Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,207,401 members, 7,998,889 topics. Date: Sunday, 10 November 2024 at 10:49 AM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / NYSC / NYSC 2015 Batch B House (4166953 Views)
NYSC 2015 Batch B Oyo / NYSC 2015 Batch A Call Up Letter Is Up / NYSC 2015 Batch A States' Of Deployment Library (2) (3) (4)
(1) (2) (3) ... (2057) (2058) (2059) (2060) (2061) (2062) (2063) ... (3378) (Reply) (Go Down)
Re: NYSC 2015 Batch B House by Gazaliah(m): 10:41pm On Sep 19, 2015 |
Haliluck,what did I hear you say to hilocial Soo,you wan run comot for house go marry him for our back abi? Lailai,daddy must hear dis.. Hilary don get dorocathy and not you unless you want to go into loggerhead with Catherine... Halima,Catherine is washing ur steps oooo...No talk say I no tell Una oooo |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Xcozee(m): 10:41pm On Sep 19, 2015 |
haliluck:underground tinx... u knw na |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Gazaliah(m): 10:43pm On Sep 19, 2015 |
hilsocial: na true bro....Had it been her consistent online has improved a bit Ni,we for consider but she don even hybernate again sef |
Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 10:46pm On Sep 19, 2015 |
haywire1: Because I said shirt is faded baba went and changed picture Baba n'la... I've told you time and time again... I'M NOT RICH... You say I poor well you know better... Just the show off the go... And 100 times I go tell you YOUR SHIRT FADE.. If e pain you, pop pain pills or better still smoke red acid |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 10:46pm On Sep 19, 2015 |
gallery0519: Man of many nations. not a problem please just stop it there no more crush before what happened in 1900 occurs again |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Xcozee(m): 10:47pm On Sep 19, 2015 |
good 9t all... see ya 2mao afternoon Godswillng...bestwishes |
Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 10:48pm On Sep 19, 2015 |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Olurote(m): 10:49pm On Sep 19, 2015 |
*slides into thread* Wait... Why is my name missing in the Abuja list. Oya do the needful. Olurote - 106*** |
Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 10:49pm On Sep 19, 2015 |
DonPsymon: Lol Kikikikikikikikikikkokokokokokakakakakakaka , see as my guy dey para ooo. Chaii e pain u sha, oya sorri no cry but u suppose knw say we different pass each other, I didn't pick on u, u started it first. So next time always pick on people u will win not people like me who will win u over and over again . I'm not rich but I'm far beta than u r so u picked on a wrong person my friend. I deserve an apology frm u cos u started wat u couldn't finish happily. Anyway let me stop here jare, we still dey togeda nah. Smile nah I no fight u nah Oya padi mi hug mi Where r my teamlautech nah, sey make I show my padi Donpsymon hw we dey catch fun for lautech ni One luv my bro, oya chop kisses # |
Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 10:50pm On Sep 19, 2015 |
haywire1: Who no know say polo na type of shirt I pity yur babe o... Na yur type go lie babe say he get estate for lekki... You check well na AJ he d liv chai... No be your fault. 1. I'm poor 2. You no go see my pic *tongue out* Don't get it twisted... But you seriously need to learn some humility and manners of approach bruh... + you need to understand simple jokes and sarcasm. GROW UP! |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Gazaliah(m): 10:50pm On Sep 19, 2015 |
Allahumo Bismika Aamuutu Wa'ayah Tchao |
Re: NYSC 2015 Batch B House by haliluck(f): 10:51pm On Sep 19, 2015 |
Gazaliah: I dunno abt any Catherine. ..I believe if u r e-in luv wit a person u shud say it ..it wont kill u! So I'm e-inluv wit Hilsocial 1 Like |
Re: NYSC 2015 Batch B House by haliluck(f): 10:52pm On Sep 19, 2015 |
Xcozee: Gud cos u r vry competent nd dedicated |
Re: NYSC 2015 Batch B House by debeejay(m): 10:52pm On Sep 19, 2015 |
haywire1:My guy na 14 years u dey use play.......14 plus ur age no b small tin stop dat kissing tin oooo.....abeg threadmate |
Re: NYSC 2015 Batch B House by easysam14(m): 10:53pm On Sep 19, 2015 |
whizqueen:Am nt here y? Am I nt a member? |
Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 10:54pm On Sep 19, 2015 |
haywire1: Shuo... Who you d kiss *pushes you away* Na 14 years be that o... Bruh honestly did you take that trolling seriously? So I got you And to think you were that mad pal that I could troll and beef all day and be kul with it... Smh I'm disappointed. IT WAS A JOKe! I honestly don't care if you be Dangote... Thing is, you don't know me...! And I respect you and everyone that's all. If say you d come aKS I for flex you die... oya chop knuckle and stop kissing me |
Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 10:55pm On Sep 19, 2015 |
# Haywire1 Vs Donsymon Khaki no b leather # |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Gazaliah(m): 10:55pm On Sep 19, 2015 |
haliluck: Am already in bed...No mention me again Na the.mention wake me up now... Anways sha,so.as you like but no start e-fight ooooo with deracathy |
Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 10:57pm On Sep 19, 2015 |
Olurote: |
Re: NYSC 2015 Batch B House by hadassaheke(f): 10:57pm On Sep 19, 2015 |
eveng pple, una nur dey sleep ni? |
Re: NYSC 2015 Batch B House by whizqueen(f): 10:58pm On Sep 19, 2015 |
easysam14:You should have just mentioned me separately instead of quoting the long post. You've been added to the list. thanks |
Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 10:58pm On Sep 19, 2015 |
DonPsymon: Na lie jare, don't change it. I aint falling for ur fake style style prank. U took it personal. Anyway u be my bro anytime any day, I geh ur back # See as den dey look us as if say den dey cinema Film don end, make una go house # |
Re: NYSC 2015 Batch B House by segxes23(m): 10:58pm On Sep 19, 2015 |
Watching proceedings from sideline #TeamOgun |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Gazaliah(m): 10:58pm On Sep 19, 2015 |
Haywire1 Vs Dompsymon. Bravooooooooooooooooooooooooooooo |
Re: NYSC 2015 Batch B House by debeejay(m): 10:58pm On Sep 19, 2015 |
haywire1: Kai I dey enjoy dis match die....pple una dey miss cos d match sweet pass mayweather and pacquaio own I swear... But e b lyk say d match don finish sha |
Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 10:59pm On Sep 19, 2015 |
haywire1: I really like dosylvanus o... The dude for no dull... We for continue the troll ourselves till eternity... you took it personal and all... Me I do expensive jokes with my male friends a lot o... Don't quite understand why you didn't keep the train moving |
Re: NYSC 2015 Batch B House by sholiyz: 11:00pm On Sep 19, 2015 |
haywire1: I for agree make una hug, but 14years no be small things ooo, tint the hug part, #TeamLautech #MofozToBeeedGan |
Re: NYSC 2015 Batch B House by flex12(m): 11:00pm On Sep 19, 2015 |
easysam14:D list here is the one 2el uses for the countdown......mention him if u're not on the list |
Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 11:00pm On Sep 19, 2015 |
Gazaliah: Gerarahia |
Re: NYSC 2015 Batch B House by flex12(m): 11:01pm On Sep 19, 2015 |
segxes23:mr o'xhegun |
Re: NYSC 2015 Batch B House by gallery0519(f): 11:02pm On Sep 19, 2015 |
hilsocial:. I dnt understand wat u mean but maybe dats because u didn't get wat I meant......I belive everyone is special(in our own way) but I have been lucky to always receive love nd support even from pple dat I dnt even knw........I belive GALLERY is not bad nicky. I also want to belive that a galleria can be a place where u see lots of beautiful art. D name was given to me by a frnd nd I cud not use my real name because there is more than one faith here.I hope u understand nd if u dnt I will go on with the explanation. |
Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 11:02pm On Sep 19, 2015 |
haywire1: No mind them Bad belle Gazaliah what are you looking at |
(1) (2) (3) ... (2057) (2058) (2059) (2060) (2061) (2062) (2063) ... (3378) (Reply)
Viewing this topic: 3 guest(s)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 49 |