Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,174,194 members, 7,891,020 topics. Date: Tuesday, 16 July 2024 at 06:51 AM

NYSC 2015 Batch B House - NYSC (1981) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / NYSC / NYSC 2015 Batch B House (4072951 Views)

NYSC 2015 Batch B Oyo / NYSC 2015 Batch A Call Up Letter Is Up / NYSC 2015 Batch A States' Of Deployment Library (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (1978) (1979) (1980) (1981) (1982) (1983) (1984) ... (3378) (Reply) (Go Down)

Re: NYSC 2015 Batch B House by JibrilJunior: 11:16pm On Sep 18, 2015
sholiyz:


U welcome bro

Acquired... grin
Re: NYSC 2015 Batch B House by Neduzze5(m): 11:17pm On Sep 18, 2015
mobi18:


kai,aare,if i enter u dis night,i no go comot walahi,,, i say mk u lemme know if pic dey dere,u dey do like uncooked moimoi,,con dey behave like ostrich wey tie wrapper


I like this babe... That guy no go ever get mouth to talk again!!

Uncooked moimoi grin

K.O! Finish Him!! grin
Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 11:17pm On Sep 18, 2015
elmisti:


So u want niggas to enter studio bah, buh no be dat kind haywire1 I go dey fflow drag na.....nd u look cute in d new pix...buh I prfr d old one...for personal reasons

Lol u kee. If u put beta pic I promise to upload mine too grin grin grin

#
Re: NYSC 2015 Batch B House by Aare2050(m): 11:17pm On Sep 18, 2015
JibrilJunior:


Abeg make e no be like disrespect O
But Wetin person no sabi...na to ask
Who b D iyalode ?
hmmmmm, nice question.
*holding the biggest dry gin*
it shall be well with you,
you see, iyalode is the most respected female in the mansion, she is a charming, clean, sweet, beautiful, wonderful, sensible, knowledge and accountable accountant. her moniker is ALLSMYLES.
she is my e-all in all.
you understand me now?
try as much as possible to avoid her quarters at the left mansion. thanks

1 Like

Re: NYSC 2015 Batch B House by Neduzze5(m): 11:17pm On Sep 18, 2015
Battery @ 3% angry
Re: NYSC 2015 Batch B House by seun305: 11:18pm On Sep 18, 2015
Dis babe just fine like that.

Bt reduce d filter kekere
Re: NYSC 2015 Batch B House by mistabiola: 11:19pm On Sep 18, 2015
Aare2050:

hmmmmm, nice question.
*holding the biggest dry gin*
it shall be well with you,
you see, iyalode is the most respected female in the mansion, she is a charming, clean, sweet, beautiful, wonderful, sensible, knowledge and accountable accountant. her moniker is ALLSMYLES.
she is my e-all in all.
you understand me now?
try as much as possible to avoid her quarters at the left mansion. thanks

*******fym******* undecided undecided
Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 11:20pm On Sep 18, 2015
ademasta:

*indirect way of saying 'check my picshure, ayam beautiful'* hmmm, i sha don get wife. Moti ni'yawo temi(#TeamHarinholarAdemasta)

haa,dere is God ooo.. arinola con warn dis ya husband oo.. u need to keep him on a leash.. bf he gets taken away
Re: NYSC 2015 Batch B House by Neduzze5(m): 11:20pm On Sep 18, 2015
Shebi all of una no dey go clubbing ni?

Abi as una don dey wuna Papa house, e no get means wey wuna for fit collect money from am again via textbook and handout stuffs!



grin grin grin
Re: NYSC 2015 Batch B House by JibrilJunior: 11:21pm On Sep 18, 2015
Aare2050:

hmmmmm, nice question.
*holding the biggest dry gin*
it shall be well with you,
you see, iyalode is the most respected female in the mansion, she is a charming, clean, sweet, beautiful, wonderful, sensible, knowledge and accountable accountant. her moniker is ALLSMYLES.
she is my e-all in all.
you understand me now?
try as much as possible to avoid her quarters at the left mansion. thanks

Allsmyles....what a charming Moniker
She must be a dazzling queen out of this world..

Allsmyles.. smiley
Re: NYSC 2015 Batch B House by ademasta(m): 11:21pm On Sep 18, 2015
Harinholar:
......trying 2 catch some slip, bt I tink I nid 2 reply diz.....My troubleesome attitude?? Like wot does dat suppose 2 mean.....?? Quick intervention on who and who's matter biko And on what issue?...and wot abt xcozee I would rather say if na joke just stop it deir...and I mean it......joking ere nd we trying 2 catch our fun doesn't mean we can talk anyhow....
No vex my dear... Elmisti mouth too loose i wonder why! But i later realized its muchness of trinidad and tobago weed... No vex abeg...*loph yuh*
Re: NYSC 2015 Batch B House by mistabiola: 11:21pm On Sep 18, 2015
JibrilJunior:


Ori mi wu O ..... grin grin grin

Toorh lemme show my respects

The super mods,
The mods,
The guest observers,
Owners of this thread,
Landlords, Tenants, and agents,
Aare, Haywire1, mobile,
Arinola, Elmisi, seun,
Donsymon,sholyz, mistabiola,
All others too important to mention,
My lords spiritual and temporal
Members of the press

Permit me to start by thanking aare for granting me space in this thread, I acknowledge all seniors, mates, and juniors,

I promise to maintain peace and harmony,

God help me

Engr. Jibril
BetterByFar
Lagos Stream 1
PCM 2015
Nigeria's Diplomat to Qatar


********uwc bro*********



#



lipsrsealed

1 Like

Re: NYSC 2015 Batch B House by Kingnap(m): 11:22pm On Sep 18, 2015
1980... Ai was here
Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 11:22pm On Sep 18, 2015
mobi18:


oya u upload ya own joor.. lemme c

Beg me make I head swell grin

#
Re: NYSC 2015 Batch B House by sholiyz: 11:23pm On Sep 18, 2015
Neduzze5:
Shebi all of una no dey go clubbing ni?

Abi as una don dey wuna Papa house, e no get means wey wuna for fit collect money from am again via textbook and handout stuffs!



grin grin grin


Naso we see am ooo, I don collect kitchen manual money, even toilet washing handout, I no sabi watin I fit collect again cheesy grin grin

1 Like

Re: NYSC 2015 Batch B House by seun305: 11:23pm On Sep 18, 2015
Neduzze5:
Shebi all of una no dey go clubbing ni?

Abi as una don dey wuna Papa house, e no get means wey wuna for fit collect money from am again via textbook and handout stuffs!



grin grin grin
Haywire1 see wetin elmisti don cause!
Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 11:24pm On Sep 18, 2015
elmisti:


Just. Av dis tin for vintage stuffs, smtn far fetched...simple nd yet. Complex.....oya lemme show u something.......

oya,im wairing...
Re: NYSC 2015 Batch B House by ademasta(m): 11:24pm On Sep 18, 2015
mobi18:


haa,dere is God ooo.. arinola con warn dis ya husband oo.. u need to keep him on a leash.. bf he gets taken away
What? What i do? What does she even want frm me?..hehe, is you going my way? *ademasta zoomed off*
Re: NYSC 2015 Batch B House by mistabiola: 11:24pm On Sep 18, 2015
Kingnap:
1980... Ai was here


undecided undecided
Re: NYSC 2015 Batch B House by Aare2050(m): 11:24pm On Sep 18, 2015
mobi18:


kai,aare,if i enter u dis night,i no go comot walahi,,, i say mk u lemme know if pic dey dere,u dey do like uncooked moimoi,,con dey behave like ostrich wey tie wrapper
kikikikikikiki




no enter me abeg, cuz if you do, where allsmyles go enter when she comes back from work?
grin
Re: NYSC 2015 Batch B House by seun305: 11:25pm On Sep 18, 2015
Shey we wan reach 2000 dis nyt ni?

Abeg wu see jeesica (physika)
Re: NYSC 2015 Batch B House by Solomonodimegwu(m): 11:26pm On Sep 18, 2015
Make i but land for dis plot cos d way i dey see am dat plot 2000 fit no reach my hand
Re: NYSC 2015 Batch B House by mistabiola: 11:26pm On Sep 18, 2015
seun305:
Shey we wan reach 2000 dis nyt ni?


Abeg wu see jeesica (physika)


lipsrsealed lipsrsealed
Re: NYSC 2015 Batch B House by Neduzze5(m): 11:27pm On Sep 18, 2015
Historic Events


In 1980, the army under the leadership of the then General Muhammadu Buhari crushed the Maitatsine sect.
Re: NYSC 2015 Batch B House by Aare2050(m): 11:27pm On Sep 18, 2015
JibrilJunior:

Allsmyles....what a charming Moniker She must be a dazzling queen out of this world..
Allsmyles.. smiley
grin
Re: NYSC 2015 Batch B House by mekstaniac(m): 11:27pm On Sep 18, 2015
it is well
Re: NYSC 2015 Batch B House by sholiyz: 11:27pm On Sep 18, 2015
ademasta:

What? What i do? What does she even want frm me?..hehe, is you going my way? *ademasta zoomed off*

U for no zoom off now, u fit manage watin make u stop at 1st instance
Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 11:28pm On Sep 18, 2015
Harinholar:
......trying 2 catch some slip, bt I tink I nid 2 reply diz.....My troubleesome attitude?? Like wot does dat suppose 2 mean.....?? Quick intervention on who and who's matter biko And on what issue?...and wot abt xcozee I would rather say if na joke just stop it deir...and I mean it......joking ere nd we trying 2 catch our fun doesn't mean we can talk anyhow....

really? sweerie,persin don provoke u bf? dis one wey u dey lash out like this... i c u as one of d most jovial lady ere.. na wetin dey attract me to u*no homo*... d guy was prob jes messing around as usual.. keep it cool milady.. dnt let any1 spoil dt cool image i have about u.. for 1,i dnt like my fellow girls as such buh i like yu. ma binu so gbo
Re: NYSC 2015 Batch B House by mistabiola: 11:28pm On Sep 18, 2015
Solomonodimegwu:
Make i but land for dis plot cos d way i dey see am dat plot 2000 fit no reach my hand

******Awon omo poly****** cheesy cheesy

1 Like

Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 11:29pm On Sep 18, 2015
Aare2050:

kikikikikikiki




no enter me abeg, cuz if you do, where allsmyles go enter when she comes back from work?
grin

lol,,,,,she no go get space,,buh i dnt like to trouble my fellow sister gurl
Re: NYSC 2015 Batch B House by naughtylagosguy(m): 11:30pm On Sep 18, 2015
Happy belated birthday mobi18.
Re: NYSC 2015 Batch B House by Aare2050(m): 11:30pm On Sep 18, 2015
mistabiola:

******Awon omo poly****** cheesy cheesy
tongue o maa to gbepe

(1) (2) (3) ... (1978) (1979) (1980) (1981) (1982) (1983) (1984) ... (3378) (Reply)

Viewing this topic: 1 guest(s)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 32
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.