Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,174,188 members, 7,890,998 topics. Date: Tuesday, 16 July 2024 at 05:36 AM

NYSC 2015 Batch B House - NYSC (1996) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / NYSC / NYSC 2015 Batch B House (4072713 Views)

NYSC 2015 Batch B Oyo / NYSC 2015 Batch A Call Up Letter Is Up / NYSC 2015 Batch A States' Of Deployment Library (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (1993) (1994) (1995) (1996) (1997) (1998) (1999) ... (3378) (Reply) (Go Down)

Re: NYSC 2015 Batch B House by harryson77(m): 2:35am On Sep 19, 2015
harryson77:
sorry,the grammar too strong for u?
like play like play.........I for shout goal but y Lionel Messi go dey celebrate wen he score against gombe utd.
Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 2:36am On Sep 19, 2015
harryson77:
sorry,the grammar too strong for u?


So basically, u sef no gree sleep cuz of 2000.....d tin no go reach till early morning fa
Re: NYSC 2015 Batch B House by Blessedgurl(f): 2:37am On Sep 19, 2015
elmisti:


Good one, but dat babe wey u count like 3 boos for, shey she dey take boos till farmland ni
I nor say anything oh. But I was just ghost reading as usual until I saw Ademasta, bharkah $ mistabiola fighting over her. #nosnitching
Re: NYSC 2015 Batch B House by Solomonodimegwu(m): 2:38am On Sep 19, 2015
All dis plot u pple re aquiring free of charge, hmmmm! Diaris god ooooo!...... Chai! I really miss mama peace, if to say she still dey in charge she for don drop another one
Re: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 2:38am On Sep 19, 2015
Blessedgurl:
Olami90 how sleep


Sleep ke?? cheesy

I wan sleep oo buh e no come... I no knw wetin happen cry
Re: NYSC 2015 Batch B House by harryson77(m): 2:38am On Sep 19, 2015
elmisti:



So basically, u sef no gree sleep cuz of 2000.....d tin no go reach till early morning fa
....y u dey use style pursue me......u wan build estate abi
Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 2:39am On Sep 19, 2015
Blessedgurl:

I nor say anything oh. But I was just ghost reading as usual until I saw Ademasta, bharkah $ mistabiola fighting over her. #nosnitching

Kikikiki.....d. Babe jazz na. Correct na....
Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 2:41am On Sep 19, 2015
harryson77:
....y u dey use style pursue me......u wan build estate abi


Kikikikiki....no be dis kind tym person fit. build....
Re: NYSC 2015 Batch B House by Blessedgurl(f): 2:41am On Sep 19, 2015
Olami90:



Sleep ke?? cheesy

I wan sleep oo buh e no come... I no knw wetin happen cry
Which one be you nor know wetin happen fa. Oya come close make I tell you. Page 2000 has been sighted by astrologers to show face this early momo.
Re: NYSC 2015 Batch B House by Solomonodimegwu(m): 2:41am On Sep 19, 2015
Hilsocial, haywire1 where una dey? Shebi we plan dis coup together?
Re: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 2:42am On Sep 19, 2015
elmisti:



Kikikiki.....#conspircy tinz


Paddy mi, honestly I like d tym/hour wey dis page set walai.....

E dey sweet my belle cheesy
Re: NYSC 2015 Batch B House by harryson77(m): 2:42am On Sep 19, 2015
Solomonodimegwu:
Hilsocial, haywire1 where una dey? Shebi we plan dis coup together?
no b only coup,na coupon
Re: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 2:44am On Sep 19, 2015
Blessedgurl:

Which one be you nor know wetin happen fa. Oya come close make I tell you. Page 2000 has been sighted by astrologers to show face this early momo.


Me sef be astrologer
Re: NYSC 2015 Batch B House by Neduzze5(m): 2:45am On Sep 19, 2015
Una don mad ooh!!
Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 2:45am On Sep 19, 2015
Olami90:


Paddy mi, honestly I like d tym/hour wey dis page set walai.....
E dey sweet my belle cheesy
Kikikiki....dem all. Still fit make am
Re: NYSC 2015 Batch B House by Solomonodimegwu(m): 2:45am On Sep 19, 2015
I've said it b4 and i'm saying it again, na private university i wan build for that Plot 2000 oooo *caveat Emptor*
Re: NYSC 2015 Batch B House by Neduzze5(m): 2:46am On Sep 19, 2015
Not for sale
Re: NYSC 2015 Batch B House by Neduzze5(m): 2:46am On Sep 19, 2015
Military zone!
Re: NYSC 2015 Batch B House by harryson77(m): 2:46am On Sep 19, 2015
Neduzze5:
Una don mad ooh!!
who u see for dream?
Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 2:46am On Sep 19, 2015
No vex , i go assist u for another goal
Blessedgurl:

If to say I nor like you eh. But why. You just block ALEXIS SANCHEZ goal. Issorait
Arsenal fan?]
Re: NYSC 2015 Batch B House by Neduzze5(m): 2:46am On Sep 19, 2015
Keep off
Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 2:47am On Sep 19, 2015
harryson77:
like play like play.........I for shout goal but y Lionel Messi go dey celebrate wen he score against gombe utd.

No worry, el classico is around d corner
Re: NYSC 2015 Batch B House by Neduzze5(m): 2:47am On Sep 19, 2015
harryson77:
who u see for dream?

Na Elmisti ooh!
Re: NYSC 2015 Batch B House by Solomonodimegwu(m): 2:47am On Sep 19, 2015
Neduzze5:
Una don mad ooh!!
hmmm! U neva knw wetin we plan to use dat plot 2000 for
Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 2:48am On Sep 19, 2015
Neduzze5:

Na Elmisti ooh!
*looks @ him wit up eyes*..........wetin utalk say do U
Re: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 2:48am On Sep 19, 2015
elmisti:


Kikikiki....dem all. Still fit make am

We av jst 5 pages.....#not feasible


Guys let's do dis nowwwww..

If not na morning ur eyes go dey close or serve fit jam mak ur post no enter..
Re: NYSC 2015 Batch B House by Blessedgurl(f): 2:48am On Sep 19, 2015
Neduzze5:
Una don mad ooh!!
Welcome oh. Ur red ink finish ni. Elmisti give am canadian weed.
Re: NYSC 2015 Batch B House by harryson77(m): 2:49am On Sep 19, 2015
oluwa abeg shine ur light,mk I nor go jam d ones wey dey fly for nite..........lord save me frm karishika
Re: NYSC 2015 Batch B House by Neduzze5(m): 2:49am On Sep 19, 2015
Historic Event

In 1995, Ken Saro Wiwa was executed.

One minute silence for him please cry
Re: NYSC 2015 Batch B House by Blessedgurl(f): 2:49am On Sep 19, 2015
blym:
No vex , i go assist u for another goal Arsenal fan?]
Yes. No probs. How you
Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 2:50am On Sep 19, 2015
Blessedgurl:

Welcome oh. Ur red ink finish ni. Elmisti give am canadian weed.

#done#........buh baby gal..go and sleep na...u can be draging lands na..and @ last most of d lands sef, na babes dem dey buy am for
Re: NYSC 2015 Batch B House by Neduzze5(m): 2:50am On Sep 19, 2015
Mine

(1) (2) (3) ... (1993) (1994) (1995) (1996) (1997) (1998) (1999) ... (3378) (Reply)

Viewing this topic: 5 guest(s)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 20
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.