Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,182,820 members, 7,918,641 topics. Date: Monday, 12 August 2024 at 01:15 PM

NYSC 2015 Batch B House - NYSC (2171) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / NYSC / NYSC 2015 Batch B House (4098292 Views)

NYSC 2015 Batch B Oyo / NYSC 2015 Batch A Call Up Letter Is Up / NYSC 2015 Batch A States' Of Deployment Library (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (2168) (2169) (2170) (2171) (2172) (2173) (2174) ... (3378) (Reply) (Go Down)

Re: NYSC 2015 Batch B House by mistabiola: 8:16pm On Sep 22, 2015
Allsmyles:

Nah, maybe nxt tym

Okay*******
Re: NYSC 2015 Batch B House by adakoleagbenu: 8:17pm On Sep 22, 2015
omitooguns:



how much u get to settle...and u go win @ least 3 awards..


Na we dey behind d logic cool


all the nomination wey dem dey do so....hmmm na OYO...na we dey there...so how much u get
oga na Buhari era b dis o. Do u want to incure d wrath of "body language"
Re: NYSC 2015 Batch B House by mistabiola: 8:17pm On Sep 22, 2015
elmisti:



Kikiki....seems u don't. Knw my first lady....you beta no talk anyhw if u eva want to come to EL DOLA again

lipsrsealed lipsrsealed
Re: NYSC 2015 Batch B House by ademasta(m): 8:17pm On Sep 22, 2015
omitooguns:



ademasta b engr...and engrs communicate wit Pishures....even harinholar knows...


So, pls tell mr engr ademasta to supply d pishure
Pishure boo? We no dey take pishure during action joor

1 Like

Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 8:17pm On Sep 22, 2015
Faithluv5:
Hmm,I don turn part tym abi?? Whodohgeepee,I no do again


*falls from glo mast*............
Re: NYSC 2015 Batch B House by ademasta(m): 8:19pm On Sep 22, 2015
omitooguns:



how much u get to settle...and u go win @ least 3 awards..


Na we dey behind d logic cool


all the nomination wey dem dey do so....hmmm na OYO...na we dey there...so how much u get
Hmmmm.... Buhari oooo, see thief!
Re: NYSC 2015 Batch B House by ademasta(m): 8:20pm On Sep 22, 2015
Harinholar:
Hi evri1 how has bin yur day?? I can see 2day is all abt politics!!!....Nice 1kip the thread rolling....
Yes o... Na political mata
Re: NYSC 2015 Batch B House by Faithluv5(f): 8:21pm On Sep 22, 2015
I no do again. U just broke my heart cry *cocks gun##
whodohgeepee:
Abeg ma pple wetin bukola saraki do? Dem no knw say him dey corrupt befor Dem put am ni? Abeg ah need answers cs ah bin no knw anyfin! Ah jst wan knw make e no be like say ah dey lost for we country! grin grin grin




Cc: elmisti, mobi18(my intending love)
Re: NYSC 2015 Batch B House by Allsmyles(f): 8:29pm On Sep 22, 2015
mistabiola:

Okay*******
Tnx for co-operating
Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 8:33pm On Sep 22, 2015
Faithluv5:
I no do again. U just broke my heart cry *cocks gun##

Come on madam...chill small...hear him out before you shoot him
Re: NYSC 2015 Batch B House by Faithluv5(f): 8:37pm On Sep 22, 2015
Chilling wit my gun den
elmisti:


Come on madam...chill small...hear him out before you shoot him
Re: NYSC 2015 Batch B House by ademasta(m): 8:39pm On Sep 22, 2015
debeejay:



Eeyah I already have candidate #ademasta and harinbaby nd if u follow me I bet u no go loose cos dats wat I am always a winner

Let me share one of my winning testimonies wth u......I fot over 3million guys from my mama b4 I come dis world

I have many victories bt dis is jst d latest


In a nutshell join us
Thank you bro...#TeamHarinholarAdemasta#
Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 8:41pm On Sep 22, 2015
Faithluv5:
Chilling wit my gun den

*hands her a bottle of cold water*.......u. Knw we men and our ways na....ma binu....novex 2much
Re: NYSC 2015 Batch B House by whodohgeepee(m): 8:42pm On Sep 22, 2015
Faithluv5:
I no do again. U just broke my heart cry *cocks gun##
lolz! See ma sweetness sha! So ah no fit pull ya legs ni? Cocks gun kwa! Maybe u didn't see other posts! Sorry babe, na jst talk! I love u, shey u knw that? Keep d gun down babe, tis jst a Neva-gonna-happen-talk! To d dismay of elmisti*
Re: NYSC 2015 Batch B House by mistabiola: 8:42pm On Sep 22, 2015
Allsmyles:

Tnx for co-operating

undecided undecided ******Like I care*******
Re: NYSC 2015 Batch B House by ademasta(m): 8:43pm On Sep 22, 2015
debeejay:



Na wa 4 una ooo

U guys are d only pple dat discuss politics hia

Saraki don chop him moni find adjournment nd later him gobribe him way out as d innocent guy

Abeg let's pray 4 him mke d case die finish nke dem discharge and acquit am.....mke him pass abi na approve our allowee increment

Dis si NYSC platform and remember na award period we dey nominate abi na campaign u wan do do am 4 person


Bt abeg campaign vote abi choose or select harinholar and ademasta as d best couple and we shall mke e babes available wella during award night

Thank you and God bless
Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 8:45pm On Sep 22, 2015
whodohgeepee:
lolz! See ma sweetness sha! So ah no fit pull ya legs ni? Cocks gun kwa! Maybe u didn't see other posts! Sorry babe, na jst talk! I love u, shey u knw that? Keep d gun down babe, tis jst a Neva-gonna-happen-talk! To d dismay of elmisti*

U see what messing with me or anything that belongs to me can cause U?....oya, go and denounce ur pronouncement to mobi18 b4 I add petrol to d fire
Re: NYSC 2015 Batch B House by Faithluv5(f): 8:46pm On Sep 22, 2015
Ok na,my e-boo,no make person separate us o
whodohgeepee:
lolz! See ma sweetness sha! So ah no fit pull ya legs ni? Cocks gun kwa! Maybe u didn't see other posts! Sorry babe, na jst talk! I love u, shey u knw that? Keep d gun down babe, tis jst a Neva-gonna-happen-talk! To d dismay of elmisti*
Re: NYSC 2015 Batch B House by Ayima: 8:47pm On Sep 22, 2015
Evening guys, am here in peace and so peace be onto this house.
Re: NYSC 2015 Batch B House by whodohgeepee(m): 8:47pm On Sep 22, 2015
elmisti:


U see what messing with me or anything that belongs to me can cause U?....oya, go and denounce ur pronouncement to mobi18 b4 I add petrol to d fire
ok sir!
Re: NYSC 2015 Batch B House by JibrilJunior: 8:48pm On Sep 22, 2015
Re: NYSC 2015 Batch B House by whodohgeepee(m): 8:48pm On Sep 22, 2015
Faithluv5:
Ok na,my e-boo,no make person separate us o
dnt mind elmisti nd his cohorts! Lolz! Fenx baby! Ah wil buy u diamond ring ehn! grin
Re: NYSC 2015 Batch B House by Aare2050(m): 8:49pm On Sep 22, 2015
Allsmyles:
Let me take u out for dinner





ok dearie, let me put on something nice




it's good to have an e-bae







I'm set babe, let's go there


cheesy
Re: NYSC 2015 Batch B House by ademasta(m): 8:50pm On Sep 22, 2015
Hello house! #TeamHarinholarAdemasta# greets you all. Hope we are all doing cool... How true is the news-Nysc DG denounces self deployment? Someone said he read it from dailytrust.

1 Like

Re: NYSC 2015 Batch B House by Faithluv5(f): 8:51pm On Sep 22, 2015
Oya na. No waste tym. My boo of life kiss
whodohgeepee:
dnt mind elmisti nd his cohorts! Lolz! Fenx baby! Ah wil buy u diamond ring ehn! grin
Re: NYSC 2015 Batch B House by ademasta(m): 8:52pm On Sep 22, 2015
Ayima:
Evening guys, am here in peace and so peace be onto this house.
Amen Ayima... My personal Mr Nairaland
Re: NYSC 2015 Batch B House by JibrilJunior: 8:53pm On Sep 22, 2015
Aare2050:



ok dearie, let me put on something nice

it's good to have an e-bae


I'm set babe, let's go there

cheesy

Hmm, Eeyah..

Just finished Iyan and confam Egusi, with her, all smiles with ma boo

From dining to room

Good in Kitchen, Fun in room

I love my Haliluck kiss
Re: NYSC 2015 Batch B House by ademasta(m): 8:54pm On Sep 22, 2015
omitooguns:



ademasta b engr...and engrs communicate wit Pishures....even harinholar knows...


So, pls tell mr engr ademasta to supply d pishure
Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 8:55pm On Sep 22, 2015
Faithluv5:
Oya na. No waste tym. My boo of life kiss

So u no go thank me bah?...or if u don shoot am with the double barrel wey u carry, who go buy u ring?....
Re: NYSC 2015 Batch B House by ademasta(m): 8:55pm On Sep 22, 2015
Harinholar:
My nominations

Best E-couple-----Ademasta and Harinholar#


Most annoying----NILL


Best female moniker----Harinholar,Faithluv5 and Blessedgurl....
Best male moniker----Ademasta,Olami90 and dbeejay

Cc.....rmfunky, whizqueen
Re: NYSC 2015 Batch B House by ademasta(m): 8:57pm On Sep 22, 2015
debeejay:
I've never seen an e couple lyk #ademasta and harinhola dey are soooooo compatible lyk boli and epa.........u feel me
Hmmm
Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 8:59pm On Sep 22, 2015
ademasta:
Hello house! #TeamHarinholarAdemasta# greets you all. Hope we are all doing cool... How true is the news-Nysc DG denounces self deployment? Someone said he read it from dailytrust.

Na dailydeceit d person read no be dailytrust....what the man only. Denounce is pple who ar meeting nysc officials for posting ( he get one english wey d guy use)....he emphasized The self deployment policy is to eradicate pple meeting nysc staffs for deployment

(1) (2) (3) ... (2168) (2169) (2170) (2171) (2172) (2173) (2174) ... (3378) (Reply)

Viewing this topic: 2 guest(s)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 35
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.