Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,201,440 members, 7,978,377 topics. Date: Friday, 18 October 2024 at 07:31 AM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / NYSC / NYSC 2015 Batch B House (4148054 Views)
NYSC 2015 Batch B Oyo / NYSC 2015 Batch A Call Up Letter Is Up / NYSC 2015 Batch A States' Of Deployment Library (2) (3) (4)
(1) (2) (3) ... (1964) (1965) (1966) (1967) (1968) (1969) (1970) ... (3378) (Reply) (Go Down)
Re: NYSC 2015 Batch B House by whodohgeepee(m): 6:05pm On Sep 18, 2015 |
klasiknonie:nofin jst greeting ni! *in ma way sha* how u doing? |
Re: NYSC 2015 Batch B House by bharkarh(m): 6:05pm On Sep 18, 2015 |
C Harinholar:lol that one sef dey among the spoons wey dem born me with. Goan read "it's story time" when you are done. O make sense pa |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 6:07pm On Sep 18, 2015 |
KeriBaby:SOR, dunno about transcript |
Re: NYSC 2015 Batch B House by tk4life(m): 6:07pm On Sep 18, 2015 |
mobi18 happy birthday wullnp
|
Re: NYSC 2015 Batch B House by Harinholar(f): 6:07pm On Sep 18, 2015 |
whodohgeepee:..Hope am safe @whodohgeepee |
Re: NYSC 2015 Batch B House by klasiknonie(f): 6:08pm On Sep 18, 2015 |
whodohgeepee: Doing wonderfully good |
Re: NYSC 2015 Batch B House by whodohgeepee(m): 6:09pm On Sep 18, 2015 |
Harinholar:Dem dey fight for una area ni? Well, am greeting as a gentleman that ah am! |
Re: NYSC 2015 Batch B House by whodohgeepee(m): 6:10pm On Sep 18, 2015 |
klasiknonie:ohkay! |
Re: NYSC 2015 Batch B House by encrypt(m): 6:10pm On Sep 18, 2015 |
@whodohgeepee how did you come about this ur moniker and how is it pronounced... |
Re: NYSC 2015 Batch B House by whodohgeepee(m): 6:12pm On Sep 18, 2015 |
encrypt:my name and surname combined buh u dnt need to pronounce it! Jst type am, ah go see ya mention, dats all! Ar u satisfied wiv ma reply? |
Re: NYSC 2015 Batch B House by encrypt(m): 6:12pm On Sep 18, 2015 |
Mobi18 or has it changed to 19 now? Happy birthday dear have a good one |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 6:15pm On Sep 18, 2015 |
sholiyz: U ain't a poor man now, d last time I checked so why 1500? Whch kain airline $ aircraft u get? Buh dat guy wey start dat stuff craze oo... Why weed in d afternoon..who tell am say we wan go by air sef? 1 Like |
Re: NYSC 2015 Batch B House by willyblinx(m): 6:17pm On Sep 18, 2015 |
debris: More like checking to see if we are on page 2000 1 Like |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Solomonodimegwu(m): 6:18pm On Sep 18, 2015 |
JibrilJunior:N1m |
Re: NYSC 2015 Batch B House by encrypt(m): 6:19pm On Sep 18, 2015 |
whodohgeepee:My trying to pronounce it is a reflex fa...slightly ocd I'll manage the explanation sha. |
Re: NYSC 2015 Batch B House by mukhcech(m): 6:20pm On Sep 18, 2015 |
[size=15pt]I will proudly defer my Posting till next year if I am not posted to SOKOTO[/size] |
Re: NYSC 2015 Batch B House by willyblinx(m): 6:22pm On Sep 18, 2015 |
encrypt: 18 is her birth day not her age.. at least that's my thought |
Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 6:25pm On Sep 18, 2015 |
Oga nla whodohgeepee: |
Re: NYSC 2015 Batch B House by whodohgeepee(m): 6:25pm On Sep 18, 2015 |
encrypt:naxxo e suppose dey na! Better u understood! |
Re: NYSC 2015 Batch B House by whodohgeepee(m): 6:26pm On Sep 18, 2015 |
KeriBaby:my babe waxxup nd hawaryhu? |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 6:29pm On Sep 18, 2015 |
goldenone: I duff my hat for u Women will alwys be women But; Real woman will alwys be a real woman Good woman wil alwys b a good woman Like a woman of quality Once again, I duff my hat for u. . |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Solomonodimegwu(m): 6:29pm On Sep 18, 2015 |
favour89:no dnt think so cos i've frnd frm my sch whose CUN begins 117, 102, 182 and mine started with 158, 1 Like |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 6:33pm On Sep 18, 2015 |
Physika: I remember dis morning as we dey send mobi18 birthday wishes....buh want mak we party her own finish today... 21 nooni |
Re: NYSC 2015 Batch B House by sholiyz: 6:34pm On Sep 18, 2015 |
Olami90: U for 1st ask which kin plane we wan use 1st, nd for the weedy guy wey start this yan, more weed to ur risler |
Re: NYSC 2015 Batch B House by JibrilJunior: 6:38pm On Sep 18, 2015 |
CAMP ESSENTIALS Why go through the market stress of searching for each item. Let us take the stress off you Get all your camp materials from us at the best bargain. Contacts and Bookings: Tomisin - 0806 064 4896 Qawiyy - 0807 804 0381 timmie - 0806 964 9851 My number no dey dere O.....
|
Re: NYSC 2015 Batch B House by JibrilJunior: 6:40pm On Sep 18, 2015 |
Hope I have not broken any rule sha |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 6:47pm On Sep 18, 2015 |
sholiyz: Ah don get d trick wey dem dey use na... Ordinarily I for gock masef, as I risk(tho wit shyness) am nd e work I don jelo $ jasi be dat I like dat Goldenone babe.... See as I dey market dat day bros, na my conversation here wit goldenone dey my head dey ring.. E com be lyk I dey recite dat her last post for my head dey follow instruction. Na her last post I dey see as I dey dat market dat day. She sabi well well nd real. |
Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 6:47pm On Sep 18, 2015 |
Good... Howdy whodohgeepee: |
Re: NYSC 2015 Batch B House by dossylvanus(m): 6:48pm On Sep 18, 2015 |
Miamibutch: YOU ARE BERY KWAROPT WALLAHI! JUST GET A BACKDATED WAEC OR NABTEB RESULT AND SWAP. KA JI KO? |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Doublelady(f): 6:49pm On Sep 18, 2015 |
sholiyz:my phone dey with engineer ohh but i go collect am next 2 weeks sha nay small phone i dey use nw |
Re: NYSC 2015 Batch B House by dossylvanus(m): 6:51pm On Sep 18, 2015 |
Howdy my goons? Just got back from another journey to the land of BAN. See you guys on page 2000. |
Re: NYSC 2015 Batch B House by sholiyz: 6:53pm On Sep 18, 2015 |
Olami90: #GBAM , Goldenone u go be my adviser for shopping |
(1) (2) (3) ... (1964) (1965) (1966) (1967) (1968) (1969) (1970) ... (3378) (Reply)
Viewing this topic: 1 guest(s)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 32 |