add my name to d list....lagos: first choice,Cun:111***
Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 2:24pm On Sep 18, 2015
HerRoyalFlyness:
Pls what does the 1st 3digits of ur call up number signify?


Whatever haywire1 is taking lately grin
Re: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 2:26pm On Sep 18, 2015
tonyx4x44:



if una make me vex na 2 gbako bag i go carry show grin

Gbako ke? cheesy eleyi ti muti oo.

Na bagco sack dem dey call am nd e go fit u wella.... Haywire1 don sey mak una no form nd we go understand. cheesy
Re: NYSC 2015 Batch B House by Shegofams(m): 2:26pm On Sep 18, 2015
Olami90:


Aww!! Gud baba nla... E dey vry easy sef.
Those ones wey I see for road side, @ d entrance(e dey close to d road) no get gud material...

Enta inside nd check wella...

How much make I budget

(1) (2) (3) ... (1960) (1961) (1962) (1963) (1964) (1965) (1966) ... (3378) (Reply)

Viewing this topic: 3 guest(s)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 30
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.